Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Kangpe featuring Wesley Williams

๐Ÿ‘ค Nneka โ€ข ๐ŸŽผ Concrete Jungle โ€ข โฑ๏ธ 3:59
๐ŸŽต 2086 characters
โฑ๏ธ 3:59 duration
๐Ÿ†” ID: 12828541

๐Ÿ“œ Lyrics

So na so e be
na condition come make you aje like this
You say your husband, na him leave you
you say e go fit betray
So na so you dey weak
As I see you before I think say you dey kangpe
Nothing fit, fit shake you, nothing fit,go fit break you
Na you rake before
Na you talk say you no go put man before God
see yourself as you be
Na you talk say you no go put man before God oh

As you know God no go give you anything you no go fit deal with
Na so dem talk,
The thing wey no fit kill you e go make you strong
e go make you strong
The thing wey no fit kill you e go make you strong
The thing wey no fit kill you e go make you strong
God no go give you anything you no go fit deal with

You talk say, you be big man
'cause you fit raise your hand,
fit beat your pikin beat e own wife
You sabi, bible well oh
Dey go church, everyday oh
Notice me or I quench
Look at me, how I bounce
But na you be the crook
Na your kind fit open eye kill person misuse and abuse him
419, ole thief, basket mouth, ojoro
But you know how e be

When wind blow fowl nyash go open very very well oh

As you know God no go give you anything you no go fit deal with
Na so dem talk,
The thing wey no fit kill you e go make you strong
e go make you strong
The thing wey no fit kill you e go make you strong
The thing wey no fit kill you e go make you strong
God no go give you anything you no go fit deal with

Yo man
One question
when was the last time you ever thank the lord almighty for your life?
when was the last time you tell your wife say you love her?
when was the last time you tell your son and daughter say you love them?

As you know God no go give you anything you no go fit deal with
Na so dem talk,
The thing wey no fit kill you e go make you strong
e go make you strong
The thing wey no fit kill you e go make you strong
The thing wey no fit kill you e go make you strong
God no go give you anything you no go fit deal with

And as I walk through the valley of the shadow of death
You will fear no evil for
his rod and his staff are with you
You come this far to sing your mistery
aye aye aye...

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:05.96] So na so e be
[00:09.19] Na condition come make you aje like this
[00:12.53] You say your husband, na him leave you
[00:15.60] You say e go fit betray
[00:18.95] So na so you dey weak
[00:22.17] As I see you before I think say you dey kangpe
[00:25.52] Nothing fit, fit shake you, nothing fit,go fit break you
[00:31.59] Na you rake before
[00:34.78] Na you talk say you no go put man before God
[00:38.59] See yourself as you be
[00:41.12] Na you talk say you no go put man before God oh
[00:44.70] As you know God no go give you anything you no go fit deal with
[00:50.23] Na so dem talk,
[00:52.69] The thing wey no fit kill you e go make you strong
[00:56.37] E go make you strong
[00:58.22] The thing wey no fit kill you e go make you strong
[01:01.44] The thing wey no fit kill you e go make you strong
[01:05.05] God no go give you anything you no go fit deal with
[01:17.41] You talk say, you be big man
[01:20.61] 'Cause you fit raise your hand,
[01:22.35] Fit beat your pikin beat e own wife
[01:23.81] You sabi, bible well oh
[01:27.05] Dey go church, everyday oh
[01:28.72] Notice me or I quench
[01:33.47] Look at me, how I bounce
[01:36.41] But na you be the crook
[01:39.63] Na your kind fit open eye kill person misuse and abuse him
[01:43.63] 419, ole thief, basket mouth, ojoro
[01:49.64] But you know how e be
[01:52.82] When wind blow fowl nyash go open very very well oh
[01:56.24] As you know God no go give you anything you no go fit deal with
[02:01.99] Na so dem talk,
[02:04.70] The thing wey no fit kill you e go make you strong
[02:07.79] E go make you strong
[02:09.49] The thing wey no fit kill you e go make you strong
[02:12.86] The thing wey no fit kill you e go make you strong
[02:16.74] God no go give you anything you no go fit deal with
[02:28.90] Yo man
[02:30.65] One question
[02:32.01] When was the last time you ever thank the lord almighty for your life?
[02:35.99] When was the last time you tell your wife say you love her?
[02:39.56] When was the last time you tell your son and daughter say you love them?
[02:41.62] As you know God no go give you anything you no go fit deal with
[02:47.42] Na so dem talk,
[02:50.25] The thing wey no fit kill you e go make you strong
[02:53.19] E go make you strong
[02:55.34] The thing wey no fit kill you e go make you strong
[02:58.18] The thing wey no fit kill you e go make you strong
[03:02.14] God no go give you anything you no go fit deal with
[03:15.55] And as I walk through the valley of the shadow of death
[03:22.29] You will fear no evil for
[03:28.60] His rod and his staff are with you
[03:33.05] You come this far to sing your mistery
[03:40.45] Aye aye aye...
[03:57.91]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings