Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Thank God (feat. Lyta)

๐Ÿ‘ค Kashy โ€ข ๐ŸŽผ Kashamadupe โ€ข โฑ๏ธ 2:40
๐ŸŽต 1614 characters
โฑ๏ธ 2:40 duration
๐Ÿ†” ID: 12928101

๐Ÿ“œ Lyrics

Say my blessing na follow come
Everyday of my life I dey hustle
Kin ba le ri owo gan
All the pains and the worries
Normal ni inside life things
Moh de tepa moshe everyday
Say kin baale jaiye gan

Emi fi O kan baale
My God Dey there
If I offend you no vex
My broda E get why
Emi fi O kan baale
My God Dey there
If I offend you no vex
My broda E get why

No go dey do anyhow for my luungu
If my boys dem catch you
You go know sey dis life no be two
You go cooperate once
No go dey do anyhow for my luungu
If my boys dem catch you
You go know sey dis life no be two
You go cooperate once

This one na classic Nothing you can tell me
My brother make you relax
Sey kajo shey faaji you know how we run things
Make we thank God for life

Omo araye ma ni ika
Wan ma shey e bashu bashu gan ni my nigga
So make you no reason am
Just do yah thing and leave the rest 4 God

Emi fi O kan baale
My God Dey there
If I offend you no vex
My broda E get why
Emi fi O kan baale
My God Dey there
If I offend you no vex
My broda E get why

No go dey do anyhow for my luungu
If my boys dem catch you
You go know sey dis life no be two
You go cooperate once
No go dey do anyhow for my luungu
If my boys dem catch you
You go know sey dis life no be two
You go cooperate once

No go dey do anyhow for my luungu
If my boys dem catch you
You go know sey dis life no be two
You go cooperate once
No go dey do anyhow for my luungu
If my boys dem catch you
You go know sey dis life no be two
You go cooperate once

Omo araye ma ni ika
Wan ma shey e bashu bashu gan ni my nigga
So make you no reason am
Just do yah thing and leave the rest 4 God

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:17.13] Say my blessing na follow come
[00:19.86] Everyday of my life I dey hustle
[00:21.80] Kin ba le ri owo gan
[00:24.37] All the pains and the worries
[00:26.28] Normal ni inside life things
[00:28.51] Moh de tepa moshe everyday
[00:30.57] Say kin baale jaiye gan
[00:33.70] Emi fi O kan baale
[00:36.35] My God Dey there
[00:38.04] If I offend you no vex
[00:40.75] My broda E get why
[00:42.47] Emi fi O kan baale
[00:45.07] My God Dey there
[00:46.84] If I offend you no vex
[00:49.57] My broda E get why
[00:52.37] No go dey do anyhow for my luungu
[00:55.38] If my boys dem catch you
[00:56.63] You go know sey dis life no be two
[00:59.43] You go cooperate once
[01:01.08] No go dey do anyhow for my luungu
[01:04.06] If my boys dem catch you
[01:05.42] You go know sey dis life no be two
[01:08.37] You go cooperate once
[01:09.82] This one na classic Nothing you can tell me
[01:12.66] My brother make you relax
[01:14.10] Sey kajo shey faaji you know how we run things
[01:17.17] Make we thank God for life
[01:19.34] Omo araye ma ni ika
[01:20.76] Wan ma shey e bashu bashu gan ni my nigga
[01:23.66] So make you no reason am
[01:25.01] Just do yah thing and leave the rest 4 God
[01:26.89] Emi fi O kan baale
[01:28.63] My God Dey there
[01:30.52] If I offend you no vex
[01:33.27] My broda E get why
[01:34.92] Emi fi O kan baale
[01:37.63] My God Dey there
[01:39.34] If I offend you no vex
[01:41.93] My broda E get why
[01:44.79] No go dey do anyhow for my luungu
[01:47.69] If my boys dem catch you
[01:49.09] You go know sey dis life no be two
[01:51.96] You go cooperate once
[01:53.46] No go dey do anyhow for my luungu
[01:56.43] If my boys dem catch you
[01:57.84] You go know sey dis life no be two
[02:00.64] You go cooperate once
[02:02.22] No go dey do anyhow for my luungu
[02:05.17] If my boys dem catch you
[02:06.58] You go know sey dis life no be two
[02:09.50] You go cooperate once
[02:10.95] No go dey do anyhow for my luungu
[02:13.80] If my boys dem catch you
[02:15.37] You go know sey dis life no be two
[02:18.36] You go cooperate once
[02:29.37] Omo araye ma ni ika
[02:30.57] Wan ma shey e bashu bashu gan ni my nigga
[02:33.53] So make you no reason am
[02:34.90] Just do yah thing and leave the rest 4 God
[02:38.23]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings