Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

The Way (feat. Chalcedony, Spooky & Blackwolf)

๐Ÿ‘ค Billion Talk Double Dice โ€ข ๐ŸŽผ The Way (feat. Chalcedony, Spooky & Blackwolf) โ€ข โฑ๏ธ 2:01
๐ŸŽต 1530 characters
โฑ๏ธ 2:01 duration
๐Ÿ†” ID: 12958294

๐Ÿ“œ Lyrics

When i look around
I see my mate dem pick the bag
Them they hustle everyday
Them cashout and
Me i no get any helping hand

Where your eyes dey
Baba i dey hustle everyday to hit hard
I be like say me i just dey lose rather
Baba i still dey on top the matter

I dey hustle everyday
Just to get all my pay
Baba where your eyes dey
Dont let me go astray now

All the time wey money no dey
I still get believe say you dey
People tell me say where i dey
I come tell them say
Na your hand i they

Baba show me the way (Show me the way)
Show me the way (Show me the way)
Show me the way
Dont let me go astray

Something new something bright
Like hell its a day
I keep it new i keep it fly
Like my star out in space
Going outta town imma pushin the vibe
Imma stack the cash high while im feeling sovreign

Listen
I just flipped the switch put it on the max
I make these bitches tweet bout the fame i gat
I be balling hard with pictures on my fone
But i dont know none imma just ball on

Seeking greener pastures everyday praying for the dough
I'm a long way from home a de ti pada lo sile de tun soro
Mu gaari laaro jeba lale a de n tepamose o
Adura mi baba on sapa days kinle ri nkan je
Ah yeaa

Baba gbami o
Lowo awon asebi wonyi o
Ki won ro ti mummy mi o
Mofe lola kinle rowo soun to wunmi o

All the time wey money no dey
I still get believe say you dey
People tell me say where i dey
I come tell dem say
Na your hand i dey

Show me the way (Show me the way)
Baba show me the way (Show me the way)
Show me the way
Dont let me go astray

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:08.84] When i look around
[00:10.27] I see my mate dem pick the bag
[00:12.47] Them they hustle everyday
[00:13.88] Them cashout and
[00:14.93] Me i no get any helping hand
[00:17.84] Where your eyes dey
[00:19.38] Baba i dey hustle everyday to hit hard
[00:21.76] I be like say me i just dey lose rather
[00:24.22] Baba i still dey on top the matter
[00:27.27] I dey hustle everyday
[00:28.72] Just to get all my pay
[00:30.56] Baba where your eyes dey
[00:32.40] Dont let me go astray now
[00:36.17] All the time wey money no dey
[00:38.03] I still get believe say you dey
[00:40.76] People tell me say where i dey
[00:43.06] I come tell them say
[00:44.31] Na your hand i they
[00:45.69] Baba show me the way (Show me the way)
[00:48.53] Show me the way (Show me the way)
[00:50.52] Show me the way
[00:52.17] Dont let me go astray
[00:54.52] Something new something bright
[00:55.73] Like hell its a day
[00:56.84] I keep it new i keep it fly
[00:58.23] Like my star out in space
[00:59.49] Going outta town imma pushin the vibe
[01:01.49] Imma stack the cash high while im feeling sovreign
[01:03.79] Listen
[01:04.76] I just flipped the switch put it on the max
[01:06.36] I make these bitches tweet bout the fame i gat
[01:08.73] I be balling hard with pictures on my fone
[01:10.94] But i dont know none imma just ball on
[01:13.24] Seeking greener pastures everyday praying for the dough
[01:16.82] I'm a long way from home a de ti pada lo sile de tun soro
[01:21.38] Mu gaari laaro jeba lale a de n tepamose o
[01:26.48] Adura mi baba on sapa days kinle ri nkan je
[01:30.70] Ah yeaa
[01:32.04] Baba gbami o
[01:33.40] Lowo awon asebi wonyi o
[01:35.77] Ki won ro ti mummy mi o
[01:37.86] Mofe lola kinle rowo soun to wunmi o
[01:40.27] All the time wey money no dey
[01:42.37] I still get believe say you dey
[01:44.63] People tell me say where i dey
[01:46.90] I come tell dem say
[01:47.93] Na your hand i dey
[01:49.70] Show me the way (Show me the way)
[01:52.32] Baba show me the way (Show me the way)
[01:52.33] Show me the way
[01:56.64] Dont let me go astray
[01:58.44]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings