Obrigado
๐ต 1711 characters
โฑ๏ธ 3:16 duration
๐ ID: 13058596
๐ Lyrics
I thank God, my friends, my family, my fans and to my foes to yh
This love
This love wey you dey show me
Dey do me like say dem don sabi me
Some say I dey do music like a professional
Say I dey tension their papa
Amo ko n se jo mi na
Say I dey shine like star wey I be
Say no to bad energy
This kain lifestyle make them wanna be like me but koledabi
No be me no be me
Abi who I wan talk say be
When I no talk say me I too sabi
So we thank the lord
Stack the money up
Put it in the money bag o
We dey waka no bullet proof
And we no need no bodyguard o
Say obrigado obrigado obriga obrigado
Who I for dey show my gratitude to tell me if e no be God o

My last conversation with baba
Make him save me from sapa
All of them boys like kpoli sapa yi tife sapamilori
So him let me know say my boy
I dey on top your matter ma foya
Ara si por to mada
Say I dey shine like star wey I be
Say no to bad energy
This kain lifestyle make them wanna be like me but koledabi
No be me, no be me
Ahbi who I wan talk say I be

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:09.56] I thank God, my friends, my family, my fans and to my foes to yh
[00:18.36] This love
[00:20.42] This love wey you dey show me
[00:22.68] Dey do me like say dem don sabi me
[00:26.27] Some say I dey do music like a professional
[00:31.19] Say I dey tension their papa
[00:33.72] Amo ko n se jo mi na
[00:37.80] Say I dey shine like star wey I be
[00:40.53] Say no to bad energy
[00:42.69] This kain lifestyle make them wanna be like me but koledabi
[00:48.26] No be me no be me
[00:50.22] Abi who I wan talk say be
[00:52.64] When I no talk say me I too sabi
[00:57.06] So we thank the lord
[00:58.71] Stack the money up
[01:00.91] Put it in the money bag o
[01:03.05] We dey waka no bullet proof
[01:05.41] And we no need no bodyguard o
[01:07.34] Say obrigado obrigado obriga obrigado
[01:12.53] Who I for dey show my gratitude to tell me if e no be God o
[01:16.68] So we thank the lord
[01:18.22] Stack the money up
[01:20.33] Put it in the money bag o
[01:21.63] We dey waka no bullet proof
[01:25.03] And we no need no bodyguard o
[01:26.72] Say obrigado obrigado obriga obrigado
[01:32.24] Who I for dey show my gratitude to tell me if e no be God o
[01:36.49] My last conversation with baba
[01:39.41] Make him save me from sapa
[01:41.28] All of them boys like kpoli sapa yi tife sapamilori
[01:46.78] So him let me know say my boy
[01:49.75] I dey on top your matter ma foya
[01:53.05] Ara si por to mada
[01:55.39] Say I dey shine like star wey I be
[01:58.15] Say no to bad energy
[02:00.31] This kain lifestyle make them wanna be like me but koledabi
[02:05.30] No be me, no be me
[02:07.65] Ahbi who I wan talk say I be
[02:10.63] When I no talk say me I too sabi
[02:15.02] So we thank the lord
[02:16.75] Stack the money up
[02:18.48] Put it in the money bag o
[02:20.25] We dey waka no bullet proof
[02:22.58] And we no need no bodyguard o
[02:24.25] Say obrigado obrigado obriga obrigado
[02:30.65] Who I for dey show my gratitude to tell me if e no be God o
[02:34.60] So we thank the lord
[02:36.19] Stack the money up
[02:37.85] Put it in the money bag o
[02:40.04] We dey waka no bullet proof
[02:42.52] And we no need no bodyguard o
[02:44.44] Say obrigado obrigado obriga obrigado
[02:50.07] Who I for dey show my gratitude to tell me if e no be God o
[02:56.85]