Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Jamboree

๐Ÿ‘ค Mr Eazi & Tekno โ€ข ๐ŸŽผ The Evil Genius [Explicit] โ€ข โฑ๏ธ 2:32
๐ŸŽต 1714 characters
โฑ๏ธ 2:32 duration
๐Ÿ†” ID: 13257097

๐Ÿ“œ Lyrics

Zagawhat
It's your boy Eazi (ye)

I remember the day
Wey I dey tell u sey we for dey
U bin dey do like sey you no no sey me I dey feel you Gan

I remember the day wey you dey form when me I dey toast you
You been dey do like say you no no sey me I dey feel you Gan

Oya baby Jamboree
I like the way we gum body
If na money I go spend money
If you dey for me me I dey for you

Oya baby jamboree
I go like to be your Alhaji (your sponsor)
If na money I go spend money
If you dey for me, me I dey for you

Fall in love o
You dey make I fall in love o
I no no wetin u do me wey dey make I fall in love o

Fall in love o
You dey make I fall in love o
Me I no no wetin u do me wey dey make me fall in love

Make I drink you like water
You be my taste just like Fanta (ah)
Bread and butter
Make you dey coolu coolu my temper

When u dey para na prada
Friendly na Fendi
All for you
I go dey credit you monthly
Service you daily
Talk and do
And if we marry today
I no go commit adultery oo
That na true
'cause me I'm with you all the way
That kind cruise

Oya baby jamboree
I like the way we gum body
If na money I go spend money
If you dey for me, me I dey for you

Oya baby jamboree
I go like to be your Alhaji (your sponsor)
If na money I go spend money
If you dey for me, me I dey for you

Fall in love o
You dey make I fall in love o
I no no wetin u do me wey dey make I fall in love

Fall in love o
You dey make I fall in love o
Me I no no wetin u do me wey dey make I fall in love

Make I drink you like water
You be my taste just like Fanta (ah)
Bread and butter
Make you dey coolu coolu my temper

Make I drink you like water
You be my taste just like Fanta (ah)
Bread and butter
Make you dey coolu coolu my temper

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:02.78] Zagawhat
[00:04.17] It's your boy Eazi (ye)
[00:09.15] I remember the day
[00:10.79] Wey I dey tell u sey we for dey
[00:13.53] U bin dey do like sey you no no sey me I dey feel you Gan
[00:18.57] I remember the day wey you dey form when me I dey toast you
[00:22.86] You been dey do like say you no no sey me I dey feel you Gan
[00:27.55] Oya baby Jamboree
[00:29.73] I like the way we gum body
[00:31.95] If na money I go spend money
[00:33.65] If you dey for me me I dey for you
[00:36.81] Oya baby jamboree
[00:38.97] I go like to be your Alhaji (your sponsor)
[00:41.27] If na money I go spend money
[00:42.91] If you dey for me, me I dey for you
[00:47.08] Fall in love o
[00:48.75] You dey make I fall in love o
[00:51.11] I no no wetin u do me wey dey make I fall in love o
[00:56.33] Fall in love o
[00:58.01] You dey make I fall in love o
[01:00.27] Me I no no wetin u do me wey dey make me fall in love
[01:04.59] Make I drink you like water
[01:06.69] You be my taste just like Fanta (ah)
[01:09.79] Bread and butter
[01:11.32] Make you dey coolu coolu my temper
[01:12.33] When u dey para na prada
[01:15.88] Friendly na Fendi
[01:17.65] All for you
[01:18.94] I go dey credit you monthly
[01:20.41] Service you daily
[01:22.29] Talk and do
[01:23.62] And if we marry today
[01:24.88] I no go commit adultery oo
[01:26.95] That na true
[01:28.52] 'cause me I'm with you all the way
[01:31.61] That kind cruise
[01:32.72] Oya baby jamboree
[01:34.99] I like the way we gum body
[01:37.17] If na money I go spend money
[01:38.95] If you dey for me, me I dey for you
[01:42.14] Oya baby jamboree
[01:44.11] I go like to be your Alhaji (your sponsor)
[01:45.75] If na money I go spend money
[01:48.20] If you dey for me, me I dey for you
[01:52.28] Fall in love o
[01:54.06] You dey make I fall in love o
[01:56.38] I no no wetin u do me wey dey make I fall in love
[02:01.54] Fall in love o
[02:03.38] You dey make I fall in love o
[02:05.62] Me I no no wetin u do me wey dey make I fall in love
[02:09.75] Make I drink you like water
[02:11.96] You be my taste just like Fanta (ah)
[02:12.91] Bread and butter
[02:17.35] Make you dey coolu coolu my temper
[02:19.15] Make I drink you like water
[02:21.23] You be my taste just like Fanta (ah)
[02:22.19] Bread and butter
[02:26.54] Make you dey coolu coolu my temper
[02:27.74]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings