Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Owa

๐Ÿ‘ค Falz feat. Tekno โ€ข ๐ŸŽผ Owa โ€ข โฑ๏ธ 2:54
๐ŸŽต 1966 characters
โฑ๏ธ 2:54 duration
๐Ÿ†” ID: 13258279

๐Ÿ“œ Lyrics

Ey, ey, ey, ey, ey, ey
Uhn, uhn, uhn, uhn, uhn, uhn
Kill person for there
Oh, what she go chop? (Chillz made it)
Oh, baby dey kpai
(Ah!)

Na so dem dey do (oh no, no-no)
Pack everybody like sardine (sardine)
We dey gallivant up and down
Forget say body no be machine (say body no be machine)
All the tax wey we generate (oh no-no)
Why the cash no dey circulate?
And when we start to calculate
Everybody come dey agitate

Ojota, o wa oh, oh-
Owa o, o wa
Agege, o wa oh
Owa o, o wa
Ojota o, o wa
Owa o, o wa
Agege, o wa
Owa o, o wa

Give me mineral, pass me the Gala
Hustle critical, we no fit retire
O jo cinema
E don turn wahala
Many animal dey put on agbada
I get medicine, wey dey cure anything
E dey cure poverty
Bring prosperity
Many things (many things)
Many things (many things)
Everyday, we dey see many things

Because it's a critical reaction
Kai, my country no get formation
Olohun, for your information
Population dey for prostitution
I say dem mama, dem papa, dem dey cry (oh no)
Dem no know how pikin dey kpai
Money no dey, he dey drink kai-kai
Kai, haba, baba na

Ojota, o wa oh-oh-oh
Owa o, o wa (dem dey kill person)
Agege, o wa
Owa o, o wa
Ojota (Ojota o), o wa
Owa o, o wa (owa, o wa oh-oh, eh)
Agege, o wa (oh lo-lo-lo)
Owa o, owa (eh, ye, ye, ye-ye-ye-ye)

Give me mineral, pass me the Gala
See, I know Sikira, she don hustle tire
The way she dey work, suppose wear designer
But, she no be baller, she no know Dybala
I talk my own, I don dey go
Conductor own, he stop for road o
You get money, you chop alone
You run belle, you purge alone o

Why you no give me change? I para (chei! Dem dey do us ojoro o)
I curse the driver, I tell conductor say waka (dem dey do us ojoro o)
Stop the motor, I need to come down, I tire (dem dey do us ojoro o)
Poto-poto, everything e scatter
We dey face wahala (dem dey do us ojoro o)

Ojota, o wa
Owa o, o wa (owa, owa ooh)
Agege, o wa
Owa o, owa (owa, owa se e)
Ojota, o wa
Owa o, o wa
Agege, o wa
Owa o, o wa

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:01.55] Ey, ey, ey, ey, ey, ey
[00:07.45] Uhn, uhn, uhn, uhn, uhn, uhn
[00:09.98] Kill person for there
[00:12.37] Oh, what she go chop? (Chillz made it)
[00:14.66] Oh, baby dey kpai
[00:16.57] (Ah!)
[00:18.76] Na so dem dey do (oh no, no-no)
[00:21.02] Pack everybody like sardine (sardine)
[00:23.31] We dey gallivant up and down
[00:25.55] Forget say body no be machine (say body no be machine)
[00:28.14] All the tax wey we generate (oh no-no)
[00:31.18] Why the cash no dey circulate?
[00:33.86] And when we start to calculate
[00:36.20] Everybody come dey agitate
[00:37.62] Ojota, o wa oh, oh-
[00:40.29] Owa o, o wa
[00:42.53] Agege, o wa oh
[00:44.18] Owa o, o wa
[00:46.25] Ojota o, o wa
[00:49.83] Owa o, o wa
[00:50.97] Agege, o wa
[00:54.37] Owa o, o wa
[00:56.45] Give me mineral, pass me the Gala
[00:58.86] Hustle critical, we no fit retire
[01:01.26] O jo cinema
[01:02.25] E don turn wahala
[01:03.56] Many animal dey put on agbada
[01:05.92] I get medicine, wey dey cure anything
[01:08.29] E dey cure poverty
[01:09.33] Bring prosperity
[01:11.06] Many things (many things)
[01:12.34] Many things (many things)
[01:13.58] Everyday, we dey see many things
[01:15.33] Because it's a critical reaction
[01:17.52] Kai, my country no get formation
[01:20.84] Olohun, for your information
[01:22.30] Population dey for prostitution
[01:24.78] I say dem mama, dem papa, dem dey cry (oh no)
[01:27.37] Dem no know how pikin dey kpai
[01:29.62] Money no dey, he dey drink kai-kai
[01:32.13] Kai, haba, baba na
[01:34.92] Ojota, o wa oh-oh-oh
[01:37.41] Owa o, o wa (dem dey kill person)
[01:39.59] Agege, o wa
[01:41.41] Owa o, o wa
[01:44.23] Ojota (Ojota o), o wa
[01:46.87] Owa o, o wa (owa, o wa oh-oh, eh)
[01:49.05] Agege, o wa (oh lo-lo-lo)
[01:51.72] Owa o, owa (eh, ye, ye, ye-ye-ye-ye)
[01:53.32] Give me mineral, pass me the Gala
[01:55.68] See, I know Sikira, she don hustle tire
[01:57.79] The way she dey work, suppose wear designer
[02:00.30] But, she no be baller, she no know Dybala
[02:04.03] I talk my own, I don dey go
[02:06.36] Conductor own, he stop for road o
[02:08.77] You get money, you chop alone
[02:11.19] You run belle, you purge alone o
[02:13.62] Why you no give me change? I para (chei! Dem dey do us ojoro o)
[02:17.18] I curse the driver, I tell conductor say waka (dem dey do us ojoro o)
[02:21.88] Stop the motor, I need to come down, I tire (dem dey do us ojoro o)
[02:25.66] Poto-poto, everything e scatter
[02:28.33] We dey face wahala (dem dey do us ojoro o)
[02:31.63] Ojota, o wa
[02:34.34] Owa o, o wa (owa, owa ooh)
[02:36.67] Agege, o wa
[02:39.15] Owa o, owa (owa, owa se e)
[02:41.39] Ojota, o wa
[02:43.68] Owa o, o wa
[02:46.03] Agege, o wa
[02:47.76] Owa o, o wa
[02:50.00]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings