Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

For my good (Intro)

๐Ÿ‘ค K3ndrick โ€ข ๐ŸŽผ With The 3 โ€ข โฑ๏ธ 2:15
๐ŸŽต 1190 characters
โฑ๏ธ 2:15 duration
๐Ÿ†” ID: 13367865

๐Ÿ“œ Lyrics

Uh...
People dey hurry hurry
To make the money money and shine
And in the course of the journey
Some of them did some things that are not really fine
Jehovah bless me bless me
Don't let my friends oppress me na their line
You know say na the things
Wey you talk with your mouth
Na him your life go design
Well I choose to say
All things are working for my good
And no be say I no know wetin I dey talk
No be by my power o or by my luck
I choose to say everything is working for me
My father takes me personal, yeah
And that's why he no go ever fail me no
(Oh oh oh)
Carry that cross just for me
Everything he do na for me
I no fit shout
And I no fit close my mouth
Say na me be him personal person...
Shower me with blessing
Carry my matter for head o
See I no fit fail it's too late too late too late too late
True life is not in things
Are you hearing me?
True life is not in things
And it's not in being famous
The world may applaud you
When you do what they like
But you do something they do not approve of
They'll hate you for it
Look at Jesus, he never sought to please men
But he is still the greatest man that ever came to this planet
Does Jesus inspire you?
Does Jesus inspire you?

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:02.97] Uh...
[00:13.85] People dey hurry hurry
[00:15.65] To make the money money and shine
[00:20.01] And in the course of the journey
[00:22.23] Some of them did some things that are not really fine
[00:28.05] Jehovah bless me bless me
[00:29.85] Don't let my friends oppress me na their line
[00:34.24] You know say na the things
[00:36.39] Wey you talk with your mouth
[00:37.84] Na him your life go design
[00:41.54] Well I choose to say
[00:42.94] All things are working for my good
[00:48.36] And no be say I no know wetin I dey talk
[00:52.22] No be by my power o or by my luck
[00:56.00] I choose to say everything is working for me
[01:02.71] My father takes me personal, yeah
[01:07.30] And that's why he no go ever fail me no
[01:10.81] (Oh oh oh)
[01:12.26] Carry that cross just for me
[01:15.68] Everything he do na for me
[01:19.15] I no fit shout
[01:22.20] And I no fit close my mouth
[01:26.23] Say na me be him personal person...
[01:29.15] Shower me with blessing
[01:30.94] Carry my matter for head o
[01:34.87] See I no fit fail it's too late too late too late too late
[01:44.13] True life is not in things
[01:46.68] Are you hearing me?
[01:47.84] True life is not in things
[01:49.18] And it's not in being famous
[01:51.00] The world may applaud you
[01:53.15] When you do what they like
[01:54.50] But you do something they do not approve of
[01:57.08] They'll hate you for it
[01:58.68] Look at Jesus, he never sought to please men
[02:01.51] But he is still the greatest man that ever came to this planet
[02:05.70] Does Jesus inspire you?
[02:08.90] Does Jesus inspire you?

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings