Home 🎬 Bollywood 🎵 Pakistani 🎤 English Pop

Intoxicating

👤 KD Vybz 🎼 Intoxicating ⏱️ 2:16
🎵 1507 characters
⏱️ 2:16 duration
🆔 ID: 13519393

📜 Lyrics

Intoxicating, nobody waiting
No underrating, interrogate me
Dollar activate me, keep motivating
Life is amazing, nothing concern me
Wan buy Bugatti, move with Chikodi
My name is KD, KKD KD
No be fugazi, nothing dey shake me
Ọmọ, today, we must to party

I want a good life, Jah shower more blessings all on me o
I'm feeling alright (I'm feeling alright, yea)
When I see the moonlight, I run call Brother Sunny, oh-
So bright (so bright)
Ọmọ, just the other day
I dey work, dem no gree pay
Oloṣi dem take me play, I no get e time, e time to waste
I come commot go far away
Ọmọ, dem dull me, my paddy, and na for my dommot wey raba dey

I tell dem for sure, my capa dey, eh ye a
My matter carry weight bigger than your girlfriend's bum-bum
You still day double date, no know where the other come from
Na pepper na she mold, why you dey think say na Tom-Tom?
Your thing na middle belt, but other one na long John
My matter carry weight bigger than your girlfriend's bum-bum
You still day double date, no know where the other come from
Na pepper na she mold, why you dey think say na Tom-Tom?
Your thing na middle belt, but other one na long John

Intoxicating, nobody waiting
No underrating, interrogate me
Dollar activate me, keep motivating
Life is amazing, nothing concern me
Wan buy Bugatti, move with Chikodi
My name is KD, KKD KD
No be fugazi, nothing dey shake me
Ọmọ, today, we must to party

KD, your matter plenty
KD, your matter plenty
KD, your matter plenty
KD, your matter plenty

⏱️ Synced Lyrics

[00:18.83] Intoxicating, nobody waiting
[00:21.23] No underrating, interrogate me
[00:23.48] Dollar activate me, keep motivating
[00:25.94] Life is amazing, nothing concern me
[00:28.10] Wan buy Bugatti, move with Chikodi
[00:30.62] My name is KD, KKD KD
[00:32.73] No be fugazi, nothing dey shake me
[00:35.28] Ọmọ, today, we must to party
[00:37.98] I want a good life, Jah shower more blessings all on me o
[00:42.56] I'm feeling alright (I'm feeling alright, yea)
[00:47.29] When I see the moonlight, I run call Brother Sunny, oh-
[00:52.43] So bright (so bright)
[00:55.48] Ọmọ, just the other day
[00:57.56] I dey work, dem no gree pay
[01:00.05] Oloṣi dem take me play, I no get e time, e time to waste
[01:04.54] I come commot go far away
[01:07.06] Ọmọ, dem dull me, my paddy, and na for my dommot wey raba dey
[01:11.44] I tell dem for sure, my capa dey, eh ye a
[01:14.41] My matter carry weight bigger than your girlfriend's bum-bum
[01:16.67] You still day double date, no know where the other come from
[01:19.17] Na pepper na she mold, why you dey think say na Tom-Tom?
[01:21.21] Your thing na middle belt, but other one na long John
[01:23.79] My matter carry weight bigger than your girlfriend's bum-bum
[01:26.15] You still day double date, no know where the other come from
[01:28.22] Na pepper na she mold, why you dey think say na Tom-Tom?
[01:30.63] Your thing na middle belt, but other one na long John
[01:33.41] Intoxicating, nobody waiting
[01:35.88] No underrating, interrogate me
[01:38.09] Dollar activate me, keep motivating
[01:40.49] Life is amazing, nothing concern me
[01:42.70] Wan buy Bugatti, move with Chikodi
[01:45.02] My name is KD, KKD KD
[01:47.43] No be fugazi, nothing dey shake me
[01:49.89] Ọmọ, today, we must to party
[01:52.35] KD, your matter plenty
[01:56.94] KD, your matter plenty
[02:01.51] KD, your matter plenty
[02:06.19] KD, your matter plenty
[02:10.02]

⭐ Rate These Lyrics

Average: 0.0/5 • 0 ratings