Money Matter
๐ต 2553 characters
โฑ๏ธ 3:39 duration
๐ ID: 13542486
๐ Lyrics
Money matter! Money Matter!
Funmi owo
Nyem ego
Charger charger yeye!
If you no get money oo! Hei!
Nobody go love you! at all!
Nobody go send you! chacha!
Everybody go fashi you! give them!
If you come get money oo
Dem go love you uh
Them man go Dey send you uh! them man go Dey send you!
Them girls go Dey bobo you
Owo ni koko
Na im be koko
Owo ni koko
If you lose guard you go jogodo! I don jogodo!
Owo ni koko yeyi
Na im be koko oh nana na
Owo ni koko
Abobi lose guard you go kpologo! Hei
Baba Biko oya wire my aza! Funmi owo! Nyem ego!
Odogwu biko oya open my chapter! open open baba Biko open!
Alobam Biko oya reason my matter
Yeye na! money matter na the sure matter
Odogwu Biko oya open my chapter
Abeg open my chapter ooo no no
1st verse
Money matter na problem oo
Iyeoo na the problem oo
Money matter na problem oo
Uh uh na the problem oo
I tell you make you look for money you leave money chase Amaka
Amaka disappoint you
You don dey waka like say you know know the matter
I tell you make you look for money you leave money chase Amaka
Amaka disappoint you
You don dey waka like say you know know the matter
I go do anything I go do wey go make me get money oo
I go call on baba God cos na him be my companion
Oloribruku back to sender
If you love me say nakupenda
No be money e no Dey my agenda!
Me I wan flex! I wan ball! I wan high no be joke oo!
If you no get money oo! Hei
Nobody go love you! at all!
Nobody go send you! chacha!
Everybody go fashi you! give them!
If you come get money oo
Dem go love you uh
Them man go Dey send you uh!
Them man go Dey send you!
Them girls go Dey bobo you
Owo ni koko
Na im be koko
Owo ni koko
If you lose guard you go jogodo!
I don jogodo!
Owo ni koko yeyi
Na im be koko oh nana na
Owo ni koko
Abobi lose guard you go kpologo! Hei
Baba Biko oya wire my aza!
Funmi owo! Nyem ego!
Odogwu biko oya open my chapter!
Open open baba Biko open!
Alobam Biko oya reason my matter
Yeye na money matter na the sure matter!
Odogwu Biko oya open my chapter
Abeg open my chapter ooo no no!
Same thing same thing wey Dey happen everyday
You go Dey for hood Dey hustle Dey hustle everyday
One day one day your waka go pay
You go forget say hood na where your men Dey
My brother fear who never collect oo
Boys for the street all of the vex oo
Abobi make you no settle for less uhh ooo oyeye ye ehh
Outro
My brother fear who never collect oo
Abobi make you no settle for less oo uhh oyeye ye ehh

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:03.76] Money matter! Money Matter!
[00:10.96] Funmi owo
[00:12.65] Nyem ego
[00:14.66] Charger charger yeye!
[00:18.39] If you no get money oo! Hei!
[00:20.33] Nobody go love you! at all!
[00:22.82] Nobody go send you! chacha!
[00:24.83] Everybody go fashi you! give them!
[00:27.48] If you come get money oo
[00:29.73] Dem go love you uh
[00:31.91] Them man go Dey send you uh! them man go Dey send you!
[00:34.73] Them girls go Dey bobo you
[00:36.14] Owo ni koko
[00:38.49] Na im be koko
[00:40.98] Owo ni koko
[00:42.55] If you lose guard you go jogodo! I don jogodo!
[00:45.50] Owo ni koko yeyi
[00:47.43] Na im be koko oh nana na
[00:50.27] Owo ni koko
[00:51.97] Abobi lose guard you go kpologo! Hei
[00:54.45] Baba Biko oya wire my aza! Funmi owo! Nyem ego!
[00:59.24] Odogwu biko oya open my chapter! open open baba Biko open!
[01:03.76] Alobam Biko oya reason my matter
[01:07.24] Yeye na! money matter na the sure matter
[01:08.61] Odogwu Biko oya open my chapter
[01:11.17] Abeg open my chapter ooo no no
[01:13.38] 1st verse
[01:13.82] Money matter na problem oo
[01:15.89] Iyeoo na the problem oo
[01:18.06] Money matter na problem oo
[01:20.01] Uh uh na the problem oo
[01:22.64] I tell you make you look for money you leave money chase Amaka
[01:26.81] Amaka disappoint you
[01:28.58] You don dey waka like say you know know the matter
[01:31.99] I tell you make you look for money you leave money chase Amaka
[01:36.19] Amaka disappoint you
[01:37.59] You don dey waka like say you know know the matter
[01:40.92] I go do anything I go do wey go make me get money oo
[01:45.54] I go call on baba God cos na him be my companion
[01:50.18] Oloribruku back to sender
[01:52.35] If you love me say nakupenda
[01:54.55] No be money e no Dey my agenda!
[01:56.81] Me I wan flex! I wan ball! I wan high no be joke oo!
[01:59.69] If you no get money oo! Hei
[02:01.93] Nobody go love you! at all!
[02:03.88] Nobody go send you! chacha!
[02:06.35] Everybody go fashi you! give them!
[02:08.82] If you come get money oo
[02:11.42] Dem go love you uh
[02:13.62] Them man go Dey send you uh!
[02:15.90] Them man go Dey send you!
[02:16.97] Them girls go Dey bobo you
[02:18.06] Owo ni koko
[02:20.25] Na im be koko
[02:22.42] Owo ni koko
[02:24.15] If you lose guard you go jogodo!
[02:25.50] I don jogodo!
[02:27.28] Owo ni koko yeyi
[02:29.47] Na im be koko oh nana na
[02:31.79] Owo ni koko
[02:33.34] Abobi lose guard you go kpologo! Hei
[02:36.28] Baba Biko oya wire my aza!
[02:38.12] Funmi owo! Nyem ego!
[02:40.96] Odogwu biko oya open my chapter!
[02:43.46] Open open baba Biko open!
[02:45.62] Alobam Biko oya reason my matter
[02:47.95] Yeye na money matter na the sure matter!
[02:50.16] Odogwu Biko oya open my chapter
[02:52.74] Abeg open my chapter ooo no no!
[02:55.28] Same thing same thing wey Dey happen everyday
[02:57.84] You go Dey for hood Dey hustle Dey hustle everyday
[03:00.10] One day one day your waka go pay
[03:02.23] You go forget say hood na where your men Dey
[03:04.44] My brother fear who never collect oo
[03:06.49] Boys for the street all of the vex oo
[03:08.96] Abobi make you no settle for less uhh ooo oyeye ye ehh
[03:13.24] Outro
[03:13.74] My brother fear who never collect oo
[03:17.48] Abobi make you no settle for less oo uhh oyeye ye ehh
[03:22.85] My brother fear who never collect oo
[03:27.36] Abobi make you no settle for less oo uhh oyeye ye ehh
[03:38.28]