Before
๐ต 1099 characters
โฑ๏ธ 3:01 duration
๐ ID: 13625505
๐ Lyrics
Wetin my money kill nai I come to buy
I nor ready do too much
Go slow weh hold keke napepe
E don hold Range Rover
So why we come dey rush
No problem carry first
Nothing do second
Am not that bad, yet I nor too holly
You weh dey form too holly Oya answer my question
Na who never look yansh before
Which fine girl never hear lie before
Lagos driver you never cause person before
Forgot that thing, we have all been there before.

Na look I dey look
I Dey read them like book
Fish don swallow hook
Na cook e go cook
Na look I dey look
I Dey read them like book
Fish wey swallow hook
I swear na cook e go cook

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:01.36] Wetin my money kill nai I come to buy
[00:06.17]
[00:19.25] I nor ready do too much
[00:22.23]
[00:24.83] Go slow weh hold keke napepe
[00:27.14] E don hold Range Rover
[00:29.30] So why we come dey rush
[00:33.08] No problem carry first
[00:35.24] Nothing do second
[00:38.22]
[00:41.29] Am not that bad, yet I nor too holly
[00:44.53] You weh dey form too holly Oya answer my question
[00:48.78] Na who never look yansh before
[00:52.41] Which fine girl never hear lie before
[00:55.96] Lagos driver you never cause person before
[00:59.75] Forgot that thing, we have all been there before.
[01:05.16] Na who never look yansh before
[01:09.12] Which fine girl never hear lie before
[01:12.36] Lagos driver you never cause person before
[01:16.34] Forgot that thing, we have all been there before.
[01:20.42] Na look I dey look
[01:21.94] I Dey read them like book
[01:23.80] Fish don swallow hook
[01:25.90] Na cook e go cook
[01:28.11] Na look I dey look
[01:29.92] I Dey read them like book
[01:32.03] Fish wey swallow hook
[01:34.19] I swear na cook e go cook
[01:37.74]
[01:54.48] Na who never look yansh before
[01:57.97] Which fine girl never hear lie before
[02:01.35] Lagos driver you never cause person before
[02:05.10] Forgot that thing, we have all been there before.
[02:10.43] Na who never look yansh before
[02:14.24] Which fine girl never hear lie before
[02:17.67] Lagos driver you never cause person before
[02:21.79] Forgot that thing, we have all been there before.
[02:24.19]