Home 🎬 Bollywood 🎵 Pakistani 🎤 English Pop

Commando (Remix) (feat. Naffymar & Tee Supreme)

👤 Greatman Takit 🎼 Greatman Takit Songs ⏱️ 3:33
🎵 2362 characters
⏱️ 3:33 duration
🆔 ID: 13687287

📜 Lyrics

(You've got the whole world in your hand)
You've got the whole world in your hand
Wetin pass you e no dey dey dey eh eh
You've got the whole world in your hand
Commando do do commando commando

I get God and I get life
Everything else e go work for me
Me I no dey to dey run kiti kata (kiti kata)
Na you make the favour follow me o
You make the blessing come dey knock my door
And if I want I go order o, order oooo

Me no dey do forecasting (forecasting)
Everything I want I order o
Everything nice and smooth (I konw)
E be like Didier Drogba Drogba o
Me no dey do forecasting (forcasting)
Anything I want I order o
Everything nice and smooth
E be like Didier Drogba Drogba o

You've got the whole world in your hand
(You've got the whole world in your hand)
Wetin pass you e no dey dey dey
You've got the whole world in your hand
Commando do do commando commando

Commander o yea yea
Follow the lamb I dey see am the thing dey totori
Na you tell me say my pikin when you need me make you dey call on me
This na my confidence
Every time I call you over competent
I no need to komot from you you're the vine
And I go dey steady dey tap am

Me no dey do forecasting
Everything I want I order o
Everything nice and smooth
(Yeah yeah) e be like Didier Drogba Drogba o
Me no dey do forecasting
Everything I want I order o
Everything nice and smooth
(Oh yeah) e be like Didier Drogba Drogba o

You've got the whole world in your hand (ahh yo, whole world in your hand)
Wetin pass you e no dey dey dey (dey dey dey)
You've got the whole world in your hand
Commando do do commando commando (commando)

(You've got the whole world)
You've got the whole world in your hand
(You've got the whole world in your hand)
Wetin pass you e no dey dey dey (dey dey one day, one day)
You've got the whole world in your hand
Commando do do commando commando

Biko Kponu Chinasa oh
Chinasaram okwu K'ibu
Chineduuu
Chinedum ije ka ibu
Onye nsó
Só gi macha ihe n'ile
Commando do do ohh commando

Biko Kponu Chinasa oh (biko Kponu Chinasa oh)
Chinasaram okwu K'ibu
Chineduuu (Chineduuu)
Chinedum ije ka ibu
Onye Nsó
Só gi macha ihe n'ile
Commando do do ohh commando

You've got the whole world in your hand (Chinasaram okwu K'ibu)
Wetin pass you e no dey dey dey (Chinedum ije ka ibu)
You've got the whole world in your hand (só gi macha ihe n'ile)
Commando do do commando commando

⏱️ Synced Lyrics

[00:00.10] (You've got the whole world in your hand)
[00:02.94]
[00:05.29] You've got the whole world in your hand
[00:09.56] Wetin pass you e no dey dey dey eh eh
[00:14.46] You've got the whole world in your hand
[00:18.05] Commando do do commando commando
[00:24.21] I get God and I get life
[00:26.37] Everything else e go work for me
[00:28.81] Me I no dey to dey run kiti kata (kiti kata)
[00:32.42] Na you make the favour follow me o
[00:35.04] You make the blessing come dey knock my door
[00:38.24] And if I want I go order o, order oooo
[00:42.71] Me no dey do forecasting (forecasting)
[00:45.25] Everything I want I order o
[00:47.68] Everything nice and smooth (I konw)
[00:49.83] E be like Didier Drogba Drogba o
[00:52.16] Me no dey do forecasting (forcasting)
[00:54.25] Anything I want I order o
[00:57.19] Everything nice and smooth
[00:59.42] E be like Didier Drogba Drogba o
[01:01.76] You've got the whole world in your hand
[01:03.97] (You've got the whole world in your hand)
[01:06.45] Wetin pass you e no dey dey dey
[01:10.06] You've got the whole world in your hand
[01:14.40] Commando do do commando commando
[01:19.17] Commander o yea yea
[01:21.13] Follow the lamb I dey see am the thing dey totori
[01:25.00] Na you tell me say my pikin when you need me make you dey call on me
[01:30.07] This na my confidence
[01:31.45] Every time I call you over competent
[01:34.02] I no need to komot from you you're the vine
[01:37.00] And I go dey steady dey tap am
[01:39.45] Me no dey do forecasting
[01:41.31] Everything I want I order o
[01:43.87] Everything nice and smooth
[01:45.61] (Yeah yeah) e be like Didier Drogba Drogba o
[01:48.76] Me no dey do forecasting
[01:50.88] Everything I want I order o
[01:53.09] Everything nice and smooth
[01:55.07] (Oh yeah) e be like Didier Drogba Drogba o
[01:57.90] You've got the whole world in your hand (ahh yo, whole world in your hand)
[02:02.83] Wetin pass you e no dey dey dey (dey dey dey)
[02:07.61] You've got the whole world in your hand
[02:11.31] Commando do do commando commando (commando)
[02:15.88] (You've got the whole world)
[02:16.90] You've got the whole world in your hand
[02:19.05] (You've got the whole world in your hand)
[02:21.46] Wetin pass you e no dey dey dey (dey dey one day, one day)
[02:26.15] You've got the whole world in your hand
[02:30.05] Commando do do commando commando
[02:33.69] Biko Kponu Chinasa oh
[02:36.32] Chinasaram okwu K'ibu
[02:39.22] Chineduuu
[02:41.03] Chinedum ije ka ibu
[02:44.18] Onye nsó
[02:45.63] Só gi macha ihe n'ile
[02:48.80] Commando do do ohh commando
[02:52.12] Biko Kponu Chinasa oh (biko Kponu Chinasa oh)
[02:55.13] Chinasaram okwu K'ibu
[02:58.08] Chineduuu (Chineduuu)
[02:59.67] Chinedum ije ka ibu
[03:03.05] Onye Nsó
[03:04.49] Só gi macha ihe n'ile
[03:07.43] Commando do do ohh commando
[03:13.47] You've got the whole world in your hand (Chinasaram okwu K'ibu)
[03:18.16] Wetin pass you e no dey dey dey (Chinedum ije ka ibu)
[03:22.95] You've got the whole world in your hand (só gi macha ihe n'ile)
[03:26.73] Commando do do commando commando
[03:28.15]

⭐ Rate These Lyrics

Average: 0.0/5 • 0 ratings