Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

2baba

๐Ÿ‘ค Oyi โ€ข ๐ŸŽผ Afrobeats with Love, Vol.6 โ€ข โฑ๏ธ 3:42
๐ŸŽต 2091 characters
โฑ๏ธ 3:42 duration
๐Ÿ†” ID: 13721855

๐Ÿ“œ Lyrics

Hun
Alright yeah yeah yeah
Help me spread this message like global comm

Make no body come here con dey from
I know say no be everybody follow come
I know say be every whey be silicon
Make them no con dey rush you
And make you do exactly as you wan do
Make you no say I tell you
Make you no let devil con dey use you

Ehen but if I tell you say I love you
Abeg abeg no go turn me to your mugu
That time thirty billion no go do you
That time odumoga no go see you
Ehen and if I start to dey stress you
Let me know because I no wan dey vex you
Bottom line na only you whey know you
The same time you go do wetin go favor you

Ahn ehen oyi

Alomayen otu gbo so make you do the
thing jeje say make you do the life show
Ahn ehen oyi
Alomayen otu gbo so just be living your
life and make you do the thing jeje life show
If body they hot you drink water
No come here con dey from like butter
Because I know say you know say I know you.

And no be every dressing go fit you
Make you no make me mara
Attentiveness for my matter what
I no fit hala I no fit shout
I no fit make am me and you they talk about

And if I tell you say I like you abeg
make you let Shakara kon dey kill you
That time thirty billion no go do you
That time odumoga no go see you
Ehen and if I start to dey stress you
Let me know because I no wan dey vex you
Bottom line na only you whey know you
The same time you go do wetin go favor you

Ahn ehen oyi
Alomayen otu gbo so make you do the
thing jeje say make you do the life show

Ahn ehen oyi
Alomayen otu gbo so just be living your
life and make you do the thing jeje life show
Make you dey check yourself before you con dey do wetin go cast you
Because I don try for your matter make
your matter make you no go dey do pass you
Because I go do my own and you go do your own
Anything way remain na bone we go bone
Because life is too short for debating
Levels too pure for you na wetin

Ahn ehen oyi
Alomayen otu gbo so make you do the
thing jeje say make you do the life show
Ahn ehen oyi
Alomayen otu gbo so just be living your
life and make you do the thing jeje life show

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:04.35] Hun
[00:09.33] Alright yeah yeah yeah
[00:12.62]
[00:19.03] Help me spread this message like global comm
[00:21.78] Make no body come here con dey from
[00:24.25] I know say no be everybody follow come
[00:27.05] I know say be every whey be silicon
[00:29.77] Make them no con dey rush you
[00:32.02] And make you do exactly as you wan do
[00:34.71] Make you no say I tell you
[00:37.31] Make you no let devil con dey use you
[00:39.45] Ehen but if I tell you say I love you
[00:41.86] Abeg abeg no go turn me to your mugu
[00:44.02] That time thirty billion no go do you
[00:46.72] That time odumoga no go see you
[00:50.03] Ehen and if I start to dey stress you
[00:52.11] Let me know because I no wan dey vex you
[00:54.67] Bottom line na only you whey know you
[00:56.92] The same time you go do wetin go favor you
[00:59.73] Ahn ehen oyi
[01:01.53] Alomayen otu gbo so make you do the
[01:05.68] Thing jeje say make you do the life show
[01:09.86] Ahn ehen oyi
[01:12.09] Alomayen otu gbo so just be living your
[01:15.44] Life and make you do the thing jeje life show
[01:19.69] If body they hot you drink water
[01:22.37] No come here con dey from like butter
[01:25.18] Because I know say you know say I know you.
[01:27.68] And no be every dressing go fit you
[01:30.30] Make you no make me mara
[01:32.73] Attentiveness for my matter what
[01:35.37] I no fit hala I no fit shout
[01:37.36] I no fit make am me and you they talk about
[01:40.66] And if I tell you say I like you abeg
[01:42.51] Make you let Shakara kon dey kill you
[01:45.14] That time thirty billion no go do you
[01:47.82] That time odumoga no go see you
[01:49.97] Ehen and if I start to dey stress you
[01:52.31] Let me know because I no wan dey vex you
[01:55.55] Bottom line na only you whey know you
[01:57.48] The same time you go do wetin go favor you
[01:59.83] Ahn ehen oyi
[02:02.19] Alomayen otu gbo so make you do the
[02:05.85] Thing jeje say make you do the life show
[02:10.16] Ahn ehen oyi
[02:12.01] Alomayen otu gbo so just be living your
[02:16.08] Life and make you do the thing jeje life show
[02:20.59]
[02:41.17] Make you dey check yourself before you con dey do wetin go cast you
[02:46.29] Because I don try for your matter make
[02:48.41] Your matter make you no go dey do pass you
[02:51.00] Because I go do my own and you go do your own
[02:53.62] Anything way remain na bone we go bone
[02:56.09] Because life is too short for debating
[02:58.36] Levels too pure for you na wetin
[03:00.42] Ahn ehen oyi
[03:02.73] Alomayen otu gbo so make you do the
[03:07.05] Thing jeje say make you do the life show
[03:10.20] Ahn ehen oyi
[03:14.01] Alomayen otu gbo so just be living your
[03:17.24] Life and make you do the thing jeje life show
[03:19.00]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings