STORY
🎵 1925 characters
⏱️ 3:48 duration
🆔 ID: 13898318
📜 Lyrics
Love story
Everyday, love story
Tell me make I
Ouu make I
Everyday no be normal day oh
Everytime I dey feel someway oh
Only you wey dey dey my head, na your love wey scatter my brain
You give me loving, you run away oh,
You give me time make I change my way oh
I just dey form to dey do yanga, I know I act like a tough-tough guy
When you no dey call me, I dey lonely
When you no dey text me, I dey lonely oh
When you no dey for me, I dey lonely oh
When you no dey touch me I dey lonely oh
Got me in my feelings
Girl you got me all up in feelings
Darling malo sún
Darling súnmomi oh
I go die for you
I go ride for you
Darling malo sún
Darling súnmomi oh
I go die for you
I go ride for you
We go make am wella wella
We go change am wella wella eh
Make we make am wella wella
Make we change am wella wella
We go make am wella wella
We go change am wella wella eh
Make we make am wella wella
Make we change am wella wella
Everyday no be normal day oh, everyday I dey find my way oh
You dey vex say I gone gone gone
Say na you be the work work work
Only you be the one for me oh
Wetin you do dey enough for me oh
When you no dey, who go ride for me oh?
No to dey use me do yanga ooh
When you no dey call me, I dey lonely
When you no dey text me, I dey lonely oh
When you no dey for me, I dey lonely oh
When you no dey touch me I dey lonely oh oh
Got me in my feelings
Girl you got me all up in feelings
Darling malo sún
Darling súnmomi oh
I go die for you
I go ride for you
Darling malo sún
Darling súnmomi oh
I go die for you
I go ride for you
We go make am wella wella
We go change am wella wella eh
Make we make am wella wella
Make we change am wella wella
We go make am wella wella
We go change am wella wella eh
Make we make am wella wella
Make we change am wella wella
Love story
Everyday, love story
Tell me make I
Ouu make I
Love story
Everyday, love story
Tell me make I
Ouu make I
Love story oh...!

⏱️ Synced Lyrics
[00:09.17] Love story
[00:10.47] Everyday, love story
[00:12.93] Tell me make I
[00:15.20] Ouu make I
[00:18.53] Everyday no be normal day oh
[00:21.40] Everytime I dey feel someway oh
[00:23.92] Only you wey dey dey my head, na your love wey scatter my brain
[00:28.43] You give me loving, you run away oh,
[00:30.64] You give me time make I change my way oh
[00:32.94] I just dey form to dey do yanga, I know I act like a tough-tough guy
[00:37.92] When you no dey call me, I dey lonely
[00:42.46] When you no dey text me, I dey lonely oh
[00:47.08] When you no dey for me, I dey lonely oh
[00:51.86] When you no dey touch me I dey lonely oh
[00:55.69] Got me in my feelings
[00:57.17] Girl you got me all up in feelings
[00:59.75] Darling malo sún
[01:01.88] Darling súnmomi oh
[01:04.04] I go die for you
[01:06.52] I go ride for you
[01:08.83] Darling malo sún
[01:11.28] Darling súnmomi oh
[01:13.57] I go die for you
[01:15.94] I go ride for you
[01:19.37] We go make am wella wella
[01:22.25] We go change am wella wella eh
[01:24.94] Make we make am wella wella
[01:27.00] Make we change am wella wella
[01:29.26] We go make am wella wella
[01:31.61] We go change am wella wella eh
[01:34.07] Make we make am wella wella
[01:36.43] Make we change am wella wella
[01:38.48] Everyday no be normal day oh, everyday I dey find my way oh
[01:42.71] You dey vex say I gone gone gone
[01:45.24] Say na you be the work work work
[01:47.62] Only you be the one for me oh
[01:49.71] Wetin you do dey enough for me oh
[01:52.16] When you no dey, who go ride for me oh?
[01:54.56] No to dey use me do yanga ooh
[01:56.75] When you no dey call me, I dey lonely
[02:01.01] When you no dey text me, I dey lonely oh
[02:05.67] When you no dey for me, I dey lonely oh
[02:10.52] When you no dey touch me I dey lonely oh oh
[02:14.39] Got me in my feelings
[02:16.03] Girl you got me all up in feelings
[02:18.72] Darling malo sún
[02:20.77] Darling súnmomi oh
[02:22.99] I go die for you
[02:25.20] I go ride for you
[02:27.71] Darling malo sún
[02:30.02] Darling súnmomi oh
[02:32.43] I go die for you
[02:34.80] I go ride for you
[02:38.49] We go make am wella wella
[02:41.26] We go change am wella wella eh
[02:43.66] Make we make am wella wella
[02:45.84] Make we change am wella wella
[02:48.31] We go make am wella wella
[02:50.67] We go change am wella wella eh
[02:52.91] Make we make am wella wella
[02:55.32] Make we change am wella wella
[02:57.54] Love story
[02:58.74] Everyday, love story
[03:01.11] Tell me make I
[03:03.55] Ouu make I
[03:06.88] Love story
[03:08.23] Everyday, love story
[03:10.46] Tell me make I
[03:12.85] Ouu make I
[03:17.79] Love story oh...!
[03:20.42]