Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

DKW (Don't Know Why)

๐Ÿ‘ค oSHAMO โ€ข ๐ŸŽผ DKW (Don't Know Why) โ€ข โฑ๏ธ 2:53
๐ŸŽต 1308 characters
โฑ๏ธ 2:53 duration
๐Ÿ†” ID: 13961307

๐Ÿ“œ Lyrics

Too many things dey sup in my head o
Try take a look if your eye no red o
I dey work i dey pray i dey fast on a reg o
But still i no know why i dey here

Them say ilfey be war make i dey look back
Make my driver no go loose hin track
Soo me i dey my lane, me i no loosegard

Oh why - dont know why
Oh why - dont know why

Oh why - dont know why
Oh why - dont know why

Oh why - dont know why

Them say ilfey be war make i dey look back
Make my driver no go loose hin track
Soo me i dey my lane, me i no loosegard

Oh why - dont know why
Oh why - dont know why

Oh why - dont know why

Oh why

Puff and pass to your guy wey dey in pain
Shayo ooo
Make he smoke make hin sorrows go away
Follow go
Cause wetin eye don see
I wish I've unseen
My life full of highs and lows
Like the tides on seas
Whenever I'm like my body all drawn down
And nothing bin dey console me

Whenever I'm like my body on lockdown
Like nothing bin dey control me

Ofo fun aye
O fall f'aye
Back then o fo f'aye
Bad energy go far away
I no get time today oo ahh

Too many things dey sup in my head
Try take a look if your eye no red o
I dey work i dey pray i dey fast on a reg o ah
But still i no know why i dey here

Oh why - don't know why
Oh why - don't know why

Oh why - don't know why
Oh why - don't know why

Oh why - don't know why

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:19.36] Too many things dey sup in my head o
[00:23.64] Try take a look if your eye no red o
[00:27.89] I dey work i dey pray i dey fast on a reg o
[00:32.33] But still i no know why i dey here
[00:37.13] Them say ilfey be war make i dey look back
[00:41.94] Make my driver no go loose hin track
[00:46.10] Soo me i dey my lane, me i no loosegard
[00:50.68] Oh why - dont know why
[00:55.08] Oh why - dont know why
[00:59.62] Oh why - dont know why
[01:04.03] Oh why - dont know why
[01:08.53] Oh why - dont know why
[01:13.52] Them say ilfey be war make i dey look back
[01:18.10] Make my driver no go loose hin track
[01:22.62] Soo me i dey my lane, me i no loosegard
[01:26.54] Oh why - dont know why
[01:31.38] Oh why - dont know why
[01:35.86] Oh why - dont know why
[01:37.42] Oh why
[01:40.52] Puff and pass to your guy wey dey in pain
[01:43.58] Shayo ooo
[01:45.10] Make he smoke make hin sorrows go away
[01:48.20] Follow go
[01:49.83] Cause wetin eye don see
[01:51.66] I wish I've unseen
[01:54.06] My life full of highs and lows
[01:55.90] Like the tides on seas
[01:56.93] Whenever I'm like my body all drawn down
[01:59.59] And nothing bin dey console me
[02:01.48] Whenever I'm like my body on lockdown
[02:04.07] Like nothing bin dey control me
[02:05.63] Ofo fun aye
[02:07.03] O fall f'aye
[02:08.34] Back then o fo f'aye
[02:10.18] Bad energy go far away
[02:13.15] I no get time today oo ahh
[02:16.90] Too many things dey sup in my head
[02:21.09] Try take a look if your eye no red o
[02:25.53] I dey work i dey pray i dey fast on a reg o ah
[02:30.06] But still i no know why i dey here
[02:34.70] Oh why - don't know why
[02:39.07] Oh why - don't know why
[02:43.28] Oh why - don't know why
[02:48.02] Oh why - don't know why
[02:52.88] Oh why - don't know why
[02:52.88]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings