Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Ayawa (feat. Chike)

๐Ÿ‘ค Lil Kesh โ€ข ๐ŸŽผ Rhythm and Tunes โ€ข โฑ๏ธ 3:01
๐ŸŽต 2043 characters
โฑ๏ธ 3:01 duration
๐Ÿ†” ID: 14127044

๐Ÿ“œ Lyrics

(SB, Studio Boss)

You the apple of my eyes
Winchi winchi in my life
Only me and you, walahi
We go jolly 'til we die (lele mama, lele)
Your love too sure for me (ayy)
Have you poison me, baby? (Ayy)
'Cause dem dey tell me something (ayy)
I tell them "wetin concern me" (ayy-ah)
Oya, tell your mummy (ayy-ah), make dem send me billing (ayy-ah)
I'm ready to commit
Ayawa lele, ah

Ayawa leleyi, aya, ayawa leleyi
Aya, aya leleyi, emi oko ma leleyi (ele, ele, mama-ma)
Ayawa leleyi, aya, ayawa leleyi (she's too sweet, marama oh)
Aya, aya leleyi, emi oko ma leleyi

I put my money on you
If I got a million dollar, I no go dull am
I go carry am bet on you, bet on you
Shey na my money I bet?
I gat my game on check (I gat my game on check)
Oya, see my cards on deck
Me, I ready for whatever
She don turn me to zombie (ye), zombie for her body
She don turn me to zombie, zombie for your body (ohh-oh)
I got you for life, I dey for your side
I got you for life, I dey for your side

Ayawa leleyi, aya, ayawa leleyi
Aya, aya leleyi, emi oko ma leleyi (ele, ele, mama-ma)
Ayawa leleyi, aya, ayawa leleyi (she's too sweet, marama oh)
Aya, aya leleyi, emi oko ma leleyi

Nothing dey high me reach make you dey beside me
As I dey for you, make you dey for me too
I put my life in, no go dey whine me
Wetin I do you wey dey make you want to j'oju mi?
I tell the other girls make them go-go
Just tell me what else wey you want me do
I go carry you for head yo-yo
I go dey post your picture, make dem know
Be like say Maserati go fit you
I no go mind to do Uber for you
I go drive you anywhere you go
Oya, call your daddy, make he know, tori

Ayawa leleyi, aya, ayawa leleyi
Aya, aya leleyi, emi oko ma leleyi (ele, ele, mama-ma)
Ayawa leleyi, aya, ayawa leleyi (she's too sweet, marama oh)
Aya, aya leleyi, emi oko ma leleyi

(You see the thing you do, you see the thing you do)
(You see the thing you do, you see the thing you do)
(SB, Studio Boss)
(You see the thing you do, you see the thing you do)
(You see the thing you do, you see the thing you do)

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:03.59] (SB, Studio Boss)
[00:06.22]
[00:08.36] You the apple of my eyes
[00:11.97] Winchi winchi in my life
[00:15.81] Only me and you, walahi
[00:20.09] We go jolly 'til we die (lele mama, lele)
[00:25.17] Your love too sure for me (ayy)
[00:26.99] Have you poison me, baby? (Ayy)
[00:28.71] 'Cause dem dey tell me something (ayy)
[00:31.11] I tell them "wetin concern me" (ayy-ah)
[00:33.53] Oya, tell your mummy (ayy-ah), make dem send me billing (ayy-ah)
[00:37.80] I'm ready to commit
[00:40.46] Ayawa lele, ah
[00:42.22] Ayawa leleyi, aya, ayawa leleyi
[00:45.84] Aya, aya leleyi, emi oko ma leleyi (ele, ele, mama-ma)
[00:50.66] Ayawa leleyi, aya, ayawa leleyi (she's too sweet, marama oh)
[00:55.00] Aya, aya leleyi, emi oko ma leleyi
[00:58.42] I put my money on you
[01:00.54] If I got a million dollar, I no go dull am
[01:02.61] I go carry am bet on you, bet on you
[01:06.54] Shey na my money I bet?
[01:08.82] I gat my game on check (I gat my game on check)
[01:10.67] Oya, see my cards on deck
[01:12.72] Me, I ready for whatever
[01:15.44] She don turn me to zombie (ye), zombie for her body
[01:19.03] She don turn me to zombie, zombie for your body (ohh-oh)
[01:23.23] I got you for life, I dey for your side
[01:27.42] I got you for life, I dey for your side
[01:32.54] Ayawa leleyi, aya, ayawa leleyi
[01:36.48] Aya, aya leleyi, emi oko ma leleyi (ele, ele, mama-ma)
[01:40.91] Ayawa leleyi, aya, ayawa leleyi (she's too sweet, marama oh)
[01:45.58] Aya, aya leleyi, emi oko ma leleyi
[01:49.29] Nothing dey high me reach make you dey beside me
[01:52.85] As I dey for you, make you dey for me too
[01:57.74] I put my life in, no go dey whine me
[02:01.59] Wetin I do you wey dey make you want to j'oju mi?
[02:06.34] I tell the other girls make them go-go
[02:08.42] Just tell me what else wey you want me do
[02:10.49] I go carry you for head yo-yo
[02:12.65] I go dey post your picture, make dem know
[02:14.62] Be like say Maserati go fit you
[02:16.73] I no go mind to do Uber for you
[02:18.84] I go drive you anywhere you go
[02:20.99] Oya, call your daddy, make he know, tori
[02:23.04] Ayawa leleyi, aya, ayawa leleyi
[02:27.38] Aya, aya leleyi, emi oko ma leleyi (ele, ele, mama-ma)
[02:31.54] Ayawa leleyi, aya, ayawa leleyi (she's too sweet, marama oh)
[02:35.05] Aya, aya leleyi, emi oko ma leleyi
[02:37.74]
[02:40.20] (You see the thing you do, you see the thing you do)
[02:42.69] (You see the thing you do, you see the thing you do)
[02:45.95] (SB, Studio Boss)
[02:47.44] (You see the thing you do, you see the thing you do)
[02:51.61] (You see the thing you do, you see the thing you do)
[02:54.37]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings