Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Sunrise

๐Ÿ‘ค Vsagz โ€ข ๐ŸŽผ Sunrise โ€ข โฑ๏ธ 3:29
๐ŸŽต 2652 characters
โฑ๏ธ 3:29 duration
๐Ÿ†” ID: 14210588

๐Ÿ“œ Lyrics

Aye, mama, aye mama mama mama
Aye, mama (no no woah),aye mama argh uh argh uh
Sha nothing like too much blessings
And nothing like too much wisdom
I want everything i no want some
'Cause life's too short, life is tempting
Omo aye dun, aye dun gan
So i let bygones be bygones
Lord i need your mercy now 'cause they wanna see me fall

So you on guard from the sunrise to the sun down
No let dem use me japa o
Make e morale no for run down
So you on guard from the sunrise to the sun down
No let dem use me japa o
Make e morale no for run down

Who hustle no invest go hustle again
So use your head because block fit no come again
And when e stew for you my brother share bread
Na only lizard know wetin e see wey make am nod head
Brother show me love when I no strong because table dey turn
So ogbeni no dey feel fly
You dey buga with your Benz you dey use am take dey form ehn
Na normal taxi for Dubai
So no come here dy carve style jhor
Wetin dey sup?
Your shoulder no be elevator
No dey carry am up
No show me latest club show me where you dey bomb
People food don ready since I still dey wait my pot
So baba make the money come make e repkete
Make the girls come make e rekpete
Baba make the blessings come make e rekpete
Opor, opor make e rekpete

So you on guard from the sunrise to the sun down
No let dem use me japa o
Make e morale no for run down
So you on guard from the sunrise to the sun down
No let dem use me japa o
Make e morale no for run down

Everybody get their own broke limit (gbecheche gbechecheche)
Money wey you take dey carry body person fit
Get am say e broke finish (gbecheche gbechecheche)
Figure wey dey give you heart attack naim
Khalifa just spend finish (gbecheche gbechecheche)
So calm down person fit start to activate
Immediately as you ball finish (gbecheche gbechecheche)
So if you dey pray for money make you pray make e last
You dey pray make e last make you pray you last
You dey pray make you last make you pray for your guys
If everybody get then nobody go ask
Abi you no want make the convoy long?
You no wan pull up in Maserati line with your squad
Ogbeni make you reason am
For your real guy no form busy man

So you on guard from the sunrise to the sun down
No let dem use me japa o
Make e morale no for run down
So you on guard from the sunrise to the sun down
No let dem use me japa o
Make e morale no for run down (oh no no no no)

See dem dey talk as i dey do
Dem say my style too mezebu
But as family dey bellefull
Omo me I'm good
Nobody know your story like you oh no.
And nobody fit give you glory like you oh oh

Aye, mama (yeh yeh) aye mama mama mama
Aye, mama (no no woah) aye mama argh uh argh uh

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:01.13] Aye, mama, aye mama mama mama
[00:06.14] Aye, mama (no no woah),aye mama argh uh argh uh
[00:11.00] Sha nothing like too much blessings
[00:13.78] And nothing like too much wisdom
[00:16.04] I want everything i no want some
[00:17.99] 'Cause life's too short, life is tempting
[00:20.53] Omo aye dun, aye dun gan
[00:23.88] So i let bygones be bygones
[00:26.41] Lord i need your mercy now 'cause they wanna see me fall
[00:30.56] So you on guard from the sunrise to the sun down
[00:35.05] No let dem use me japa o
[00:37.56] Make e morale no for run down
[00:40.73] So you on guard from the sunrise to the sun down
[00:45.35] No let dem use me japa o
[00:47.83] Make e morale no for run down
[00:51.32] Who hustle no invest go hustle again
[00:53.64] So use your head because block fit no come again
[00:56.60] And when e stew for you my brother share bread
[00:58.60] Na only lizard know wetin e see wey make am nod head
[01:01.31] Brother show me love when I no strong because table dey turn
[01:04.82] So ogbeni no dey feel fly
[01:06.83] You dey buga with your Benz you dey use am take dey form ehn
[01:09.89] Na normal taxi for Dubai
[01:11.78] So no come here dy carve style jhor
[01:13.67] Wetin dey sup?
[01:14.35] Your shoulder no be elevator
[01:15.70] No dey carry am up
[01:17.23] No show me latest club show me where you dey bomb
[01:19.64] People food don ready since I still dey wait my pot
[01:22.06] So baba make the money come make e repkete
[01:25.19] Make the girls come make e rekpete
[01:27.48] Baba make the blessings come make e rekpete
[01:29.20] Opor, opor make e rekpete
[01:30.59] So you on guard from the sunrise to the sun down
[01:36.96] No let dem use me japa o
[01:39.54] Make e morale no for run down
[01:42.79] So you on guard from the sunrise to the sun down
[01:47.39] No let dem use me japa o
[01:49.83] Make e morale no for run down
[01:54.30] Everybody get their own broke limit (gbecheche gbechecheche)
[01:57.96] Money wey you take dey carry body person fit
[01:59.99] Get am say e broke finish (gbecheche gbechecheche)
[02:03.17] Figure wey dey give you heart attack naim
[02:05.19] Khalifa just spend finish (gbecheche gbechecheche)
[02:07.84] So calm down person fit start to activate
[02:10.00] Immediately as you ball finish (gbecheche gbechecheche)
[02:12.91] So if you dey pray for money make you pray make e last
[02:16.09] You dey pray make e last make you pray you last
[02:18.51] You dey pray make you last make you pray for your guys
[02:21.12] If everybody get then nobody go ask
[02:23.90] Abi you no want make the convoy long?
[02:26.03] You no wan pull up in Maserati line with your squad
[02:29.95] Ogbeni make you reason am
[02:31.60] For your real guy no form busy man
[02:34.62] So you on guard from the sunrise to the sun down
[02:38.92] No let dem use me japa o
[02:41.45] Make e morale no for run down
[02:44.72] So you on guard from the sunrise to the sun down
[02:49.26] No let dem use me japa o
[02:51.70] Make e morale no for run down (oh no no no no)
[02:55.99] See dem dey talk as i dey do
[02:58.85] Dem say my style too mezebu
[03:01.58] But as family dey bellefull
[03:03.09] Omo me I'm good
[03:07.25] Nobody know your story like you oh no.
[03:12.34] And nobody fit give you glory like you oh oh
[03:16.34] Aye, mama (yeh yeh) aye mama mama mama
[03:18.34] Aye, mama (no no woah) aye mama argh uh argh uh
[03:24.20]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings