Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Na Lie

๐Ÿ‘ค D'banj โ€ข ๐ŸŽผ No Long Thing โ€ข โฑ๏ธ 3:53
๐ŸŽต 3913 characters
โฑ๏ธ 3:53 duration
๐Ÿ†” ID: 14240484

๐Ÿ“œ Lyrics

Che, this is a wake up call to all liars
No need to lie no more
Make una tell am as e be
White is white, black black, no long talk

Listen
First of all liar na cheater
Now you wanna come to toast my sister
Take her to your house to start to beat her
The next thing wey I hear, you try to kill her
Mr. teacher, Mr. preacher
D'banj don't care if you drive car a big car
You say yo drive a big car, just to squeeze her
We know say you dey lie, so make you leave her

Oya come o, listen to wetin i wan talk o
D'banj o no go take any of the jokes o
When you see a liar they go talk like this
When you see a liar they go talk like that
Oya come o, listen to wetin I wan talk o
D'banj o no go take any of the jokes o
This na liar, liar, lie, lie no dey pay
When you see a liar make you tell dem say, na lie

They go say na them they big pass (Na lie)
They go say na them drive first class (Na lie)
They go say na they dey fly first class (Na lie)
I say (Na lie)
I say (Na lie)
They go say na their car just pass (Na lie)
They go say na dem know book pass (Na lie)
They go say na their babe just pass (Na lie)
I say (Na lie)
I say (Na lie)

Where the fire dey, where the fire dey
All the liar dem, fire fit burn dem
If dem no remain, fire fit burn dem
All the liar dem, dem have a problem
A wulipa problem
Come D'banj, come help dem fit solve them
You know me can damn them
You know me can dem them
Me and dem no friend
You know we can damn them
Some of demma say they have a degree
When you check it out they have no pedigree
Some of demma say they live in a city
When you check it out they live lowkey
Dem mama like dem rich
When you check it out they are so impoverish
They lie (They lie)
They lie (They lie)
They lie

(Na lie) They go say na them they big pass (Na lie)
They go say na them drive first class (Na lie)
They go say na they dey fly first class (Na lie)
I say (Na lie)
I say (Na lie)
They go say na their car just pass (Na lie)
They go say na dem know book pass (Na lie)
They go say na their babe just pass (Na lie)
I say (Na lie)

Yo, yo, meant to dude
Said you had the latest dots
When you telling more lies than satan does
Hey, because you lie you can fall your only churchill
Your mouth's in a toilet bowl
Now you tell me who's fat chips in the middle
You fix this nigga, quick, quick better wake up
I spit sweet here, rip off your make up
'Cause everybody know you made a quick for that, Jacob
I spot your lies from a mile away
'Cause you talk fast, mumbling an apology, ma apology, ma'am
Just telling the truth
I know you don't leave but you're telling the bull
You said your chic is really like boo with shades
But really she's like a baboon with braids
So next time you wanna tell a lie in splendor
Remember I'm handy with the lie detector

(Na lie) They go say na them they big pass (Na lie)
They go say na them drive first class (Na lie)
They go say na they dey fly first class (Na lie)
I say (Na lie)
I say (Na lie)
They go say na their car just pass (Na lie)
They go say na dem know book pass (Na lie)
They go say na their babe just pass (Na lie)
I say (Na lie)
I say

Yeah, make una hear me now
I wan teach you una little something wey una go dey talk when una see liars
You see, me I no dey entertain liars and my people here we no dey entertain liars
So when we see liars, this na the thing wey una go dey talk
Una go dey repeat am after me, hi

Ti be fun oshi (Ti be fun oshi)
Ti be fun oshi (Ti be fun oshi)
Ti be fun oshi (Ti be fun oshi)
Ti be fun oshi (Ti be fun oshi)

Mo ni ya na fun oshi (Ya na fun oshi)
Ya na fun oshi (Ya na fun oshi)
Ya na fun oshi (Ya na fun oshi)
Ya na fun oshi (Ya na fun oshi)
Fi le

Ti be fun oshi (Ti be fun oshi)
Ti be fun oshi (Ti be fun oshi)
Ti be fun oshi (Ti be fun oshi)
Ti be fun oshi (Ti be fun oshi)

Mo ni ya na fun oshi (Ya na fun oshi)
Ya na fun oshi (Ya na fun oshi)
Ya na fun oshi (Ya na fun oshi)
Ya na fun oshi (Ya na fun oshi)
Hini e, hun

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:01.69] Che, this is a wake up call to all liars
[00:06.36] No need to lie no more
[00:09.04] Make una tell am as e be
[00:11.59] White is white, black black, no long talk
[00:17.09] Listen
[00:17.44] First of all liar na cheater
[00:19.71] Now you wanna come to toast my sister
[00:21.96] Take her to your house to start to beat her
[00:23.99] The next thing wey I hear, you try to kill her
[00:26.17] Mr. teacher, Mr. preacher
[00:28.69] D'banj don't care if you drive car a big car
[00:30.24] You say yo drive a big car, just to squeeze her
[00:32.70] We know say you dey lie, so make you leave her
[00:34.72] Oya come o, listen to wetin i wan talk o
[00:37.10] D'banj o no go take any of the jokes o
[00:39.31] When you see a liar they go talk like this
[00:41.52] When you see a liar they go talk like that
[00:43.50] Oya come o, listen to wetin I wan talk o
[00:46.03] D'banj o no go take any of the jokes o
[00:48.05] This na liar, liar, lie, lie no dey pay
[00:50.20] When you see a liar make you tell dem say, na lie
[00:52.72] They go say na them they big pass (Na lie)
[00:54.52] They go say na them drive first class (Na lie)
[00:57.05] They go say na they dey fly first class (Na lie)
[00:59.22] I say (Na lie)
[01:00.56] I say (Na lie)
[01:01.40] They go say na their car just pass (Na lie)
[01:03.69] They go say na dem know book pass (Na lie)
[01:05.86] They go say na their babe just pass (Na lie)
[01:08.09] I say (Na lie)
[01:08.59] I say (Na lie)
[01:10.15] Where the fire dey, where the fire dey
[01:12.34] All the liar dem, fire fit burn dem
[01:14.24] If dem no remain, fire fit burn dem
[01:16.64] All the liar dem, dem have a problem
[01:18.54] A wulipa problem
[01:19.88] Come D'banj, come help dem fit solve them
[01:21.84] You know me can damn them
[01:22.81] You know me can dem them
[01:24.07] Me and dem no friend
[01:25.02] You know we can damn them
[01:27.32] Some of demma say they have a degree
[01:29.54] When you check it out they have no pedigree
[01:31.76] Some of demma say they live in a city
[01:33.97] When you check it out they live lowkey
[01:36.39] Dem mama like dem rich
[01:38.28] When you check it out they are so impoverish
[01:40.32] They lie (They lie)
[01:41.42] They lie (They lie)
[01:42.48] They lie
[01:43.28] (Na lie) They go say na them they big pass (Na lie)
[01:47.20] They go say na them drive first class (Na lie)
[01:49.40] They go say na they dey fly first class (Na lie)
[01:51.66] I say (Na lie)
[01:52.73] I say (Na lie)
[01:53.86] They go say na their car just pass (Na lie)
[01:56.12] They go say na dem know book pass (Na lie)
[01:58.25] They go say na their babe just pass (Na lie)
[02:00.45] I say (Na lie)
[02:01.58] Yo, yo, meant to dude
[02:02.87] Said you had the latest dots
[02:04.16] When you telling more lies than satan does
[02:06.37] Hey, because you lie you can fall your only churchill
[02:08.06] Your mouth's in a toilet bowl
[02:10.52] Now you tell me who's fat chips in the middle
[02:13.01] You fix this nigga, quick, quick better wake up
[02:15.55] I spit sweet here, rip off your make up
[02:17.44] 'Cause everybody know you made a quick for that, Jacob
[02:19.89] I spot your lies from a mile away
[02:21.46] 'Cause you talk fast, mumbling an apology, ma apology, ma'am
[02:24.99] Just telling the truth
[02:25.93] I know you don't leave but you're telling the bull
[02:28.08] You said your chic is really like boo with shades
[02:30.44] But really she's like a baboon with braids
[02:32.48] So next time you wanna tell a lie in splendor
[02:34.86] Remember I'm handy with the lie detector
[02:37.33] (Na lie) They go say na them they big pass (Na lie)
[02:39.27] They go say na them drive first class (Na lie)
[02:41.87] They go say na they dey fly first class (Na lie)
[02:44.05] I say (Na lie)
[02:45.16] I say (Na lie)
[02:45.66] They go say na their car just pass (Na lie)
[02:48.45] They go say na dem know book pass (Na lie)
[02:50.56] They go say na their babe just pass (Na lie)
[02:53.32] I say (Na lie)
[02:54.69] I say
[02:54.93] Yeah, make una hear me now
[02:56.15] I wan teach you una little something wey una go dey talk when una see liars
[03:01.44] You see, me I no dey entertain liars and my people here we no dey entertain liars
[03:04.08] So when we see liars, this na the thing wey una go dey talk
[03:07.03] Una go dey repeat am after me, hi
[03:12.02] Ti be fun oshi (Ti be fun oshi)
[03:14.24] Ti be fun oshi (Ti be fun oshi)
[03:16.30] Ti be fun oshi (Ti be fun oshi)
[03:18.68] Ti be fun oshi (Ti be fun oshi)
[03:20.47] Mo ni ya na fun oshi (Ya na fun oshi)
[03:22.92] Ya na fun oshi (Ya na fun oshi)
[03:25.23] Ya na fun oshi (Ya na fun oshi)
[03:27.12] Ya na fun oshi (Ya na fun oshi)
[03:28.61] Fi le
[03:31.69] Ti be fun oshi (Ti be fun oshi)
[03:33.81] Ti be fun oshi (Ti be fun oshi)
[03:36.03] Ti be fun oshi (Ti be fun oshi)
[03:38.27] Ti be fun oshi (Ti be fun oshi)
[03:40.05] Mo ni ya na fun oshi (Ya na fun oshi)
[03:42.62] Ya na fun oshi (Ya na fun oshi)
[03:44.72] Ya na fun oshi (Ya na fun oshi)
[03:46.98] Ya na fun oshi (Ya na fun oshi)
[03:48.49] Hini e, hun
[03:48.70]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings