Insoluble
๐ต 1735 characters
โฑ๏ธ 2:46 duration
๐ ID: 14638419
๐ Lyrics
Ooh, water
E no get enemy, ah
I no dey use my peace play with nobody
E dey be like joke 'til I nod one person
Wetin no funny no fit be comedy (comedy)
If me and you no mix, na cos oil and water no soluble
No go think say you be water
Only him no get enemy, only him dey with everybody
No go think say you be water
Nobody fit replace water
You no fit please everybody
No go think say you be water, water
If you like buy a spectacle, observe all duly protocol
Me, I do my best, then I polongo
If you get money, iji kololo
If you like fight like Spartacus (Okay), you go die but life go move on
Me I do my best then I polongo
If you get money (Iji kololo)
I no dey use my peace play with nobody
E dey be like joke 'til I nod one person (nod one person)
Wetin no funny no fit be comedy (no fit be comedy)

Them wonder how I take dey go, how water penetrate coconut
Me and you no align na comot, e no go cause see finish, oh
Carry my J before dem smoke am finish
Step my kporoko with double three
If e pass me I go call my clique
Like mushroom, me, I no dey gree, ah-an
I no go fit please everybody
I no go fit do pass my ability
I no come to replace water, omi kololo oh
Nobody fit replace water
You no fit please everybody
No go think say you be water, water
If you like buy a spectacle, observe all duly protocole
Me, I do my best then I polongo
If you get money, iji lololo
If you like fight like Spartacus, you go die but life go move on
Me, I do my best then I polongo
If you get money (Iji kololo)
Ah, overdo no go put person for asylum
Pour me water, make I for dey settle down with alum
I no gree, I can't kill myself
If you vex you go sediment, you go rest
(Iji kololo)

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:05.88] Ooh, water
[00:15.48] E no get enemy, ah
[00:19.96] I no dey use my peace play with nobody
[00:24.24] E dey be like joke 'til I nod one person
[00:29.14] Wetin no funny no fit be comedy (comedy)
[00:32.35] If me and you no mix, na cos oil and water no soluble
[00:37.47] No go think say you be water
[00:39.86] Only him no get enemy, only him dey with everybody
[00:44.49] No go think say you be water
[00:46.69] Nobody fit replace water
[00:48.94] You no fit please everybody
[00:51.36] No go think say you be water, water
[00:55.10] If you like buy a spectacle, observe all duly protocol
[00:59.37] Me, I do my best, then I polongo
[01:01.68] If you get money, iji kololo
[01:04.32] If you like fight like Spartacus (Okay), you go die but life go move on
[01:08.68] Me I do my best then I polongo
[01:10.70] If you get money (Iji kololo)
[01:15.35] I no dey use my peace play with nobody
[01:19.64] E dey be like joke 'til I nod one person (nod one person)
[01:24.56] Wetin no funny no fit be comedy (no fit be comedy)
[01:27.78] If me and you no mix, na cos oil and water no soluble
[01:32.48] Them wonder how I take dey go, how water penetrate coconut
[01:37.24] Me and you no align na comot, e no go cause see finish, oh
[01:41.07] Carry my J before dem smoke am finish
[01:43.27] Step my kporoko with double three
[01:45.68] If e pass me I go call my clique
[01:47.93] Like mushroom, me, I no dey gree, ah-an
[01:51.93] I no go fit please everybody
[01:54.39] I no go fit do pass my ability
[01:55.97] I no come to replace water, omi kololo oh
[02:00.43] Nobody fit replace water
[02:02.88] You no fit please everybody
[02:05.13] No go think say you be water, water
[02:08.97] If you like buy a spectacle, observe all duly protocole
[02:13.11] Me, I do my best then I polongo
[02:15.48] If you get money, iji lololo
[02:18.23] If you like fight like Spartacus, you go die but life go move on
[02:22.36] Me, I do my best then I polongo
[02:24.66] If you get money (Iji kololo)
[02:27.61] Ah, overdo no go put person for asylum
[02:32.99] Pour me water, make I for dey settle down with alum
[02:37.74] I no gree, I can't kill myself
[02:40.12] If you vex you go sediment, you go rest
[02:44.37] (Iji kololo)
[02:45.32]