Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Story

๐Ÿ‘ค Oga Network โ€ข ๐ŸŽผ Story โ€ข โฑ๏ธ 3:44
๐ŸŽต 1646 characters
โฑ๏ธ 3:44 duration
๐Ÿ†” ID: 14872018

๐Ÿ“œ Lyrics

You like Ronaldo you nor like football
Na story you Dey fine
Monkey weh say time nor Dey for banana
Na story you Dey fine
And if wetin Dey river nor hungry fish
Na story you Dey fine
Who Dey forbid cassava weh go shop fufu
Na story you Dey fine

Na you Dey sell na you Dey buy
Your headquarter Dey for Dubai
Micheal Jackson tell you goodbye
Just some second before he die

We agree we nor argue oo
We agreed
We agree we nor argue oo
We agreed

Na you be nollywood
25 bullet you nor wound
Nor be say you wear bulletproof
You still Dey ask na me you shoot?

We agree we nor argue oo
We agree
We agree we nor argue oo
We agreed

Eba weh nor need help from soup oo
How the eba wan wake
You Dey Nigeria you never cause Nepa
Na story you Dey fine

You like Ronaldo you nor like football
Na story you Dey fine
Monkey weh say time nor Dey for banana
Na story you Dey fine
And if wetin Dey river nor hungry fish
Na story you Dey fine
Who Dey forbid cassava weh go shop fufu
Na story you Dey fine
Since last year nai you hold care key
We nor Dey see the car
Any day weh we jam you
You are waiting for your flight

We agree we nor argue
We agree

We agree we nor argue
We agree

Go slow weh hold OKADA
Na trouble motto Dey
Conductor and driver weh nor need passengers na village their problem Dey

Na you Dey sell na you Dey buy
Your headquarter Dey for Dubai
Micheal Jackson tell you goodbye
Just some second before he die
We agree
We agree we nor argue we agree
Una invite governor president follow come
To catwalk for una family na follow come
Eba weh nor need help from soup oo
How the eba wan wake
Aboki weh nor get time for kettle
Na to prolong matter

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:18.72] You like Ronaldo you nor like football
[00:20.64] Na story you Dey fine
[00:22.80] Monkey weh say time nor Dey for banana
[00:25.58] Na story you Dey fine
[00:27.47] And if wetin Dey river nor hungry fish
[00:29.72] Na story you Dey fine
[00:31.83] Who Dey forbid cassava weh go shop fufu
[00:34.12] Na story you Dey fine
[00:37.01] Na you Dey sell na you Dey buy
[00:39.30] Your headquarter Dey for Dubai
[00:41.41] Micheal Jackson tell you goodbye
[00:43.73] Just some second before he die
[00:46.17] We agree we nor argue oo
[00:48.25] We agreed
[00:50.22] We agree we nor argue oo
[00:52.92] We agreed
[00:55.18] Na you be nollywood
[00:57.39] 25 bullet you nor wound
[00:59.70] Nor be say you wear bulletproof
[01:02.03] You still Dey ask na me you shoot?
[01:04.46] We agree we nor argue oo
[01:06.76] We agree
[01:08.89] We agree we nor argue oo
[01:11.42] We agreed
[01:13.38] Eba weh nor need help from soup oo
[01:15.98] How the eba wan wake
[01:18.26] You Dey Nigeria you never cause Nepa
[01:20.43] Na story you Dey fine
[01:30.63] You like Ronaldo you nor like football
[01:34.34] Na story you Dey fine
[01:36.67] Monkey weh say time nor Dey for banana
[01:39.15] Na story you Dey fine
[01:41.59] And if wetin Dey river nor hungry fish
[01:43.68] Na story you Dey fine
[01:45.73] Who Dey forbid cassava weh go shop fufu
[01:48.06] Na story you Dey fine
[01:50.90] Since last year nai you hold care key
[01:53.07] We nor Dey see the car
[01:55.68] Any day weh we jam you
[01:57.41] You are waiting for your flight
[01:59.87] We agree we nor argue
[02:01.40] We agree
[02:04.75] We agree we nor argue
[02:06.64] We agree
[02:09.15] Go slow weh hold OKADA
[02:11.18] Na trouble motto Dey
[02:13.37] Conductor and driver weh nor need passengers na village their problem Dey
[02:18.04] Na you Dey sell na you Dey buy
[02:20.67] Your headquarter Dey for Dubai
[02:23.07] Micheal Jackson tell you goodbye
[02:25.48] Just some second before he die
[02:27.73] We agree
[02:32.03] We agree we nor argue we agree
[02:34.38] Una invite governor president follow come
[02:39.26] To catwalk for una family na follow come
[02:44.22] Eba weh nor need help from soup oo
[02:48.37] How the eba wan wake
[02:50.32] Aboki weh nor get time for kettle
[02:52.86] Na to prolong matter
[03:11.70]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings