Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Diamonds

๐Ÿ‘ค Wizkid โ€ข ๐ŸŽผ Morayo โ€ข โฑ๏ธ 2:30
๐ŸŽต 1761 characters
โฑ๏ธ 2:30 duration
๐Ÿ†” ID: 14995512

๐Ÿ“œ Lyrics

Psycho music
Yeah man!

Diamonds on my ring, diamonds on my pinky
I dey wait for the kele wey go come and play play (Oloun)
You know Big Wiz yeah my life so crazy
I be repping for the ghetto long time e don tey
Yeah man dey grind here for days
What I dey feel what you feel not the same
Eh ehn
My man have seen better days
So many things I been take for the pain

Yeah I fit tell you many things but I say nothing
Say this life naso e be
Brother what go be go be
Gan gan
I fit tell you why I live so dangerously
Men dey go through things for real
But we dey sure we go see better days (Yeah yeah)

Stand wella!
And I get the gbedu wey dey make dem bounce wella
Make I dey do things wey go make my mind wella
Bad boy Wizzy no dey follow no fella
Got a couple ladies I fit call any weather
And we no come to dey waste time
Po po di po hear the music dance wenna
Diamonds no dey force e self to shine wenna
Stay pon my Js ah
Yeah yeah!

Pretty please miss me with the bull shit
Mr Big Wiz Mr Bigman no one test
Mr Louis V sipping 42 with 20 girls
Gbemi trabaye je'ka se
Mio le shalaye life na holiday
Big kala we been tough from the jump e don tey
My brother don't play nothing we no face

Yeah I fit tell you many things but I say nothing
Say this life naso e be, brother what go be go be
Gan gan

I fit tell you why I live so dangerously
Men dey go through things for real
But we dey sure we go see better days (Yeah yeah)
Stand wella!
And I get the gbedu wey dey make dem bounce wella
Make I dey do things wey go make my mind wella
Bad boy wizzy no dey follow no fella
Got a couple ladies I fit call any weather
And we no come to dey waste time
Po po di po hear the music dance wenna
Diamonds no dey force e self to shine wenna
Stay pon my Js ah

Yeah yeah!

P!

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:01.84] Psycho music
[00:06.39] Yeah man!
[00:07.02] Diamonds on my ring, diamonds on my pinky
[00:11.55] I dey wait for the kele wey go come and play play (Oloun)
[00:14.39] You know Big Wiz yeah my life so crazy
[00:16.66] I be repping for the ghetto long time e don tey
[00:18.74] Yeah man dey grind here for days
[00:21.44] What I dey feel what you feel not the same
[00:23.29] Eh ehn
[00:24.16] My man have seen better days
[00:25.86] So many things I been take for the pain
[00:28.37] Yeah I fit tell you many things but I say nothing
[00:31.73] Say this life naso e be
[00:33.82] Brother what go be go be
[00:36.52] Gan gan
[00:38.05] I fit tell you why I live so dangerously
[00:41.37] Men dey go through things for real
[00:43.73] But we dey sure we go see better days (Yeah yeah)
[00:46.22] Stand wella!
[00:48.64] And I get the gbedu wey dey make dem bounce wella
[00:50.81] Make I dey do things wey go make my mind wella
[00:53.08] Bad boy Wizzy no dey follow no fella
[00:55.72] Got a couple ladies I fit call any weather
[00:58.03] And we no come to dey waste time
[01:00.43] Po po di po hear the music dance wenna
[01:02.89] Diamonds no dey force e self to shine wenna
[01:05.56] Stay pon my Js ah
[01:06.70] Yeah yeah!
[01:08.15] Pretty please miss me with the bull shit
[01:09.99] Mr Big Wiz Mr Bigman no one test
[01:12.28] Mr Louis V sipping 42 with 20 girls
[01:16.28] Gbemi trabaye je'ka se
[01:17.78] Mio le shalaye life na holiday
[01:19.40] Big kala we been tough from the jump e don tey
[01:21.53] My brother don't play nothing we no face
[01:25.17] Yeah I fit tell you many things but I say nothing
[01:28.77] Say this life naso e be, brother what go be go be
[01:31.47] Gan gan
[01:32.62] I fit tell you why I live so dangerously
[01:38.95] Men dey go through things for real
[01:41.72] But we dey sure we go see better days (Yeah yeah)
[01:44.78] Stand wella!
[01:46.12] And I get the gbedu wey dey make dem bounce wella
[01:48.26] Make I dey do things wey go make my mind wella
[01:50.48] Bad boy wizzy no dey follow no fella
[01:53.14] Got a couple ladies I fit call any weather
[01:55.59] And we no come to dey waste time
[01:57.96] Po po di po hear the music dance wenna
[02:00.46] Diamonds no dey force e self to shine wenna
[02:02.81] Stay pon my Js ah
[02:05.54]
[02:10.26]
[02:13.79] Yeah yeah!
[02:17.98] P!
[02:25.50]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings