Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Probability (feat. Tenorship & Surrex)

๐Ÿ‘ค OGC โ€ข ๐ŸŽผ The Maraji Xperience (Deluxe) โ€ข โฑ๏ธ 2:47
๐ŸŽต 2228 characters
โฑ๏ธ 2:47 duration
๐Ÿ†” ID: 15176997

๐Ÿ“œ Lyrics

Ogcmaraji for here
It's Tenorship baby, I'm lankard
Surrex wavegod

Have we met before?
You say I look familiar
Why you come dey form
Why you come dey dull
Gimme number, you send me aza
Love don dey cost
Cure my heartbreak
Shey you be nurse?
What did you add in your sauce?
See wetin you cause
I wire your aza

Ye! my head done burst
Tenorship done love
Chidinma odininma Senator daughter?
She looks familiar Ogaranya
I too love my baby
Another bad man wan chop my baby
And you know say I no go fit leave my baby
Oh no my baby, Oh no

It was a probability, Gimme one minute
Where you Dey since?
Make I treat you right my baby
Make I be your all in all
Give you anything wey you want if at all
Give you anything wey you need
Don't say no
Oh no oh

My ride or die make you wet I'm Spanish fly
Give you everything you like
When you low I'll make you high
Nkechi nyeremo
Pack your bag baby make we dey
Anywhere you go I go follow you go
Anywhere you go I go follow you

It was a probability, Gimme one minute
Where you Dey since?
Make I treat you right my baby
Make I be your all in all
Give you anything wey you want if at all
Give you anything wey you need
Don't say no
Oh no oh

Shiaa
Listen That's my baby
Anything for my baby
Be a gentle man & treat you like a lady
I love my baby
I no fit stress my baby
Anything I do, I do for my baby
Siri call my baby
I don Dey miss my baby
I really need to talk to my baby
I know how many times wey be say my own guys carry phone go instagram go dey text my baby

Early in the morning,late in the evening
Call me anytime girl I'll be running to you
Anything I buy, I'll buy em' for two
Anytime any day I fit burst out for you
Girl I don fall for you
Tell me what I can't do for you
Scam Republic fit pull up for you
Host party today, wether night or day
WAVEGOD & him crew must turn up for you

Just be honest
If I Give you love in excess
Will you Call me word best
Tell me all the process oh

It was a probability, Gimme one minute
Where you Dey since?
Where you Dey since oh?
Where you Dey since oh oh
Make I treat you right my baby
Make I be your all in all
Give you anything wey you want if at all

Siri call my baby
I don de my miss my baby
Give you anything wey you want
If at all oh

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:03.23] Ogcmaraji for here
[00:05.30] It's Tenorship baby, I'm lankard
[00:09.92] Surrex wavegod
[00:16.23] Have we met before?
[00:17.75] You say I look familiar
[00:19.34] Why you come dey form
[00:20.51] Why you come dey dull
[00:21.96] Gimme number, you send me aza
[00:24.58] Love don dey cost
[00:26.16] Cure my heartbreak
[00:27.79] Shey you be nurse?
[00:28.87] What did you add in your sauce?
[00:30.45] See wetin you cause
[00:31.78] I wire your aza
[00:32.84] Ye! my head done burst
[00:34.42] Tenorship done love
[00:35.92] Chidinma odininma Senator daughter?
[00:39.78] She looks familiar Ogaranya
[00:42.27] I too love my baby
[00:43.54] Another bad man wan chop my baby
[00:45.46] And you know say I no go fit leave my baby
[00:47.65] Oh no my baby, Oh no
[00:49.44] It was a probability, Gimme one minute
[00:52.10] Where you Dey since?
[00:53.26] Make I treat you right my baby
[00:54.51] Make I be your all in all
[00:56.17] Give you anything wey you want if at all
[00:59.13] Give you anything wey you need
[01:00.58] Don't say no
[01:01.61] Oh no oh
[01:06.34] My ride or die make you wet I'm Spanish fly
[01:09.82] Give you everything you like
[01:11.61] When you low I'll make you high
[01:14.56] Nkechi nyeremo
[01:15.96] Pack your bag baby make we dey
[01:18.15] Anywhere you go I go follow you go
[01:20.21] Anywhere you go I go follow you
[01:23.07] It was a probability, Gimme one minute
[01:25.12] Where you Dey since?
[01:26.29] Make I treat you right my baby
[01:27.93] Make I be your all in all
[01:29.52] Give you anything wey you want if at all
[01:31.97] Give you anything wey you need
[01:33.59] Don't say no
[01:34.60] Oh no oh
[01:36.21] Shiaa
[01:38.32] Listen That's my baby
[01:40.22] Anything for my baby
[01:41.50] Be a gentle man & treat you like a lady
[01:43.09] I love my baby
[01:44.36] I no fit stress my baby
[01:45.56] Anything I do, I do for my baby
[01:47.34] Siri call my baby
[01:48.41] I don Dey miss my baby
[01:49.77] I really need to talk to my baby
[01:51.31] I know how many times wey be say my own guys carry phone go instagram go dey text my baby
[01:55.82] Early in the morning,late in the evening
[01:57.44] Call me anytime girl I'll be running to you
[01:59.64] Anything I buy, I'll buy em' for two
[02:01.51] Anytime any day I fit burst out for you
[02:03.95] Girl I don fall for you
[02:05.28] Tell me what I can't do for you
[02:06.83] Scam Republic fit pull up for you
[02:08.46] Host party today, wether night or day
[02:10.35] WAVEGOD & him crew must turn up for you
[02:12.50] Just be honest
[02:13.82] If I Give you love in excess
[02:15.56] Will you Call me word best
[02:16.87] Tell me all the process oh
[02:20.96] It was a probability, Gimme one minute
[02:23.36] Where you Dey since?
[02:25.10] Where you Dey since oh?
[02:26.57] Where you Dey since oh oh
[02:28.64] Make I treat you right my baby
[02:29.90] Make I be your all in all
[02:31.57] Give you anything wey you want if at all
[02:36.96] Siri call my baby
[02:38.12] I don de my miss my baby
[02:39.50] Give you anything wey you want
[02:40.66] If at all oh
[02:45.51]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings