KU LO SA
๐ต 1950 characters
โฑ๏ธ 2:32 duration
๐ ID: 15370858
๐ Lyrics
(Ozedikus Nwanne)
Ye-ye-ye-ye-ye-ah-ah
Ku lo
So many reasons wey I wan dey for you, my love
Na you I wan' to retire with, my love, oh
See all the likkle-kle things you do dey make me no-no (oh, no-no)
This distance is taking a hold of me for sure
Baby come (ku lo sa)
Omo, I wanti make we dey (ku lo sa)
Girl, I wan' make you (ku lo sa, ololo)
I for like make you (pull over, oh-oh no)
Ku lo sa
Omo, I wanti make we dey (ku lo sa, ololo)
Girl, I wan' make you (ku lo sa, oh-no-no)
I for like make you (pull over)
Pull over, come on, pull over
Ku lo sa o
Shebi na this kind of thing wey de make man see yawa (see yawa)
And me I understand say your dad no like me rara (me rara)
See, me I wan' make you know say me dey for you guara' (guarantee o)
And if na the price be that, I for like to see yawa (see yawa)
I'll never trade you for nothing
This love making me dey stunting (making me dey chapanchin)
Without you, I no fit do nothing (without you, I no fit)
Omoge, tell me wetin supin' gan (supin' gan)
I never trade you for nothing (I never trading you for nothing)
This love making me dey stunting (this love making me dey stunting)
Without you, I no fit do nothing (no-no-no)
Omoge, tell me wetin supin' gan gan (ku lo sa)
Omo, I wanti make we dey dey (ku lo sa)
Omo, girl, I wan' make you (ku lo sa)
Baby, I for like make you (pull over)
Oh baby, oh, no-no (ku lo sa)
Omo, I wanti make we dey (ku lo sa)
Abeg, baby, make we dey (ku lo sa)
Je ka jo sere, make we play (ku lo sa)
Eh, oh-no-no (ku lo sa)
Oh no, baby, oh no
You make a young boy go loko
You make a ghetto boy go loko
You make a young boy go loko (ku lo sa)
Baby, oh no, baby, oh no (ku lo sa)
You make a young boy go loko (ku lo sa)
You make a ghetto boy go loko (ku lo sa)
Le-le-le-le, iye-iye-oh
I'll never trade you for nothing (ku lo sa)
This love making me dey stand fit (ku lo sa)
Without you, I no fit do nothing (ku lo sa)
Omoge, tell me wetin supin' (ku lo sa o)

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:01.31] (Ozedikus Nwanne)
[00:02.57] Ye-ye-ye-ye-ye-ah-ah
[00:05.61] Ku lo
[00:09.35] So many reasons wey I wan dey for you, my love
[00:14.44] Na you I wan' to retire with, my love, oh
[00:19.56] See all the likkle-kle things you do dey make me no-no (oh, no-no)
[00:24.17] This distance is taking a hold of me for sure
[00:30.07] Baby come (ku lo sa)
[00:31.35] Omo, I wanti make we dey (ku lo sa)
[00:33.37] Girl, I wan' make you (ku lo sa, ololo)
[00:35.97] I for like make you (pull over, oh-oh no)
[00:38.68] Ku lo sa
[00:40.93] Omo, I wanti make we dey (ku lo sa, ololo)
[00:44.24] Girl, I wan' make you (ku lo sa, oh-no-no)
[00:46.98] I for like make you (pull over)
[00:49.77] Pull over, come on, pull over
[00:51.22] Ku lo sa o
[00:52.38] Shebi na this kind of thing wey de make man see yawa (see yawa)
[00:55.83] And me I understand say your dad no like me rara (me rara)
[01:01.37] See, me I wan' make you know say me dey for you guara' (guarantee o)
[01:06.81] And if na the price be that, I for like to see yawa (see yawa)
[01:11.77] I'll never trade you for nothing
[01:13.94] This love making me dey stunting (making me dey chapanchin)
[01:16.66] Without you, I no fit do nothing (without you, I no fit)
[01:19.77] Omoge, tell me wetin supin' gan (supin' gan)
[01:22.31] I never trade you for nothing (I never trading you for nothing)
[01:24.99] This love making me dey stunting (this love making me dey stunting)
[01:27.63] Without you, I no fit do nothing (no-no-no)
[01:32.12] Omoge, tell me wetin supin' gan gan (ku lo sa)
[01:32.88] Omo, I wanti make we dey dey (ku lo sa)
[01:35.43] Omo, girl, I wan' make you (ku lo sa)
[01:38.14] Baby, I for like make you (pull over)
[01:40.95] Oh baby, oh, no-no (ku lo sa)
[01:42.74] Omo, I wanti make we dey (ku lo sa)
[01:45.80] Abeg, baby, make we dey (ku lo sa)
[01:49.59] Je ka jo sere, make we play (ku lo sa)
[01:51.10] Eh, oh-no-no (ku lo sa)
[01:55.37] Oh no, baby, oh no
[01:56.36] You make a young boy go loko
[01:59.33] You make a ghetto boy go loko
[02:02.45] You make a young boy go loko (ku lo sa)
[02:03.94] Baby, oh no, baby, oh no (ku lo sa)
[02:06.22] You make a young boy go loko (ku lo sa)
[02:08.78] You make a ghetto boy go loko (ku lo sa)
[02:11.89] Le-le-le-le, iye-iye-oh
[02:13.61] I'll never trade you for nothing (ku lo sa)
[02:16.24] This love making me dey stand fit (ku lo sa)
[02:19.31] Without you, I no fit do nothing (ku lo sa)
[02:22.27] Omoge, tell me wetin supin' (ku lo sa o)
[02:24.27]