Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

LIFE

๐Ÿ‘ค Oladapo โ€ข ๐ŸŽผ LIFE โ€ข โฑ๏ธ 2:32
๐ŸŽต 1642 characters
โฑ๏ธ 2:32 duration
๐Ÿ†” ID: 15824914

๐Ÿ“œ Lyrics

Yeah
I dey try
I dey try
I dey try
But the matter want to carry water from my eye
Nobody knows wetin pain me inside
Nobody knows wetin sup for the night
Yeah I dey try
I dey try
I dey try
But the matter want to carry water from my eye o
Nobody knows
Nobody knows
Nobody knows
Nobody knows

My paddy dey hit me wassup
Na so e say make we meet for bus stop o
I sharply arrange dey rush come
Wetin our eyes see we nearly commot cloth o
My guy everything e don cost
Fine boy no get choice e jump bus
As i no get the means to pompous
Na this kind things i go dey do o

I dey try
I dey try
I dey try
But the matter want to carry water from my eye
Nobody knows wetin pain me inside
Nobody knows wetin sup for the night
Yeah I dey try
I dey try
I dey try
But the matter want to carry water from my eye o
Nobody knows
Nobody knows
Nobody knows
Nobody knows

See I dey try
I dey try
I no fit stop
Enemies go won try
But emi o kin fo
So many times wey e reach to dey give up
Too many people go start to dey judge us
But before you won try
You go waka one mile inside of my shoes o
Before you go know
Cos you see until the lion speaks in english
Everybody go believe the hunter
So i say
I dey try o, I dey try
If i fall o, i go cry
But I go stand o, i go rise
Cos if i stop o, i go kpai
I dey try
I dey try
I dey try
But the matter won commot water for my eye
Nobody know wetin dey my mind
Nobody know wetin pain me inside o

I dey try
I go still dey try go
With any means wey i fit dey guide o
Say na fine we go still dey fine go
Very demure and very mindful
Make i ready for the arrival
We no know where the blessings hide for
Oh oh ou
Ola no dey smoke

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:02.19] Yeah
[00:18.73] I dey try
[00:19.47] I dey try
[00:20.07] I dey try
[00:20.75] But the matter want to carry water from my eye
[00:23.03] Nobody knows wetin pain me inside
[00:25.46] Nobody knows wetin sup for the night
[00:27.74] Yeah I dey try
[00:28.60] I dey try
[00:29.27] I dey try
[00:30.17] But the matter want to carry water from my eye o
[00:32.51] Nobody knows
[00:33.68] Nobody knows
[00:34.85] Nobody knows
[00:36.01] Nobody knows
[00:38.24] My paddy dey hit me wassup
[00:40.02] Na so e say make we meet for bus stop o
[00:42.88] I sharply arrange dey rush come
[00:44.80] Wetin our eyes see we nearly commot cloth o
[00:47.49] My guy everything e don cost
[00:49.70] Fine boy no get choice e jump bus
[00:51.92] As i no get the means to pompous
[00:54.14] Na this kind things i go dey do o
[00:56.58] I dey try
[00:57.06] I dey try
[00:57.65] I dey try
[00:58.50] But the matter want to carry water from my eye
[01:00.60] Nobody knows wetin pain me inside
[01:03.03] Nobody knows wetin sup for the night
[01:05.58] Yeah I dey try
[01:06.36] I dey try
[01:06.92] I dey try
[01:07.81] But the matter want to carry water from my eye o
[01:10.12] Nobody knows
[01:11.30] Nobody knows
[01:12.47] Nobody knows
[01:13.66] Nobody knows
[01:15.15] See I dey try
[01:15.81] I dey try
[01:16.46] I no fit stop
[01:17.30] Enemies go won try
[01:18.48] But emi o kin fo
[01:19.76] So many times wey e reach to dey give up
[01:21.98] Too many people go start to dey judge us
[01:24.24] But before you won try
[01:25.48] You go waka one mile inside of my shoes o
[01:27.73] Before you go know
[01:28.96] Cos you see until the lion speaks in english
[01:31.67] Everybody go believe the hunter
[01:33.72] So i say
[01:34.75] I dey try o, I dey try
[01:36.75] If i fall o, i go cry
[01:38.94] But I go stand o, i go rise
[01:41.28] Cos if i stop o, i go kpai
[01:43.45] I dey try
[01:44.09] I dey try
[01:44.62] I dey try
[01:45.74] But the matter won commot water for my eye
[01:47.78] Nobody know wetin dey my mind
[01:50.16] Nobody know wetin pain me inside o
[01:53.54] I dey try
[01:54.23] I go still dey try go
[01:55.98] With any means wey i fit dey guide o
[01:58.05] Say na fine we go still dey fine go
[02:00.25] Very demure and very mindful
[02:02.77] Make i ready for the arrival
[02:05.22] We no know where the blessings hide for
[02:09.21] Oh oh ou
[02:10.81] Ola no dey smoke
[02:13.14]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings