Home 🎬 Bollywood 🎵 Pakistani 🎤 English Pop

Joy Is Coming

👤 Fido 🎼 3:09 ⏱️ 3:09
🎵 1879 characters
⏱️ 3:09 duration
🆔 ID: 16018253

📜 Lyrics

Ye, Mr. Fido-'do-'do-'do, yeah-yeah
Ooshá
(ChokeBoi, ChokeBoi)

He say na me been taking things easy
Catching some cruise with my gees
You smoke one puff, you dey hiss
Comot body, body no dey breath
Put on your shoe, make you stand at ease
All your sorrow, make you dance dem free
If e no be Galala, Galala, yeah
If e no be Galala, I go give dem Fuji

Wón má jò
Ijò ò, ye-ye, ijó ò ye-ye, mm-ahh
Moni "wón ma jò-jò", mm
Ijó ò, ye-ye, and ma jò, ye-ye
And, if e no be Galala, I go give dem Fuji

Mòdupè Òluwá, Òluwá, ye
Joy is coming, joy is coming-ah
'Dupe Òluwá, Òluwá, ye
Joy is coming, moni early in the morning, ye
Mòdupè f'Òluwá, f'Òluwá, ye
Joy is coming (ye-ye), joy is coming (ye-ye, mm)
'Dupe f'Òluwá, f'Òluwá, ye
Joy is coming, moni early in the morning, ye

Up NEPA, up NEPA (woza)
Òluwá ti mu'ná dé (woza)
Awon t'èmi shà'ná wó'lé, uhn-uhn-yeah
Do me gently, do me tender (tender)
Awón kele gb'òri wó'lè
Awón girlie gb'òri wó'lè, ye

He say na me been taking things easy
Catching some cruise with my gees
You smoke one puff, you dey hiss
Comot body, body no dey breath
Put on your shoe, make you stand at ease
All your sorrow, make you dance dem free
If e no be Galala, Galala, yeah
If e no be Galala, I go give dem Fuji

Wón má jò
Ijò ò, ye-ye, ijó ò ye-ye, mm-ahh
Moni "wón ma jò-jò", mm
Ijó ò, ye-ye, and ma jò, ye-ye
And, if e no be Galala, I go give dem Fuji

Mòdupè Òluwá, Òluwá, ye
Joy is coming, joy is coming-ah
'Dupe Òluwá, Òluwá, ye
Joy is coming, moni early in the morning, ye
Mòdupè f'Òluwá, f'Òluwá, ye (chu-chu-chu)
Joy is coming (ye-ye), joy is coming (ye-ye, mm)
'Dupe f'Òluwá, f'Òluwá, ye
Joy is coming, moni early in the morning, ye (chu)

Do me gently, do me tender
Gb'òri wó'lè
Shà'ná wó'lé, mm
Up NEPA, up NEPA
Òluwá ti mu'ná dé
Shà'ná wó'lé
Skrrr

⏱️ Synced Lyrics

[00:10.61] Ye, Mr. Fido-'do-'do-'do, yeah-yeah
[00:14.19] Ooshá
[00:15.75] (ChokeBoi, ChokeBoi)
[00:17.12] He say na me been taking things easy
[00:19.02] Catching some cruise with my gees
[00:21.34] You smoke one puff, you dey hiss
[00:23.58] Comot body, body no dey breath
[00:25.14] Put on your shoe, make you stand at ease
[00:27.48] All your sorrow, make you dance dem free
[00:29.54] If e no be Galala, Galala, yeah
[00:31.64] If e no be Galala, I go give dem Fuji
[00:33.90] Wón má jò
[00:35.89] Ijò ò, ye-ye, ijó ò ye-ye, mm-ahh
[00:38.87]
[00:41.85] Moni "wón ma jò-jò", mm
[00:44.54] Ijó ò, ye-ye, and ma jò, ye-ye
[00:48.61] And, if e no be Galala, I go give dem Fuji
[00:50.83] Mòdupè Òluwá, Òluwá, ye
[00:53.16]
[00:55.16] Joy is coming, joy is coming-ah
[00:57.81]
[00:59.85] 'Dupe Òluwá, Òluwá, ye
[01:03.75] Joy is coming, moni early in the morning, ye
[01:08.30] Mòdupè f'Òluwá, f'Òluwá, ye
[01:11.96] Joy is coming (ye-ye), joy is coming (ye-ye, mm)
[01:14.15]
[01:17.21] 'Dupe f'Òluwá, f'Òluwá, ye
[01:20.79] Joy is coming, moni early in the morning, ye
[01:23.21]
[01:26.26] Up NEPA, up NEPA (woza)
[01:28.68] Òluwá ti mu'ná dé (woza)
[01:30.77] Awon t'èmi shà'ná wó'lé, uhn-uhn-yeah
[01:34.72] Do me gently, do me tender (tender)
[01:37.22] Awón kele gb'òri wó'lè
[01:39.07] Awón girlie gb'òri wó'lè, ye
[01:42.66] He say na me been taking things easy
[01:44.74] Catching some cruise with my gees
[01:46.96] You smoke one puff, you dey hiss
[01:49.11] Comot body, body no dey breath
[01:51.06] Put on your shoe, make you stand at ease
[01:53.08] All your sorrow, make you dance dem free
[01:55.16] If e no be Galala, Galala, yeah
[01:57.35] If e no be Galala, I go give dem Fuji
[01:59.63] Wón má jò
[02:01.74] Ijò ò, ye-ye, ijó ò ye-ye, mm-ahh
[02:04.16]
[02:07.50] Moni "wón ma jò-jò", mm
[02:09.98] Ijó ò, ye-ye, and ma jò, ye-ye
[02:13.94] And, if e no be Galala, I go give dem Fuji
[02:16.59] Mòdupè Òluwá, Òluwá, ye
[02:20.83] Joy is coming, joy is coming-ah
[02:23.39]
[02:25.78] 'Dupe Òluwá, Òluwá, ye
[02:29.31] Joy is coming, moni early in the morning, ye
[02:31.77]
[02:34.17] Mòdupè f'Òluwá, f'Òluwá, ye (chu-chu-chu)
[02:38.25] Joy is coming (ye-ye), joy is coming (ye-ye, mm)
[02:40.90]
[02:42.96] 'Dupe f'Òluwá, f'Òluwá, ye
[02:46.52] Joy is coming, moni early in the morning, ye (chu)
[02:49.03]
[02:52.25] Do me gently, do me tender
[02:54.53] Gb'òri wó'lè
[02:56.72] Shà'ná wó'lé, mm
[03:00.54] Up NEPA, up NEPA
[03:02.70] Òluwá ti mu'ná dé
[03:04.80] Shà'ná wó'lé
[03:06.51] Skrrr
[03:06.65]

⭐ Rate These Lyrics

Average: 0.0/5 • 0 ratings