Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Work N Play

๐Ÿ‘ค Hazzy Jo โ€ข ๐ŸŽผ Hazzan D Great โ€ข โฑ๏ธ 2:31
๐ŸŽต 1529 characters
โฑ๏ธ 2:31 duration
๐Ÿ†” ID: 16469472

๐Ÿ“œ Lyrics

When you feel the vibe make you gbese
Your body go tell you yea yea
Na gbedu Dey sound from the deck yea
Awon temi kilon leje
Na koko dem mix for the tm
Wey people Dey turn up for this end
Na so we Dey vibe every weekend
Na so we Dey vibe every weekend Ooo ahn ahn

Awon temi
Gbori wole Ooo
We want to shamayan today Ooo
All work and no play fit to make man dull you know
Fit to make man dull
Awon temi
Gbori wole Ooo
We want to shamayan today Ooo
All work and no play fit to make man dull you know
Fit to make man dull

Baba tise yea yea
Oluwa tise yea yea
We Dey ball everyday yea yea
Dem no fit see our end yea yea
If you wish me well I go wish you too
Na baba Dey bless no be some vudu
Hustle and grind make you stay humble
Na baba Dey bless e go bless you too
If you wish me well I go wish you too
Na baba Dey bless no be some vudu
Hustle and grind make you stay humble
Na baba Dey bless e go bless you too

Everyday me hustle for the dollar
Tell dem kirakita o dollar
I want make mama smile make she halla
I want make papa smile make dem halla
When the money come
I go do faaji Ooo
Hola my friends and family Ooo
Enjoy my life cos no time Ooo
You only live once
Yolo Ooo

Awon temi
Gbori wole Ooo
We need to shamayan today Ooo
All work and no play fit to make man dull you know
Fit to make man dull
Awon temi
Gbori wole Ooo
We need to shamayan today Ooo
All work and no play fit to make man dull you know
Fit to make man dull

Baba tise yea yea
Oluwa tise yea yea
We Dey ball everyday yea yea
Dem no fit see our end yea yea

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:20.07] When you feel the vibe make you gbese
[00:22.88] Your body go tell you yea yea
[00:25.60] Na gbedu Dey sound from the deck yea
[00:28.24] Awon temi kilon leje
[00:30.80] Na koko dem mix for the tm
[00:33.37] Wey people Dey turn up for this end
[00:35.97] Na so we Dey vibe every weekend
[00:38.67] Na so we Dey vibe every weekend Ooo ahn ahn
[00:41.67] Awon temi
[00:42.53] Gbori wole Ooo
[00:44.20] We want to shamayan today Ooo
[00:46.53] All work and no play fit to make man dull you know
[00:50.30] Fit to make man dull
[00:52.02] Awon temi
[00:53.03] Gbori wole Ooo
[00:54.64] We want to shamayan today Ooo
[00:57.14] All work and no play fit to make man dull you know
[01:00.81] Fit to make man dull
[01:02.86] Baba tise yea yea
[01:05.08] Oluwa tise yea yea
[01:07.76] We Dey ball everyday yea yea
[01:09.99] Dem no fit see our end yea yea
[01:13.08] If you wish me well I go wish you too
[01:15.65] Na baba Dey bless no be some vudu
[01:18.48] Hustle and grind make you stay humble
[01:20.84] Na baba Dey bless e go bless you too
[01:23.72] If you wish me well I go wish you too
[01:26.12] Na baba Dey bless no be some vudu
[01:29.08] Hustle and grind make you stay humble
[01:31.57] Na baba Dey bless e go bless you too
[01:34.24] Everyday me hustle for the dollar
[01:36.56] Tell dem kirakita o dollar
[01:39.45] I want make mama smile make she halla
[01:42.04] I want make papa smile make dem halla
[01:44.80] When the money come
[01:45.86] I go do faaji Ooo
[01:47.51] Hola my friends and family Ooo
[01:50.17] Enjoy my life cos no time Ooo
[01:52.63] You only live once
[01:54.08] Yolo Ooo
[01:55.31] Awon temi
[01:56.34] Gbori wole Ooo
[01:58.02] We need to shamayan today Ooo
[02:00.41] All work and no play fit to make man dull you know
[02:04.36] Fit to make man dull
[02:05.86] Awon temi
[02:06.95] Gbori wole Ooo
[02:08.51] We need to shamayan today Ooo
[02:11.07] All work and no play fit to make man dull you know
[02:14.72] Fit to make man dull
[02:16.89] Baba tise yea yea
[02:18.94] Oluwa tise yea yea
[02:21.63] We Dey ball everyday yea yea
[02:23.87] Dem no fit see our end yea yea
[02:27.49]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings