Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Common Person>> 042jam.com

๐Ÿ‘ค Burna Boy โ€ข ๐ŸŽผ @042jam.com โ€ข โฑ๏ธ 3:30
๐ŸŽต 947 characters
โฑ๏ธ 3:30 duration
๐Ÿ†” ID: 16574201

๐Ÿ“œ Lyrics

(Pon', Pon', Pon')

(Funkula, funkula)

Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car
Na me wey dey cook ununu

Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop
Na me wey dey hawk ununu

I be common person
But my happiness oh, still be my own (still be my own)
Everybody get role
No mean say your own role, pass my own (pass my own)

I be common person
But my happiness oh, still be my own (still be my own)
Everybody get role
No mean say your own role, pass my own (pass my own)

Because na God I dey put all my faith
Food for my plate
E fit no do me chop
Mm, balanso
Even as things no dey go my way
Even in days I no get nothin' at all
Mm, balanso

Na me wey dey drive your bus
Na me wey drive your keke
Mm, balanso
Na me wey dey run around
Na me dey do the job
Mm, balanso

I be common person
But my happiness oh, still be my own (still be my own)

Everybody get role
No mean say your own role, pass my own (pass my own)

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:01.15] (Pon', Pon', Pon')
[00:04.43]
[00:07.51] (Funkula, funkula)
[00:14.30]
[00:21.05] Na me wey dey clean una house
[00:23.60] Na me wey dey wash una car
[00:26.08] Na me wey dey cook ununu
[00:30.86] Na me wey dey wash una cloth
[00:33.49] Na me wey dey work for your shop
[00:35.94] Na me wey dey hawk ununu
[00:41.08] I be common person
[00:43.32] But my happiness oh, still be my own (still be my own)
[00:50.65] Everybody get role
[00:53.26] No mean say your own role, pass my own (pass my own)
[01:00.27]
[01:20.42] I be common person
[01:22.95] But my happiness oh, still be my own (still be my own)
[01:30.45] Everybody get role
[01:32.83] No mean say your own role, pass my own (pass my own)
[01:39.88] Because na God I dey put all my faith
[01:42.04] Food for my plate
[01:43.29] E fit no do me chop
[01:46.02] Mm, balanso
[01:49.94] Even as things no dey go my way
[01:52.18] Even in days I no get nothin' at all
[01:55.95] Mm, balanso
[02:00.13] Na me wey dey drive your bus
[02:02.53] Na me wey drive your keke
[02:05.68] Mm, balanso
[02:09.85] Na me wey dey run around
[02:12.16] Na me dey do the job
[02:15.68] Mm, balanso
[02:19.17]
[02:39.72] I be common person
[02:42.31] But my happiness oh, still be my own (still be my own)
[02:49.61] Everybody get role
[02:52.34] No mean say your own role, pass my own (pass my own)
[02:55.26]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings