Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Mystery

๐Ÿ‘ค uko โ€ข ๐ŸŽผ 3:19 โ€ข โฑ๏ธ 3:18
๐ŸŽต 2456 characters
โฑ๏ธ 3:18 duration
๐Ÿ†” ID: 16708929

๐Ÿ“œ Lyrics

For kele Wey I never even touch
Uko
Akpo
Yeah yeah
Yeah yeah yeah
Mmm
How water enter coconut is a mystery
How sugar cane take dey sweet is a mystery
How uko even sabi sing is a mystery too
I dey Bayelsa when I work for the salary
Wey one kele accuse me say I break her virginity
For kele Wey I never even touch Omo the matter weak me normally
Normally
Yeah

Normally these things dey sup
Dem bobo Wey no wrong
Same bobo them go carry go court judge wrong
Same bobo dem go carry enter prison for long
Same bobo them go sentence to death on the cross
A very wicked world
Them haters of love
How person go dey talk wetin never sup
How person go dey accuse a brother wrong
How person go dey
How person go dey ah

Na why I love Igbo o
I smoke till I high
I smoke till I feel like I dey for sky
I smoke till I see nobody alive
All I see is ghost
Cause surely one day everybody go die
I rather put my trust in a dog
Cause all these niggas them be like thug
One minute they are yours
And the other they are gone
Cannot put your trust in any brother o
Oh lord
Oh lord

Take me away
Take me so far away
Away from all these hates
Away from all these stress
Away from all these pains
Take me to somewhere I can find peace
Where I can find love
Where I can be free
Where I can blow trees
Mm yeah

I dey for zanga the other time
When ekelebe burst us with Igbo
Do not move an inch or I go shoot on sight
Yeah yeah
Them tell us say
You have the right to remain silent
Cause anything you say will be used against you in the court of law
Them handcuff us put us inside van
Eh eh
For no reason
I no killie person I no thieve o
I no cause casala I no rape o
I dey see shege o
Na just this Igbo dey give me joy

But these things dey sup
Dem bobo Wey no wrong
Same bobo them go carry go court judge wrong
Same bobo dem go carry enter prison for long
Same bobo them go sentence to death on the cross
A very wicked world
Them haters of love
How person go dey talk wetin never sup
How person go dey accuse a brother wrong
How person go dey
How person go dey ah

Na why I love Igbo o
I smoke till I high
I smoke till I feel like I dey for sky
I smoke till I see nobody alive
All I see is ghost
Cause surely one day everybody go die
Oh I rather put my trust in a dog
Cause all these niggas dem be like thug
One minute they are yours
And the other they are gone
Cannot put your trust in any brother o
Oh lord
Oh lord

It is written
Do unto others what you want others to do unto you

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:01.51] For kele Wey I never even touch
[00:04.22] Uko
[00:06.80] Akpo
[00:17.04] Yeah yeah
[00:21.35] Yeah yeah yeah
[00:23.80] Mmm
[00:27.22] How water enter coconut is a mystery
[00:29.72] How sugar cane take dey sweet is a mystery
[00:32.15] How uko even sabi sing is a mystery too
[00:36.52] I dey Bayelsa when I work for the salary
[00:38.96] Wey one kele accuse me say I break her virginity
[00:41.30] For kele Wey I never even touch Omo the matter weak me normally
[00:45.19] Normally
[00:45.65] Yeah
[00:46.08] Normally these things dey sup
[00:47.59] Dem bobo Wey no wrong
[00:48.75] Same bobo them go carry go court judge wrong
[00:51.24] Same bobo dem go carry enter prison for long
[00:53.64] Same bobo them go sentence to death on the cross
[00:55.84] A very wicked world
[00:57.34] Them haters of love
[00:58.68] How person go dey talk wetin never sup
[01:01.14] How person go dey accuse a brother wrong
[01:03.51] How person go dey
[01:04.48] How person go dey ah
[01:05.72] Na why I love Igbo o
[01:07.42] I smoke till I high
[01:08.64] I smoke till I feel like I dey for sky
[01:10.96] I smoke till I see nobody alive
[01:13.37] All I see is ghost
[01:14.39] Cause surely one day everybody go die
[01:15.98] I rather put my trust in a dog
[01:18.02] Cause all these niggas them be like thug
[01:20.23] One minute they are yours
[01:21.39] And the other they are gone
[01:22.68] Cannot put your trust in any brother o
[01:25.20] Oh lord
[01:25.80] Oh lord
[01:26.56] Take me away
[01:27.63] Take me so far away
[01:29.76] Away from all these hates
[01:31.52] Away from all these stress
[01:32.85] Away from all these pains
[01:36.55] Take me to somewhere I can find peace
[01:39.58] Where I can find love
[01:41.57] Where I can be free
[01:42.76] Where I can blow trees
[01:45.27] Mm yeah
[01:46.46] I dey for zanga the other time
[01:48.82] When ekelebe burst us with Igbo
[01:51.31] Do not move an inch or I go shoot on sight
[01:54.75] Yeah yeah
[01:55.54] Them tell us say
[01:56.48] You have the right to remain silent
[01:58.65] Cause anything you say will be used against you in the court of law
[02:01.69] Them handcuff us put us inside van
[02:04.32] Eh eh
[02:05.38] For no reason
[02:06.73] I no killie person I no thieve o
[02:09.18] I no cause casala I no rape o
[02:11.55] I dey see shege o
[02:12.83] Na just this Igbo dey give me joy
[02:15.27] But these things dey sup
[02:16.57] Dem bobo Wey no wrong
[02:17.85] Same bobo them go carry go court judge wrong
[02:20.26] Same bobo dem go carry enter prison for long
[02:22.76] Same bobo them go sentence to death on the cross
[02:25.05] A very wicked world
[02:26.46] Them haters of love
[02:27.72] How person go dey talk wetin never sup
[02:30.29] How person go dey accuse a brother wrong
[02:32.64] How person go dey
[02:33.55] How person go dey ah
[02:34.84] Na why I love Igbo o
[02:36.39] I smoke till I high
[02:37.53] I smoke till I feel like I dey for sky
[02:40.12] I smoke till I see nobody alive
[02:42.45] All I see is ghost
[02:43.40] Cause surely one day everybody go die
[02:45.08] Oh I rather put my trust in a dog
[02:47.07] Cause all these niggas dem be like thug
[02:49.32] One minute they are yours
[02:50.33] And the other they are gone
[02:51.72] Cannot put your trust in any brother o
[02:54.21] Oh lord
[02:54.99] Oh lord
[03:05.41] It is written
[03:07.33] Do unto others what you want others to do unto you
[03:11.27]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings