Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Big Thug Boys | Xclusiveloaded.com

๐Ÿ‘ค AV โ€ข ๐ŸŽผ @xclusiveloaded_com โ€ข โฑ๏ธ 2:53
๐ŸŽต 1680 characters
โฑ๏ธ 2:53 duration
๐Ÿ†” ID: 16783414

๐Ÿ“œ Lyrics

(Ladies and gentlemen)
(AV)

If you get a woman, hol' am tight o
Me and my guys, we dey for bike o
Na her allocation dey for mind o
If you leave your woman, she go off pant o
No be lie o
We go use the raba blind her eyes o
Me and my guys, we no dey smile o

Big Thug Boys, we no dey lie o
Big Thug Boys, we no dey fear nobody
And you see wahala, we get am full for body
Only one thing we no dey like na police
One wrong move, you turn to my enemy
So, make you no try me
Oya nah

The thing dey hit me like kpongo (kpongo)
Abeg, bring another shayo, oshey o
Take your lady to the condo (condo)
If we dey hit her, she dey shout, "Mogbe o!"
Oshey o, mukere muke
Mugbele, mukere muke o
Mugbele, mufere mufe oh, ah

We dey wear coat, we dey wear ice o
All of our enemies, dem broke die o
No competition, no denial
Una be cheetahs, we be lions
Say we dey fly high, mayne, we never fly low
If we dey move, we no dey fear go slow
No-no-no competition, no denial
Una be cheetahs, we be lions

Big Thug Boys, we no dey fear nobody (fear nobody)
And you see wahala, we get am full for body
Only one thing we no dey like na police (na police)
One wrong move, you turn to my enemy
So, make you no try me
Oya nah

The thing dey hit me like kpongo (kpongo)
Abeg, bring another shayo, oshey o
Take your lady to the condo (condo)
If we dey hit her, she dey shout, "Mogbe o!"
Oshey o, mukere muke
Mugbele, mukere muke oh
Mugbele, mufere mufe oh

The thing dey hit, the thing dey hit me like kpongo (kpongo)
Abeg, bring another shayo, oshey o
Take your lady to the condo (condo)
If we dey hit her, she dey shout, "Mogbe o!"
Oshey o, mukere muke
Mugbele, mukere muke o
Mugbele, mufere mufe o

(Kulboi)

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:08.21] (Ladies and gentlemen)
[00:11.56] (AV)
[00:16.48] If you get a woman, hol' am tight o
[00:18.46] Me and my guys, we dey for bike o
[00:20.75] Na her allocation dey for mind o
[00:22.93] If you leave your woman, she go off pant o
[00:25.64] No be lie o
[00:27.20] We go use the raba blind her eyes o
[00:29.68] Me and my guys, we no dey smile o
[00:31.84] Big Thug Boys, we no dey lie o
[00:34.39] Big Thug Boys, we no dey fear nobody
[00:37.94] And you see wahala, we get am full for body
[00:42.98] Only one thing we no dey like na police
[00:47.31] One wrong move, you turn to my enemy
[00:50.56] So, make you no try me
[00:52.55] Oya nah
[00:53.16] The thing dey hit me like kpongo (kpongo)
[00:55.22] Abeg, bring another shayo, oshey o
[00:57.65] Take your lady to the condo (condo)
[01:00.03] If we dey hit her, she dey shout, "Mogbe o!"
[01:02.62] Oshey o, mukere muke
[01:04.74] Mugbele, mukere muke o
[01:07.10] Mugbele, mufere mufe oh, ah
[01:09.83]
[01:18.50] We dey wear coat, we dey wear ice o
[01:20.71] All of our enemies, dem broke die o
[01:22.82] No competition, no denial
[01:25.03] Una be cheetahs, we be lions
[01:27.39] Say we dey fly high, mayne, we never fly low
[01:29.38] If we dey move, we no dey fear go slow
[01:31.47] No-no-no competition, no denial
[01:33.85] Una be cheetahs, we be lions
[01:36.40] Big Thug Boys, we no dey fear nobody (fear nobody)
[01:40.33] And you see wahala, we get am full for body
[01:45.04] Only one thing we no dey like na police (na police)
[01:49.26] One wrong move, you turn to my enemy
[01:52.79] So, make you no try me
[01:54.98] Oya nah
[01:55.70] The thing dey hit me like kpongo (kpongo)
[01:57.59] Abeg, bring another shayo, oshey o
[02:00.06] Take your lady to the condo (condo)
[02:02.14] If we dey hit her, she dey shout, "Mogbe o!"
[02:04.99] Oshey o, mukere muke
[02:07.19] Mugbele, mukere muke oh
[02:09.23] Mugbele, mufere mufe oh
[02:13.11] The thing dey hit, the thing dey hit me like kpongo (kpongo)
[02:15.47] Abeg, bring another shayo, oshey o
[02:17.89] Take your lady to the condo (condo)
[02:20.07] If we dey hit her, she dey shout, "Mogbe o!"
[02:22.40] Oshey o, mukere muke
[02:24.74] Mugbele, mukere muke o
[02:27.10] Mugbele, mufere mufe o
[02:30.62]
[02:46.51] (Kulboi)
[02:47.59]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings