Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

KU LO SA - A COLORS SHOW (Explicit)

๐Ÿ‘ค Oxlade โ€ข ๐ŸŽผ KU LO SA - A COLORS SHOW - Single โ€ข โฑ๏ธ 2:27
๐ŸŽต 1937 characters
โฑ๏ธ 2:27 duration
๐Ÿ†” ID: 17016407

๐Ÿ“œ Lyrics

Yeah, yeah
Yeah, yeah, yeah, oh-oh
Uh lo

So many reason wey I wan dey for you my love
Na you I wan to retire with my love oh
See all the likkle things you do dey make me no no
This distance is taking a hold on me for sure
Baby come

Ku lo sa
Omo I want make we dey (ku lo sa)
Uh, girl, I wan make you (ku lo sa)
Oh lo lo, I for like make you (ku lo sa)
Oh, no (ku lo sa)

Omo, I want make we dey (ku lo sa)
O lo lo, girl, I want make you (ku lo sa)
Oh, no, no, I for like make you (pull over)
Pull over, omo pull over (ku lo sa)

Shebi na this kind of things wey dey make man see yawa (see yawa)
And me I understand say your Dad no like me rara (me rara)
See me I want make you know say me dey for you guarra' (guarantee oh)
And if na the price be that, I for like to see yawa (see yawa)

I never trade you for nothing
This love make me dey champ I see
Without you I no fit do nothing (without you, without you)
Abeg telling me wetin suppin gaan (suppin gan)

I never trade you for nothing (I never trade you baby)
This love will make me dey stunting (this love will make me dey stunting, no no)
Without you I no fit do nothing (oh no)
Omoge telling me what's suppin gaan

Ku lo sa
Omo, I want make we dey dey (ku lo sa)
Omo, girl I want make you (ku lo sa)
Baby, I for like make you (pull over)
Oh, baby, oh, no, no (ku lo sa)

Omo, I want make we dey (ku lo sa)
Oh, my baby make we dey (ku lo sa)
Bring out your shayo make we play (ku lo sa)
Yeah-yeah yo-yo (ku lo sa)

Oh no
Baby, oh no
You make a young man go loco
You make a younger boy go loco
You make a young boy go loco (ku lo sa)

I never trade you for nothing (ku lo sa)
This love will making me de stunting (ku lo sa)
Without you I no fit do nothing (pull over)
Omoge tell me wetin suppin (ku lo sa)

See I never trade you for nothing (ku lo sa)
This love will making me de stunting (ku lo sa)
Without you I no fit do nothing (ku lo sa)
Omoge tell me wetin suppin (ku lo sa)

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:01.86] Yeah, yeah
[00:02.97] Yeah, yeah, yeah, oh-oh
[00:06.07] Uh lo
[00:10.33] So many reason wey I wan dey for you my love
[00:15.30] Na you I wan to retire with my love oh
[00:19.93] See all the likkle things you do dey make me no no
[00:25.30] This distance is taking a hold on me for sure
[00:29.22] Baby come
[00:30.03] Ku lo sa
[00:31.14] Omo I want make we dey (ku lo sa)
[00:33.54] Uh, girl, I wan make you (ku lo sa)
[00:35.71] Oh lo lo, I for like make you (ku lo sa)
[00:39.66] Oh, no (ku lo sa)
[00:41.28] Omo, I want make we dey (ku lo sa)
[00:43.56] O lo lo, girl, I want make you (ku lo sa)
[00:46.09] Oh, no, no, I for like make you (pull over)
[00:48.87] Pull over, omo pull over (ku lo sa)
[00:51.95] Shebi na this kind of things wey dey make man see yawa (see yawa)
[00:57.28] And me I understand say your Dad no like me rara (me rara)
[01:02.24] See me I want make you know say me dey for you guarra' (guarantee oh)
[01:07.72] And if na the price be that, I for like to see yawa (see yawa)
[01:12.32] I never trade you for nothing
[01:15.08] This love make me dey champ I see
[01:17.57] Without you I no fit do nothing (without you, without you)
[01:20.04] Abeg telling me wetin suppin gaan (suppin gan)
[01:22.56] I never trade you for nothing (I never trade you baby)
[01:25.35] This love will make me dey stunting (this love will make me dey stunting, no no)
[01:27.84] Without you I no fit do nothing (oh no)
[01:30.50] Omoge telling me what's suppin gaan
[01:32.16] Ku lo sa
[01:32.81] Omo, I want make we dey dey (ku lo sa)
[01:35.27] Omo, girl I want make you (ku lo sa)
[01:37.83] Baby, I for like make you (pull over)
[01:40.48] Oh, baby, oh, no, no (ku lo sa)
[01:43.21] Omo, I want make we dey (ku lo sa)
[01:45.64] Oh, my baby make we dey (ku lo sa)
[01:48.32] Bring out your shayo make we play (ku lo sa)
[01:50.81] Yeah-yeah yo-yo (ku lo sa)
[01:53.56] Oh no
[01:54.56] Baby, oh no
[01:56.05] You make a young man go loco
[01:58.41] You make a younger boy go loco
[02:00.97] You make a young boy go loco (ku lo sa)
[02:04.02] I never trade you for nothing (ku lo sa)
[02:06.49] This love will making me de stunting (ku lo sa)
[02:08.94] Without you I no fit do nothing (pull over)
[02:11.62] Omoge tell me wetin suppin (ku lo sa)
[02:14.47] See I never trade you for nothing (ku lo sa)
[02:16.69] This love will making me de stunting (ku lo sa)
[02:19.30] Without you I no fit do nothing (ku lo sa)
[02:21.92] Omoge tell me wetin suppin (ku lo sa)
[02:22.94]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings