Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Same Life

๐Ÿ‘ค Ruhdee & Otega โ€ข ๐ŸŽผ Same Life โ€ข โฑ๏ธ 2:57
๐ŸŽต 2419 characters
โฑ๏ธ 2:57 duration
๐Ÿ†” ID: 17105673

๐Ÿ“œ Lyrics

Eh
Sebere

How far
Ah
I said i need two sticks of ariwo
Shey mori bi two bottles of hennesy kinfi top eh
Bring work make we chop life
Bring more cc kale bayin top eh
Shaye maye mon jaye kaye
Mowa pelu oscroh ninu molue
Brother smoke up make u drink up
But colorado city mioni bawo debibe

Tete shore temi funmi kinma gapa
Everyway man steady rejoicing
Pesin wey bless hin food before e chop
Still fit die of food poisoning
Like ah be new born
Ah go still dey preach for money
Make i rest igbati mio wo wi
You know nobody holy for here
We only listen Boda don't judge me

Cus for this same ground man survive
Some things dem no dey cast online
For this same life some rich some poor
Bad and good believe and doubt

But for this same grind i must pawo
Make no mothr fvcker spoil my paro
Plenty wey get eyes but dem no dey see
Wetin i dey find if no be bread and cheese

Cus for this same ground man survive
Some things dem no dey cast online
For this same life some rich some poor
Bad and good believe and doubt

But for this same grind i must pawo
Make no mothr fvcker spoil my paro
Plenty wey get eyes but dem no dey see
Wetin i dey find if no be bread and cheese

Otega verse
I got my eyes on the figures
As i dey reminisce my future
You go see yourself no be new thing
You go show as you pose for your picture

Cus
This same life man dey grind
Started my hustle as a juvenile
Billions online gats to get mine
Cus of this same money girls no sleep for night

As you dey listen make you no judge
You go shock say na bad people full church
Ino fit follow my pastor cus na human being
Make pesin no whine me
That kind thing

Baba shore toki funmi kinma gapa o
Make i stay far away from sapa o
Kin rowo cana o kin gara
Lamboghini for my garage

I'm on a journey of a thousand miles and i can't stop now
Everyday I'm on my grind
Mofile sowo olorun

Tete shore temi funmi kinma gapa
Everyway man steady rejoicing
Pesin wey bless hin food before e chop
Still fit die of food poison
Like ah be new born
Ah go still dey preach for money
Make i rest igbati mio wo wi
You know nobody holy for here
We only listen Boda don't judge me

Cus for this same ground man survive
Some things dem no dey cast online
For this same life some rich some poor
Bad and good believe and doubt

But for this same grind i must pawo
Make no mothr fvcker spoil my paro
Plenty wey get eyes but dem no dey see
Wetin i dey find if no be bread and cheese

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:05.13] Eh
[00:07.55]
[00:10.55] Sebere
[00:15.20] How far
[00:16.31] Ah
[00:17.34] I said i need two sticks of ariwo
[00:19.70] Shey mori bi two bottles of hennesy kinfi top eh
[00:22.74] Bring work make we chop life
[00:24.62] Bring more cc kale bayin top eh
[00:27.17] Shaye maye mon jaye kaye
[00:29.11] Mowa pelu oscroh ninu molue
[00:31.23] Brother smoke up make u drink up
[00:33.42] But colorado city mioni bawo debibe
[00:35.93] Tete shore temi funmi kinma gapa
[00:38.51] Everyway man steady rejoicing
[00:40.94] Pesin wey bless hin food before e chop
[00:42.98] Still fit die of food poisoning
[00:44.60] Like ah be new born
[00:46.68] Ah go still dey preach for money
[00:48.48] Make i rest igbati mio wo wi
[00:50.65] You know nobody holy for here
[00:52.64] We only listen Boda don't judge me
[00:54.49] Cus for this same ground man survive
[00:55.64] Some things dem no dey cast online
[00:57.61] For this same life some rich some poor
[01:00.29] Bad and good believe and doubt
[01:02.05] But for this same grind i must pawo
[01:04.62] Make no mothr fvcker spoil my paro
[01:06.53] Plenty wey get eyes but dem no dey see
[01:08.74] Wetin i dey find if no be bread and cheese
[01:10.89] Cus for this same ground man survive
[01:13.44] Some things dem no dey cast online
[01:15.48] For this same life some rich some poor
[01:17.84] Bad and good believe and doubt
[01:19.64] But for this same grind i must pawo
[01:22.59] Make no mothr fvcker spoil my paro
[01:24.49] Plenty wey get eyes but dem no dey see
[01:26.65] Wetin i dey find if no be bread and cheese
[01:27.94] Otega verse
[01:28.41] I got my eyes on the figures
[01:29.83] As i dey reminisce my future
[01:32.56] You go see yourself no be new thing
[01:34.75] You go show as you pose for your picture
[01:37.45] Cus
[01:37.90] This same life man dey grind
[01:40.16] Started my hustle as a juvenile
[01:42.30] Billions online gats to get mine
[01:44.29] Cus of this same money girls no sleep for night
[01:46.76] As you dey listen make you no judge
[01:48.58] You go shock say na bad people full church
[01:50.77] Ino fit follow my pastor cus na human being
[01:52.92] Make pesin no whine me
[01:54.32] That kind thing
[01:55.77] Baba shore toki funmi kinma gapa o
[01:57.96] Make i stay far away from sapa o
[02:00.14] Kin rowo cana o kin gara
[02:02.36] Lamboghini for my garage
[02:06.11] I'm on a journey of a thousand miles and i can't stop now
[02:09.56] Everyday I'm on my grind
[02:11.78] Mofile sowo olorun
[02:13.56] Tete shore temi funmi kinma gapa
[02:16.25] Everyway man steady rejoicing
[02:18.33] Pesin wey bless hin food before e chop
[02:20.74] Still fit die of food poison
[02:22.40] Like ah be new born
[02:23.48] Ah go still dey preach for money
[02:25.44] Make i rest igbati mio wo wi
[02:27.70] You know nobody holy for here
[02:29.63] We only listen Boda don't judge me
[02:31.18] Cus for this same ground man survive
[02:33.41] Some things dem no dey cast online
[02:35.56] For this same life some rich some poor
[02:38.05] Bad and good believe and doubt
[02:39.96] But for this same grind i must pawo
[02:42.32] Make no mothr fvcker spoil my paro
[02:44.45] Plenty wey get eyes but dem no dey see
[02:46.63] Wetin i dey find if no be bread and cheese
[02:48.44]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings