Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Hard Life

๐Ÿ‘ค BlackFaceNaija โ€ข ๐ŸŽผ Ghettochild โ€ข โฑ๏ธ 4:19
๐ŸŽต 4171 characters
โฑ๏ธ 4:19 duration
๐Ÿ†” ID: 17470350

๐Ÿ“œ Lyrics

Blackface, yah man
Alabai, are you with me?
Marvelous, you with me too? (Blackface)
Said it's a hard life (it's a hard life, you know?)
Wey we dey live oh, eh-eh
I tire for this kind life
Wey we dey for this kind country (it's a hard life)
Which levels na?
People don dey ask dem since na

It's a hard life wey we dey live for naija
Youths dem unemployed to overseas, dem ja
Hard life wey we dey live for Naija, ja, ja (Naija in Africa)
It's a hard life wey we dey live for Naija
Youths dem unemployed to overseas, dem ja oh
It's hard life wey we dey live for naija (wey we dey live oh, eh-eh)
Ja, ja (Naiia in Africa)

Na so dem do, dem chop our money go
Dem think sey me and you we no go know, na lie o
See them as dem pass dey go
Blow them siren from Makurdi to Otukpo
Chakoko kwa en
See as our life just dey bitter eh
'Cause our roads e bad
How can we be glad
When the children are suffering every day inna we yard?

Dem say, "E go better," e worse pass as e bad oh
Money no be dem own, dem put am for dem backyard
After dem go say make we no light we jay
Make we no know say dem steal our pay
From here to Bombay, I say

Which kain life we dey today
When we dey work and daily no pay? I say (get money now)
This government e bad oh, see as dem leave
All the students, dem dey keep dem for their house oo

It's a hard life wey we dey live for Naija
Youths dem unemployed to overseas, dem ja (wey we dey live o)
Hard life wey we dey live for Naija, ja, ja (Naija in Africa)
It's a hard life wey we dey live for naija
Youths dem unemployed to overseas, dem ja oh
Hard life wey we dey live for Naija (wey we dey live oh)
Ja, ja (Naija in Africa)

Nowadays, everybody is living in pain
Work for six months, salary go dey in vain
Dem wan scatter we brain
Dem pack all the masses and put dem in a poverty train
And corruption na the order of the day
And fuel scarcity dey bring the country shame (no mind them)
After then, dem go tell we what to do
When dem take the revenue and drink liquor with dem crew, yaw

Fire burn man, all of them wan
Embezzle we money, and dey call we bloody fool
Say the youth na the time for we (this is the time y'all)
For we to take the lead
No mislead your black family
What we need in society
Just for dem to give we the basic amenities

But it's a hard life wey we dey live for Naija
Youths dem unemployed to overseas, dem ja (wey we dey live o)
Hard life wey we dey live for Naija, ja, ja (Naija in Africa)
It's a hard life wey we dey live for Naija (wey we dey live)
Youths dem unemployed to overseas, dem ja, oh
It's a hard life wey we dey live for naija (wey we dey live oh)
Ja, ja (Naija in Africa)

How can I live in a country where the light ain't steady? (What?)
Water don't run, and I can't afford spaghetti (shi'-)
I don't do deals 'cause they shady
When the thieves come to rob, then, the cops ain't never ready (oh my God)
I would have graduated four years ago, and would I graduate now?
Only God knows (imagine that)

The economy of my nation is moving too damn slow
Nobody cares to know why did you catch a rhyme blow, damn!
Folks can't afford three square meal
How then can they pay this damn bills?
Pot-bellies up there don't know how it feels
With pure raw skills, now to gat a record deal
I gat to say this from the heart

OBJ, we don't feel you
As a matter of fact, OBJ, we don't believe you
You don't know exactly how it hurts when see you
We don't need you, you gotta step aside, please
We gat death traps on the highway
You expect us all to live on minimum wage
Salaries ain't paid (what?)

Brothers gat to buy guns to go on rampage, to rob his own way
Now, the youths listen, we both know how you feel
We gat no remedy, we got to get up for real
So, put your guns down and use your head
'Cause someday, I believe, we'll make this daily bread

It's a hard life wey we dey live for Naija
Youths dem unemployed to overseas, dem ja
Hard life wey we dey live for Naija (wey we dey live oh)
Ja, ja (Naija in Africa)
It's a hard life wey we dey live for Naija (it's a hard life)
Youths dem unemployed to overseas, dem ja oo
Hard life wey we dey live for Naija (wey we dey live oh)
Ja, ja (Naija in Africa) (It's a hard life)

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:01.44] Blackface, yah man
[00:03.52] Alabai, are you with me?
[00:05.77] Marvelous, you with me too? (Blackface)
[00:07.08] Said it's a hard life (it's a hard life, you know?)
[00:09.30] Wey we dey live oh, eh-eh
[00:12.44] I tire for this kind life
[00:13.60] Wey we dey for this kind country (it's a hard life)
[00:15.87] Which levels na?
[00:16.76] People don dey ask dem since na
[00:18.47] It's a hard life wey we dey live for naija
[00:21.27] Youths dem unemployed to overseas, dem ja
[00:23.73] Hard life wey we dey live for Naija, ja, ja (Naija in Africa)
[00:28.20] It's a hard life wey we dey live for Naija
[00:31.13] Youths dem unemployed to overseas, dem ja oh
[00:33.50] It's hard life wey we dey live for naija (wey we dey live oh, eh-eh)
[00:36.02] Ja, ja (Naiia in Africa)
[00:38.83] Na so dem do, dem chop our money go
[00:41.04] Dem think sey me and you we no go know, na lie o
[00:44.24] See them as dem pass dey go
[00:46.01] Blow them siren from Makurdi to Otukpo
[00:48.36] Chakoko kwa en
[00:50.48] See as our life just dey bitter eh
[00:52.76] 'Cause our roads e bad
[00:53.99] How can we be glad
[00:55.17] When the children are suffering every day inna we yard?
[00:58.45] Dem say, "E go better," e worse pass as e bad oh
[01:01.28] Money no be dem own, dem put am for dem backyard
[01:03.74] After dem go say make we no light we jay
[01:05.73] Make we no know say dem steal our pay
[01:07.52] From here to Bombay, I say
[01:09.58] Which kain life we dey today
[01:11.27] When we dey work and daily no pay? I say (get money now)
[01:14.14] This government e bad oh, see as dem leave
[01:16.66] All the students, dem dey keep dem for their house oo
[01:18.35] It's a hard life wey we dey live for Naija
[01:21.34] Youths dem unemployed to overseas, dem ja (wey we dey live o)
[01:23.80] Hard life wey we dey live for Naija, ja, ja (Naija in Africa)
[01:28.36] It's a hard life wey we dey live for naija
[01:31.11] Youths dem unemployed to overseas, dem ja oh
[01:33.77] Hard life wey we dey live for Naija (wey we dey live oh)
[01:36.23] Ja, ja (Naija in Africa)
[01:39.08] Nowadays, everybody is living in pain
[01:41.41] Work for six months, salary go dey in vain
[01:44.14] Dem wan scatter we brain
[01:45.52] Dem pack all the masses and put dem in a poverty train
[01:48.31] And corruption na the order of the day
[01:50.86] And fuel scarcity dey bring the country shame (no mind them)
[01:54.06] After then, dem go tell we what to do
[01:56.05] When dem take the revenue and drink liquor with dem crew, yaw
[01:59.11] Fire burn man, all of them wan
[02:01.37] Embezzle we money, and dey call we bloody fool
[02:03.32] Say the youth na the time for we (this is the time y'all)
[02:05.59] For we to take the lead
[02:06.63] No mislead your black family
[02:08.43] What we need in society
[02:10.68] Just for dem to give we the basic amenities
[02:13.30] But it's a hard life wey we dey live for Naija
[02:16.11] Youths dem unemployed to overseas, dem ja (wey we dey live o)
[02:18.71] Hard life wey we dey live for Naija, ja, ja (Naija in Africa)
[02:23.42] It's a hard life wey we dey live for Naija (wey we dey live)
[02:26.22] Youths dem unemployed to overseas, dem ja, oh
[02:28.40] It's a hard life wey we dey live for naija (wey we dey live oh)
[02:31.30] Ja, ja (Naija in Africa)
[02:33.26] How can I live in a country where the light ain't steady? (What?)
[02:36.26] Water don't run, and I can't afford spaghetti (shi'-)
[02:39.24] I don't do deals 'cause they shady
[02:41.01] When the thieves come to rob, then, the cops ain't never ready (oh my God)
[02:44.07] I would have graduated four years ago, and would I graduate now?
[02:47.61] Only God knows (imagine that)
[02:48.52] The economy of my nation is moving too damn slow
[02:51.04] Nobody cares to know why did you catch a rhyme blow, damn!
[02:54.14] Folks can't afford three square meal
[02:56.31] How then can they pay this damn bills?
[02:58.85] Pot-bellies up there don't know how it feels
[03:01.08] With pure raw skills, now to gat a record deal
[03:03.33] I gat to say this from the heart
[03:04.86] OBJ, we don't feel you
[03:06.45] As a matter of fact, OBJ, we don't believe you
[03:08.69] You don't know exactly how it hurts when see you
[03:11.12] We don't need you, you gotta step aside, please
[03:13.96] We gat death traps on the highway
[03:16.17] You expect us all to live on minimum wage
[03:18.75] Salaries ain't paid (what?)
[03:19.96] Brothers gat to buy guns to go on rampage, to rob his own way
[03:23.40] Now, the youths listen, we both know how you feel
[03:26.07] We gat no remedy, we got to get up for real
[03:28.33] So, put your guns down and use your head
[03:31.00] 'Cause someday, I believe, we'll make this daily bread
[03:33.57] It's a hard life wey we dey live for Naija
[03:36.25] Youths dem unemployed to overseas, dem ja
[03:38.72] Hard life wey we dey live for Naija (wey we dey live oh)
[03:41.20] Ja, ja (Naija in Africa)
[03:43.45] It's a hard life wey we dey live for Naija (it's a hard life)
[03:46.31] Youths dem unemployed to overseas, dem ja oo
[03:48.77] Hard life wey we dey live for Naija (wey we dey live oh)
[03:51.22] Ja, ja (Naija in Africa) (It's a hard life)
[03:55.86]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings