Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Sebebe

๐Ÿ‘ค Terry Apala โ€ข ๐ŸŽผ Black & White โ€ข โฑ๏ธ 2:41
๐ŸŽต 1447 characters
โฑ๏ธ 2:41 duration
๐Ÿ†” ID: 17550047

๐Ÿ“œ Lyrics

Oh no no no no
So gbo mi ni
Oh no no no no

Give me rizla make i lace
Eba mi wa omo to shan to lepa to sure
To ba di ale make I lay down
I call everybody to party with me
Gbogbo yin pata ni mo pe pelu aburo mi
If you wan gbadun ko ya tele mi
Ti epo ba tan nu gen ama ra fuel

I get many many I like to explore
Move your body make you get up
I like the way you Dey respond
This is my last card check up
I get many many things I want to enjoy
If money Dey we go enjoy
Pop molly pelu rephnor
Shayenlo bebenlo

If I get this money e go loud gan
Nobody wey go fit control me
Mafi owo shebebe ee
I go carry woman nma jaiye gan
Nobody wey go fit control me
Mafi owo shebebe

Oh no no no no
Ma fi owo shebebe
Oh no no no no

Put on your salubata ka mi alo
Judi bembe katankarawa
Money changer your attention is needed
Shekere mi da oya ke ju ibadi
Bami wa cup ke bami fi ogoro si
Ayoo ayoo
Bami wa swallow pelu obe elegusi
Ayoo ayoo

I get many many things I like to explore
Move your body make you get up
I like the way you Dey respond
This is my last card check up
I get many many things I want to enjoy
If money dey we go enjoy
Pop molly pelu rephnor
Shayenlo bebenlo

If I get this money e go loud gan
Nobody wey go fit control me
Mafi owo shebebe ee
I go carry woman nma jaiye gan
Nobody wey go fit control me
Mafi owo shebebe

Oh no no no no
Nobody wey go fit control me
Ma fi owo shebebe
Oh no no no no
Nobody wey go fit control me
Mafi owo shebebe

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:00.05] Oh no no no no
[00:04.13] So gbo mi ni
[00:04.83] Oh no no no no
[00:12.04] Give me rizla make i lace
[00:14.10] Eba mi wa omo to shan to lepa to sure
[00:16.71] To ba di ale make I lay down
[00:19.42] I call everybody to party with me
[00:21.32] Gbogbo yin pata ni mo pe pelu aburo mi
[00:24.53] If you wan gbadun ko ya tele mi
[00:26.50] Ti epo ba tan nu gen ama ra fuel
[00:29.09] I get many many I like to explore
[00:31.77] Move your body make you get up
[00:34.35] I like the way you Dey respond
[00:36.40] This is my last card check up
[00:38.73] I get many many things I want to enjoy
[00:41.75] If money Dey we go enjoy
[00:44.07] Pop molly pelu rephnor
[00:46.30] Shayenlo bebenlo
[00:48.38] If I get this money e go loud gan
[00:50.90] Nobody wey go fit control me
[00:52.99] Mafi owo shebebe ee
[00:58.47] I go carry woman nma jaiye gan
[01:00.65] Nobody wey go fit control me
[01:02.70] Mafi owo shebebe
[01:08.30] Oh no no no no
[01:12.23] Ma fi owo shebebe
[01:13.50] Oh no no no no
[01:18.36] Put on your salubata ka mi alo
[01:20.79] Judi bembe katankarawa
[01:23.38] Money changer your attention is needed
[01:25.70] Shekere mi da oya ke ju ibadi
[01:27.74] Bami wa cup ke bami fi ogoro si
[01:30.20] Ayoo ayoo
[01:32.41] Bami wa swallow pelu obe elegusi
[01:35.19] Ayoo ayoo
[01:37.21] I get many many things I like to explore
[01:40.33] Move your body make you get up
[01:42.81] I like the way you Dey respond
[01:44.64] This is my last card check up
[01:46.85] I get many many things I want to enjoy
[01:50.00] If money dey we go enjoy
[01:52.42] Pop molly pelu rephnor
[01:54.72] Shayenlo bebenlo
[01:57.16] If I get this money e go loud gan
[01:59.13] Nobody wey go fit control me
[02:01.46] Mafi owo shebebe ee
[02:06.70] I go carry woman nma jaiye gan
[02:09.29] Nobody wey go fit control me
[02:11.15] Mafi owo shebebe
[02:16.78] Oh no no no no
[02:19.09] Nobody wey go fit control me
[02:20.75] Ma fi owo shebebe
[02:26.64] Oh no no no no
[02:28.84] Nobody wey go fit control me
[02:30.75] Mafi owo shebebe
[02:36.44]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings