Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Dem Bobo

๐Ÿ‘ค Femi Kuti โ€ข ๐ŸŽผ Africa For Africa โ€ข โฑ๏ธ 4:38
๐ŸŽต 1227 characters
โฑ๏ธ 4:38 duration
๐Ÿ†” ID: 17647790

๐Ÿ“œ Lyrics

Yesterday, Dem tell us sey
Sey today, na we go gain
So we struggle, suffer dey
For this new democratic change
But the truth of the matter be sey
Dem disguise another way
To continue their crooked ways

Oh Yes! Dem bobo!

(Dem bobo) Bobo your mama!
(Dem bobo) Bobo your papa!
(Dem bobo) Bobo your mama!
(Dem bobo) Bobo your papa!
(Dem bobo) Bobo your grandmama!
(Dem bobo) Bobo your grandpapa!
(Dem bobo) Bobo the market women!
(Dem bobo) Bobo you journalist!
(Dem bobo) The human right activists!
(Dem bobo) In the name of democracy!
(Dem bobo) Dem bobo your mama ahahaha ahaha!

For tomorrow, they make us wait
Then again, we wait in vain
So many troubles in the rain
To make this a proper mighty change
But the truth of the matter be sey
Dem disguise another way
To continue their crooked ways

Oh Yes! Dem bobo!

(Dem bobo) Bobo your mama!
(Dem bobo) Bobo your papa!
(Dem bobo) Bobo your mama!
(Dem bobo) Bobo your papa!
(Dem bobo) Bobo your grandmama!
(Dem bobo) Bobo your grandpapa!
(Dem bobo) Bobo the market women!
(Dem bobo) Bobo you journalist!
(Dem bobo) The human right activists!
(Dem bobo) In the name of democracy!

(Dem bobo) Bobo your mama
(Dem bobo) Bobo your papa!
(Dem bobo) Dem bobo your mama ahahaha ahaha!

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:27.90] Yesterday, Dem tell us sey
[00:31.04] Sey today, na we go gain
[00:33.78] So we struggle, suffer dey
[00:36.37] For this new democratic change
[00:39.06] But the truth of the matter be sey
[00:41.93] Dem disguise another way
[00:44.86] To continue their crooked ways
[00:47.54] Oh Yes! Dem bobo!
[00:50.11] (Dem bobo) Bobo your mama!
[00:52.87] (Dem bobo) Bobo your papa!
[00:55.88] (Dem bobo) Bobo your mama!
[00:59.31] (Dem bobo) Bobo your papa!
[01:01.69] (Dem bobo) Bobo your grandmama!
[01:04.65] (Dem bobo) Bobo your grandpapa!
[01:07.01] (Dem bobo) Bobo the market women!
[01:09.63] (Dem bobo) Bobo you journalist!
[01:12.52] (Dem bobo) The human right activists!
[01:15.28] (Dem bobo) In the name of democracy!
[01:17.39] (Dem bobo) Dem bobo your mama ahahaha ahaha!
[01:50.30] For tomorrow, they make us wait
[01:53.19] Then again, we wait in vain
[01:56.02] So many troubles in the rain
[01:58.73] To make this a proper mighty change
[02:01.38] But the truth of the matter be sey
[02:04.05] Dem disguise another way
[02:06.65] To continue their crooked ways
[02:09.60] Oh Yes! Dem bobo!
[02:12.29] (Dem bobo) Bobo your mama!
[02:15.62] (Dem bobo) Bobo your papa!
[02:18.68] (Dem bobo) Bobo your mama!
[02:21.26] (Dem bobo) Bobo your papa!
[02:24.12] (Dem bobo) Bobo your grandmama!
[02:26.21] (Dem bobo) Bobo your grandpapa!
[02:28.93] (Dem bobo) Bobo the market women!
[02:31.89] (Dem bobo) Bobo you journalist!
[02:34.28] (Dem bobo) The human right activists!
[02:36.96] (Dem bobo) In the name of democracy!
[02:40.14] (Dem bobo) Bobo your mama
[02:42.71] (Dem bobo) Bobo your papa!
[02:45.45] (Dem bobo) Dem bobo your mama ahahaha ahaha!
[02:53.10]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings