Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Tomorrow (feat. Figo500)

๐Ÿ‘ค Africavibez โ€ข ๐ŸŽผ Tomorrow โ€ข โฑ๏ธ 2:42
๐ŸŽต 2430 characters
โฑ๏ธ 2:42 duration
๐Ÿ†” ID: 17712662

๐Ÿ“œ Lyrics

(It's Rapid, The Sound P'ika)
Hmm-mm-mm, mm
I am, I am Billirano
Mm-mm-mm, ayy-ayy, ahh
Say dem call me Boy C
Yeah

T'obe ti jina, now, all this fake people one dey put body (body)
Shock them with congratulations 'cause evidence dey, omo, ko funny
And, I be dey reason like say "o ti tan", but Oluwa later come through for me
Anywhere I go, anywhere I dey, ki Eledumare ma shomi
Make everything easy for me (for me)
Je k'owo mi ma por si (por si)
Wetin dem dey say? Ko kan mi (kan mi)
E soh fun wan wi pe "ko shee'mi"

O ye ke da mo like OluwaBurna (o ye ke da mo like OluwaBurna)
T'aba wo'le, all the party shut down (all the party shut down)
Them don dey ponmile 'cause I dey important (important)
We fit dey smile but I dey observant

Make I burst up your speaker
Billi' go gimme the ginger
Figo go gimme the swagger
Zee, can you pass me the lighter?
This one go loud, no be cigar (this one go loud, no be cigar)
Gbedu go drop, won ma tungba (gbedu go drop, won ma tungba)
K'owo mi pe, k'oma di'ja (k'oma di'ja)
Bad G l'oni pe "kin faja oh"

I know tomorrow dey, so, I no seke
Gbogbo oun t'oba nshee, shama shee rere
I know tomorrow dey, so, I no seke (mm-mm, mm)
Gbogbo oun t'oba nshee (mm-mm, smile), shama shee rere
Say dem call me Boy C

Me, I dey put in work, abeg (uh-uh)
You know say Oluwa na the best (uhh-uh)
Na the why I dey face my front
I carry my cross, no put button for reset
It's all love, it's all love, e ma pami (e ma pami)
Many people say "I too sabi" (sabi)
We The Best, I be like Khaled (like Khaled)
The game foh no hard, be like e get plan B (get plan B)

A word is enough for the wise, call all mi guys
I been no sleep, cancel sleep for mi life
Me, I no lose double six, roll me dice (double six, roll me dice)
Wetin man face, omo oro, no be child's (omo oro, no be child's)
A word is enough for the wise, call all mi guys
I been no sleep, cancel sleep for mi life
Me, I no lose double six, roll me dice
Wetin man face, omo oro, no be child's

Make I burst up your speaker (speaker)
Billi' go gimme the ginger (ginger)
Figo go gimme the swagger
Zee, can you pass me the lighter?
This one go loud, no be cigar
Gbedu go drop, won ma tungba
K'owo mi pe, k'oma di'ja
Bad G l'oni pe "kin faja oh"

I know tomorrow dey, so, I no seke
Gbogbo oun t'oba nshee, shama shee rere
I know tomorrow dey, so, I no seke (mm-mm, mm)
Gbogbo oun t'oba nshee (mm-mm, smile), shama shee rere
(BlaQmix shii tulio pulio black)

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:01.85] (It's Rapid, The Sound P'ika)
[00:03.93] Hmm-mm-mm, mm
[00:05.98] I am, I am Billirano
[00:08.75] Mm-mm-mm, ayy-ayy, ahh
[00:14.49] Say dem call me Boy C
[00:16.52] Yeah
[00:18.14] T'obe ti jina, now, all this fake people one dey put body (body)
[00:22.98] Shock them with congratulations 'cause evidence dey, omo, ko funny
[00:27.05] And, I be dey reason like say "o ti tan", but Oluwa later come through for me
[00:31.23] Anywhere I go, anywhere I dey, ki Eledumare ma shomi
[00:35.73] Make everything easy for me (for me)
[00:37.69] Je k'owo mi ma por si (por si)
[00:39.95] Wetin dem dey say? Ko kan mi (kan mi)
[00:42.15] E soh fun wan wi pe "ko shee'mi"
[00:44.37] O ye ke da mo like OluwaBurna (o ye ke da mo like OluwaBurna)
[00:46.42] T'aba wo'le, all the party shut down (all the party shut down)
[00:48.71] Them don dey ponmile 'cause I dey important (important)
[00:50.71] We fit dey smile but I dey observant
[00:52.64] Make I burst up your speaker
[00:53.96] Billi' go gimme the ginger
[00:55.82] Figo go gimme the swagger
[00:58.12] Zee, can you pass me the lighter?
[01:00.13] This one go loud, no be cigar (this one go loud, no be cigar)
[01:02.51] Gbedu go drop, won ma tungba (gbedu go drop, won ma tungba)
[01:04.77] K'owo mi pe, k'oma di'ja (k'oma di'ja)
[01:06.93] Bad G l'oni pe "kin faja oh"
[01:09.13] I know tomorrow dey, so, I no seke
[01:13.63] Gbogbo oun t'oba nshee, shama shee rere
[01:17.68] I know tomorrow dey, so, I no seke (mm-mm, mm)
[01:22.05] Gbogbo oun t'oba nshee (mm-mm, smile), shama shee rere
[01:26.79] Say dem call me Boy C
[01:28.54] Me, I dey put in work, abeg (uh-uh)
[01:30.79] You know say Oluwa na the best (uhh-uh)
[01:32.97] Na the why I dey face my front
[01:34.58] I carry my cross, no put button for reset
[01:37.18] It's all love, it's all love, e ma pami (e ma pami)
[01:39.20] Many people say "I too sabi" (sabi)
[01:41.63] We The Best, I be like Khaled (like Khaled)
[01:43.47] The game foh no hard, be like e get plan B (get plan B)
[01:45.26] A word is enough for the wise, call all mi guys
[01:47.26] I been no sleep, cancel sleep for mi life
[01:49.31] Me, I no lose double six, roll me dice (double six, roll me dice)
[01:51.74] Wetin man face, omo oro, no be child's (omo oro, no be child's)
[01:53.62] A word is enough for the wise, call all mi guys
[01:55.97] I been no sleep, cancel sleep for mi life
[01:58.11] Me, I no lose double six, roll me dice
[02:00.35] Wetin man face, omo oro, no be child's
[02:02.68] Make I burst up your speaker (speaker)
[02:04.23] Billi' go gimme the ginger (ginger)
[02:06.39] Figo go gimme the swagger
[02:08.46] Zee, can you pass me the lighter?
[02:10.47] This one go loud, no be cigar
[02:12.71] Gbedu go drop, won ma tungba
[02:15.08] K'owo mi pe, k'oma di'ja
[02:17.27] Bad G l'oni pe "kin faja oh"
[02:19.79] I know tomorrow dey, so, I no seke
[02:24.01] Gbogbo oun t'oba nshee, shama shee rere
[02:28.10] I know tomorrow dey, so, I no seke (mm-mm, mm)
[02:32.93] Gbogbo oun t'oba nshee (mm-mm, smile), shama shee rere
[02:36.39] (BlaQmix shii tulio pulio black)
[02:39.66]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings