Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Industry Savage (feat. Jaja og & Bido)

๐Ÿ‘ค Surrex โ€ข ๐ŸŽผ Waiting for the Letter from Doha โ€ข โฑ๏ธ 3:09
๐ŸŽต 1655 characters
โฑ๏ธ 3:09 duration
๐Ÿ†” ID: 17957679

๐Ÿ“œ Lyrics

Bad
Go by the name Surrex
S U Double R E X
WAVEGOD shiaaa

One love for ajebo, one avante
If I be footballer I for be Mbappe
Omo live style cost but we packaging
No savaging pon the industry
One love for ajebo, one avante
If I be footballer I for be Mbappe
Omo live style cost but we packaging
No savaging pon the industry

Go by the name Surrex
S U Double R E X WAVEGOD shiaaa
The gods are wise, the boys are wiser
Me na rapper though some days I be singer
Sign rappers like players Arsen Wenger
Add am small spice, garlic & ginger
Mixture of Salah and Messi and Saka
(Be like I be winger)
(Jaja sef na winger)
(Bido sef na winger)
No be today wey I dey toast you
Future and Metro normally we no trust you
Offline or online if you jump I go roast you
Pray make ojor no go burst you
Make wrong men no front you
Love or money, tell me how much e cost you
No talk anyhow make men no go slap you
Take risk and prosper
The trap go trap you
Or the rap go rap you
If na Igbo, normally we go wrap you (wrap am asap)
Another verse I'll cap you

One love for ajebo, one avante
If I be footballer I for be Mbappe
Omo live style cost but we packaging
No savaging pon the industry
One love for ajebo,one avante
If I be footballer I for be Mbappe
Omo live style cost but we packaging
No savaging pon the industry
My baby walangolongo
She say make I wire her koboko
Tatata make the girlie go down low
My baby walangolongo
She say make I wire her koboko
Tatata make the girlie go down low

Phrizsound don't forget to tell them the album is coming
LETTER FROM DOHA
I'm giving them a letter from the church in Doha
We have a church there and WAVEGOD is the bishop
Daddy GO

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:06.89] Bad
[00:10.87] Go by the name Surrex
[00:13.33] S U Double R E X
[00:15.13] WAVEGOD shiaaa
[00:18.54] One love for ajebo, one avante
[00:20.87] If I be footballer I for be Mbappe
[00:23.06] Omo live style cost but we packaging
[00:25.80] No savaging pon the industry
[00:28.39] One love for ajebo, one avante
[00:30.84] If I be footballer I for be Mbappe
[00:33.07] Omo live style cost but we packaging
[00:35.61] No savaging pon the industry
[00:52.67] Go by the name Surrex
[00:55.09] S U Double R E X WAVEGOD shiaaa
[00:58.72] The gods are wise, the boys are wiser
[01:01.57] Me na rapper though some days I be singer
[01:03.80] Sign rappers like players Arsen Wenger
[01:06.16] Add am small spice, garlic & ginger
[01:08.94] Mixture of Salah and Messi and Saka
[01:11.45] (Be like I be winger)
[01:13.47] (Jaja sef na winger)
[01:15.17] (Bido sef na winger)
[01:16.45] No be today wey I dey toast you
[01:18.68] Future and Metro normally we no trust you
[01:20.97] Offline or online if you jump I go roast you
[01:23.48] Pray make ojor no go burst you
[01:25.34] Make wrong men no front you
[01:26.94] Love or money, tell me how much e cost you
[01:29.48] No talk anyhow make men no go slap you
[01:31.97] Take risk and prosper
[01:33.33] The trap go trap you
[01:34.48] Or the rap go rap you
[01:35.62] If na Igbo, normally we go wrap you (wrap am asap)
[01:38.76] Another verse I'll cap you
[01:46.41] One love for ajebo, one avante
[01:48.87] If I be footballer I for be Mbappe
[01:51.23] Omo live style cost but we packaging
[01:53.97] No savaging pon the industry
[01:56.57] One love for ajebo,one avante
[01:58.62] If I be footballer I for be Mbappe
[02:00.99] Omo live style cost but we packaging
[02:03.74] No savaging pon the industry
[02:06.13] My baby walangolongo
[02:08.57] She say make I wire her koboko
[02:10.93] Tatata make the girlie go down low
[02:15.74] My baby walangolongo
[02:18.35] She say make I wire her koboko
[02:20.63] Tatata make the girlie go down low
[02:52.90] Phrizsound don't forget to tell them the album is coming
[02:55.29] LETTER FROM DOHA
[02:56.50] I'm giving them a letter from the church in Doha
[02:59.56] We have a church there and WAVEGOD is the bishop
[03:02.97] Daddy GO
[03:07.03]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings