Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Ifeoma

๐Ÿ‘ค Yarden โ€ข ๐ŸŽผ Ifeoma โ€ข โฑ๏ธ 2:05
๐ŸŽต 989 characters
โฑ๏ธ 2:05 duration
๐Ÿ†” ID: 18081116

๐Ÿ“œ Lyrics

Spiritual
If I ever leave you make I kpai
But you no dey reason me and I don sabi why

I dey wait for your gate
I dey knock on your door
You be head of my state
I be your governor
Make you whine up your waist
No go slogo odo
No go use man dey play
I go change your color

Ifeoma Ifeoma Ifeoma
Don't you break my heart
Don't do be like that oh baby

Say wetin you come here come do
You no do normal you con dey form say you gentle
Say you get morals
You con dey muke muke muke mukelebe
Muke muke muke mukelebe
Muke muke muke mukelebe
Muke muke muke o
Na nonsense

I dey wait for your gate
I dey knock on your door
You be head of my state
I be your governor
Make you whine up your waist
No go slogo odo
No go use man dey play
I go change your color

Ifeoma Ifeoma Ifeoma
Don't you break my heart
Don't do be like that oh baby
Ifeoma Ifeoma Ifeoma
Don't you break my heart
Don't do be like that oh baby

Muke muke muke mukelebe
Muke muke muke mukelebe
Muke muke muke mukelebe
Muke muke muke o

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:18.05] Spiritual
[00:19.01] If I ever leave you make I kpai
[00:22.58] But you no dey reason me and I don sabi why
[00:28.17] I dey wait for your gate
[00:30.88] I dey knock on your door
[00:33.48] You be head of my state
[00:35.74] I be your governor
[00:37.90] Make you whine up your waist
[00:40.54] No go slogo odo
[00:42.90] No go use man dey play
[00:45.43] I go change your color
[00:47.84] Ifeoma Ifeoma Ifeoma
[00:51.55] Don't you break my heart
[00:53.95] Don't do be like that oh baby
[00:56.92] Say wetin you come here come do
[00:59.97] You no do normal you con dey form say you gentle
[01:04.78] Say you get morals
[01:06.36] You con dey muke muke muke mukelebe
[01:09.30] Muke muke muke mukelebe
[01:11.68] Muke muke muke mukelebe
[01:14.06] Muke muke muke o
[01:16.59] Na nonsense
[01:18.64] I dey wait for your gate
[01:19.42] I dey knock on your door
[01:21.13] You be head of my state
[01:23.58] I be your governor
[01:26.17] Make you whine up your waist
[01:28.45] No go slogo odo
[01:30.87] No go use man dey play
[01:33.26] I go change your color
[01:35.64] Ifeoma Ifeoma Ifeoma
[01:39.31] Don't you break my heart
[01:41.86] Don't do be like that oh baby
[01:45.11] Ifeoma Ifeoma Ifeoma
[01:49.18] Don't you break my heart
[01:51.44] Don't do be like that oh baby
[01:54.79] Muke muke muke mukelebe
[01:57.32] Muke muke muke mukelebe
[01:59.85] Muke muke muke mukelebe
[02:02.12] Muke muke muke o
[02:04.02]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings