Slogodo (Para Is Paramount)
๐ต 1323 characters
โฑ๏ธ 2:32 duration
๐ ID: 18142206
๐ Lyrics
Right now I need no company
Where you been dey when i was suffering
You was acting like you was there for me
That's why i was always moving carefully
Mankind can be so deadly
Always wanna bring out the hell in me
Buh yeah I understand totally
Hmmmm
As I dey waka o
I dey dodge arrow
Na the matter wey i dey face
Every moment of my life o
But I go conquer o
Another pattern o
Olohun na their own punishment
Jah go serve them for platter o
Trouble dey knock for door
So me i no fit dey slogodo
Para is Paramount
Para is Paramount
Trouble dey knock for door
So me i no fit dey slogodo
Para is Paramount
Para is Paramount
Pass me the mic and you know
Im gonna killem when i walk up in the booth
Another life and you never
Gonna step up to my level that's the truth
Dem all a devils in a disguise
I'm telling you they come and go
Like a thief in the night
For day and night na my matter
Dem carry for mind
Try confuse me I can see all the lies
In your eyes
As I dey waka o
I dey dodge arrow
Na the matter wey I dey face
Every moment of my life o
But I go conquer o
Another pattern o
Olohun na their own punishment
Jah go serve them for platter o
Trouble dey knock for door
So me I no fit dey slogodo
Para is Paramount
Para is Paramount
Trouble dey knock for door
So me i no fit dey slogodo
Para is Paramount
Para is Paramount
Where you been dey when i was suffering
You was acting like you was there for me
That's why i was always moving carefully
Mankind can be so deadly
Always wanna bring out the hell in me
Buh yeah I understand totally
Hmmmm
As I dey waka o
I dey dodge arrow
Na the matter wey i dey face
Every moment of my life o
But I go conquer o
Another pattern o
Olohun na their own punishment
Jah go serve them for platter o
Trouble dey knock for door
So me i no fit dey slogodo
Para is Paramount
Para is Paramount
Trouble dey knock for door
So me i no fit dey slogodo
Para is Paramount
Para is Paramount
Pass me the mic and you know
Im gonna killem when i walk up in the booth
Another life and you never
Gonna step up to my level that's the truth
Dem all a devils in a disguise
I'm telling you they come and go
Like a thief in the night
For day and night na my matter
Dem carry for mind
Try confuse me I can see all the lies
In your eyes
As I dey waka o
I dey dodge arrow
Na the matter wey I dey face
Every moment of my life o
But I go conquer o
Another pattern o
Olohun na their own punishment
Jah go serve them for platter o
Trouble dey knock for door
So me I no fit dey slogodo
Para is Paramount
Para is Paramount
Trouble dey knock for door
So me i no fit dey slogodo
Para is Paramount
Para is Paramount
โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:17.58] Right now I need no company
[00:19.85] Where you been dey when i was suffering
[00:22.73] You was acting like you was there for me
[00:24.42] That's why i was always moving carefully
[00:26.99] Mankind can be so deadly
[00:29.27] Always wanna bring out the hell in me
[00:31.54] Buh yeah I understand totally
[00:34.16] Hmmmm
[00:36.66] As I dey waka o
[00:38.95] I dey dodge arrow
[00:41.41] Na the matter wey i dey face
[00:43.16] Every moment of my life o
[00:45.92] But I go conquer o
[00:48.28] Another pattern o
[00:50.84] Olohun na their own punishment
[00:52.59] Jah go serve them for platter o
[00:57.31] Trouble dey knock for door
[00:59.34] So me i no fit dey slogodo
[01:01.93] Para is Paramount
[01:04.41] Para is Paramount
[01:06.77] Trouble dey knock for door
[01:08.66] So me i no fit dey slogodo
[01:11.56] Para is Paramount
[01:14.01] Para is Paramount
[01:17.17] Pass me the mic and you know
[01:18.22] Im gonna killem when i walk up in the booth
[01:21.79] Another life and you never
[01:23.13] Gonna step up to my level that's the truth
[01:25.03] Dem all a devils in a disguise
[01:27.08] I'm telling you they come and go
[01:28.50] Like a thief in the night
[01:29.61] For day and night na my matter
[01:31.02] Dem carry for mind
[01:31.92] Try confuse me I can see all the lies
[01:33.32] In your eyes
[01:33.80] As I dey waka o
[01:35.60] I dey dodge arrow
[01:38.17] Na the matter wey I dey face
[01:39.86] Every moment of my life o
[01:42.65] But I go conquer o
[01:44.91] Another pattern o
[01:47.57] Olohun na their own punishment
[01:48.91] Jah go serve them for platter o
[01:54.03] Trouble dey knock for door
[01:55.84] So me I no fit dey slogodo
[01:58.65] Para is Paramount
[02:01.22] Para is Paramount
[02:03.85] Trouble dey knock for door
[02:05.28] So me i no fit dey slogodo
[02:08.34] Para is Paramount
[02:10.56] Para is Paramount
[02:13.15]
[00:19.85] Where you been dey when i was suffering
[00:22.73] You was acting like you was there for me
[00:24.42] That's why i was always moving carefully
[00:26.99] Mankind can be so deadly
[00:29.27] Always wanna bring out the hell in me
[00:31.54] Buh yeah I understand totally
[00:34.16] Hmmmm
[00:36.66] As I dey waka o
[00:38.95] I dey dodge arrow
[00:41.41] Na the matter wey i dey face
[00:43.16] Every moment of my life o
[00:45.92] But I go conquer o
[00:48.28] Another pattern o
[00:50.84] Olohun na their own punishment
[00:52.59] Jah go serve them for platter o
[00:57.31] Trouble dey knock for door
[00:59.34] So me i no fit dey slogodo
[01:01.93] Para is Paramount
[01:04.41] Para is Paramount
[01:06.77] Trouble dey knock for door
[01:08.66] So me i no fit dey slogodo
[01:11.56] Para is Paramount
[01:14.01] Para is Paramount
[01:17.17] Pass me the mic and you know
[01:18.22] Im gonna killem when i walk up in the booth
[01:21.79] Another life and you never
[01:23.13] Gonna step up to my level that's the truth
[01:25.03] Dem all a devils in a disguise
[01:27.08] I'm telling you they come and go
[01:28.50] Like a thief in the night
[01:29.61] For day and night na my matter
[01:31.02] Dem carry for mind
[01:31.92] Try confuse me I can see all the lies
[01:33.32] In your eyes
[01:33.80] As I dey waka o
[01:35.60] I dey dodge arrow
[01:38.17] Na the matter wey I dey face
[01:39.86] Every moment of my life o
[01:42.65] But I go conquer o
[01:44.91] Another pattern o
[01:47.57] Olohun na their own punishment
[01:48.91] Jah go serve them for platter o
[01:54.03] Trouble dey knock for door
[01:55.84] So me I no fit dey slogodo
[01:58.65] Para is Paramount
[02:01.22] Para is Paramount
[02:03.85] Trouble dey knock for door
[02:05.28] So me i no fit dey slogodo
[02:08.34] Para is Paramount
[02:10.56] Para is Paramount
[02:13.15]