Home 🎬 Bollywood 🎵 Pakistani 🎤 English Pop

Danfo Driver II (feat. Zlatan)

👤 Omizzy 🎼 Danfo Driver II ⏱️ 2:27
🎵 1860 characters
⏱️ 2:27 duration
🆔 ID: 18159758

📜 Lyrics

Ibile (Ibile, Ibile)
(Audio Monkey)

Waka-waka-waka-waka, waka dey go
As I dey on the road, make dem clear the coast
I dey Sierra Leone, kosi'ṣoro
Holy, Holy Ghost, show me the road
Wetin I no see, you can see
Only good days for my calender
Roll my thing, roll my lala
No wan things wey go cause kasala

Countless ups and down, but thank God for that
Give gratitude to the Most High
To get what I want, me, I gats to fight, just to fly

I don waka pass Danfo Driver (shonbẹ?)
Ikate, Ọlọgọlọ (shonbẹ?)
Ojuelegba, Bode Thomas (shonbẹ? Shonbẹ ni? Shonbẹ?)
I don waka kilometer (shonbẹ?)
Ikate, Ọlọgọlọ (shonbẹ?)
Ojuelegba, Bode Thomas (shonbẹ? Shonbẹ? Shonbẹ?)

Uhn, say
Before my Agege bread turn to slice (kilowi?)
Before all my panda turn to ice (kilosọh?)
I go dey freestyle, dem go say "make I rest" (Zlatan)
Sometimes, I dey wonder if oil dey my mind (ehn)
If seven of us gather, even 2K no go drop (no)
Who dey for club, wey we no say we no go ball
Everywhere no stew, our okro no dey draw (ah-ah)
We dey sure from up, but we still know say e go sup
All on God (ayiii)

Na when dem see me, when dem see me on the Tele'
Dem go dey regret everything wey dem tell me, wey dem tell me
All the Doubting Thomas and their shenkings
Oluwa juwọn lọ, na why dem no fit test me

Countless ups and down, but thank God for that
Give gratitude to the Most High
To get what I want, me, I gats to fight (ayiii), just to fly

I don waka pass Danfo Driver (shonbẹ?)
Ikate, Ọlọgọlọ (shonbẹ?)
Ojuelegba, Bode Thomas (shonbẹ? Shonbẹ? Shonbẹ?)
I don waka kilometer (shonbẹ?)
Ikate, Ọlọgọlọ (shonbẹ?)
Ojuelegba, Bode Thomas (shonbẹ? Shon'-Shon'? Shonbẹ ni?)

(I don waka pass Danfo Driver)
(I don waka pass Danfo Driver)
(I don waka pass Danfo Driver)
(I don waka pass Danfo Driver)
(I don waka pass-)

⭐ Rate These Lyrics

Average: 0.0/5 • 0 ratings