Mothaland (feat. 2FACE IDIBIA,BLACK FACE,LAMBO,RAS MIKE,EXCELL,ELDEE, FAZE,SASHA,NIYOLA,NATIVES & W4)
๐ต 2180 characters
โฑ๏ธ 5:23 duration
๐ ID: 18503596
๐ Lyrics
ajo o dabile ee
no matter where u go, make u try come back area o
area o
na naija aa ah aa
ti ode ba ti le pada wale o
wale o oo uh o
how i wish... say... i fit reach u anywhere u de e
u de... eee
far away. ee e...
that one no say make u de bone area o
Motherland e oo (na your area)
Chinedu somebody borrow u ego
make u take carry go Chicago
remember nnamdi sell him car
so u go go America
all these People wey been de raise u
still de stay for face me i face u
u promise say u no go fashi them
every other month u go de tachi them
Hillary wey u been promise to marry
still de wait, o' boy she don tarry
when she go see u, na inside ovation
u marry oyinbo from another nation.
use mago mago, get dough
now your oyinbo wife don know
next thing u know, she don go report u
Wetin u know, them don deport u

area o o
na naija aa ah aa
ti ode ba ti le pada wale o
wale o oo uh o
u been say na 1 year
e come turn to 2 years
e don go for seven years
but u de serve eleven years
even when your papa die
plus the tears your mama cry
Bayo for Chicago, them de miss u for okoko o
Biodun for Canada
your mama still de wonder
igba wo lo tฦก ma pada o
remember for naija, u get iyawo
ko da bi ile, ko da bi ile, ko da bi ile e, ko da bi ile, ko da bi ile e, ko da bi ile e, ajo o ma da bi ile e

u say u go call e o
every body wait tire for your call
ote o, why u go like so o
from Germany... to carry coco enter yankee
but then coco burst for your be-le
rest in peace e o
fly away, i come wonder if one day u fit to come e o
your papa land, i understand say u de so far away
u gone a long long way from home, long long way from home, long long way from home, long long way e ei

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:00.57] ajo o dabile ee
[00:20.58] no matter where u go, make u try come back area o
[00:24.84] area o
[00:26.98] na naija aa ah aa
[00:29.62] ti ode ba ti le pada wale o
[00:33.95] wale o oo uh o
[00:36.16] how i wish... say... i fit reach u anywhere u de e
[00:43.01] u de... eee
[00:45.25] far away. ee e...
[00:48.15] that one no say make u de bone area o
[00:52.13] Motherland e oo (na your area)
[00:53.78] Chinedu somebody borrow u ego
[00:56.74] make u take carry go Chicago
[00:58.99] remember nnamdi sell him car
[01:01.22] so u go go America
[01:03.54] all these People wey been de raise u
[01:05.78] still de stay for face me i face u
[01:07.85] u promise say u no go fashi them
[01:10.43] every other month u go de tachi them
[01:13.13] Hillary wey u been promise to marry
[01:15.48] still de wait, o' boy she don tarry
[01:17.75] when she go see u, na inside ovation
[01:19.95] u marry oyinbo from another nation.
[01:22.67] use mago mago, get dough
[01:24.82] now your oyinbo wife don know
[01:26.91] next thing u know, she don go report u
[01:29.41] Wetin u know, them don deport u
[01:31.04] how i wish... say... i fit reach u anywhere u de e
[01:37.96] u de... eee
[01:40.12] far away. ee e...
[01:43.02] that one no say make u de bone area o
[01:47.13] Motherland e oo (na your area)
[01:49.21] ajo o dabile ee
[01:51.97] no matter where u go, make u try come back area o
[01:56.22] area o o
[01:58.43] na naija aa ah aa
[02:01.53] ti ode ba ti le pada wale o
[02:05.38] wale o oo uh o
[02:07.75] u been say na 1 year
[02:10.09] e come turn to 2 years
[02:12.54] e don go for seven years
[02:14.49] but u de serve eleven years
[02:17.07] even when your papa die
[02:19.28] plus the tears your mama cry
[02:21.68] Bayo for Chicago, them de miss u for okoko o
[02:25.60] Biodun for Canada
[02:28.14] your mama still de wonder
[02:29.97] igba wo lo tฦก ma pada o
[02:32.26] remember for naija, u get iyawo
[02:34.86] ko da bi ile, ko da bi ile, ko da bi ile e, ko da bi ile, ko da bi ile e, ko da bi ile e, ajo o ma da bi ile e
[02:44.11] how i wish... say... i fit reach u anywhere u de e
[02:51.14] u de... eee
[02:53.22] far away. ee e...
[02:56.17] that one no say make u de bone area o
[03:00.21] Motherland e oo (na your area)
[03:02.45] ajo o dabile ee
[03:02.98] no matter where u go, make u try come back area o
[03:09.43] area o o
[03:11.59] na naija aa ah aa
[03:14.75] ti ode ba ti le pada wale o
[03:18.46] wale o oo uh o
[03:21.71] u say u go call e o
[03:23.58] every body wait tire for your call
[03:26.77] ote o, why u go like so o
[03:29.69] from Germany... to carry coco enter yankee
[03:34.51] but then coco burst for your be-le
[03:37.30] rest in peace e o
[03:40.12] fly away, i come wonder if one day u fit to come e o
[03:44.69] your papa land, i understand say u de so far away
[03:48.26] u gone a long long way from home, long long way from home, long long way from home, long long way e ei
[04:58.12]