Ego
๐ต 1840 characters
โฑ๏ธ 4:03 duration
๐ ID: 18637766
๐ Lyrics
Ah-ahh
Yeah
If I die now, I go happy say
Say when I dey this world
I don fall in love
Which one you dey?
Wey you dey treat me so?
I don beg, I don do everything
But you tell me say you need time
And you no fit dey with me
Na so I bad?
Anyway I dey go
Ewo! If you help me see Ego
Make you tell am I don go
She no look me and so
Don pack my load go
Ewo! If you help me see Ego
Make you tell am I don go
She no look me and so
Don pack my load go
Yeah!
No be say I no show how I feel
No be say I no ever show you say I dey real
Everybody don know say I fit do
Anything for you, I go die for you
Everybody dey laugh me
'Cause dem know you be my life
I don say I go marry
'Cause in you I see my wife, baby oh!
I go take am for bus, I go take am for train
For this place I no fit stay
Ewo! If you help me see Ego
Make you tell am I don go
She no look me and so
Don pack my load go
Ewo! If you help me see Ego
Make you tell am I don go
She no look me and so
Don pack my load go
I know say you dey hear my voice
'Cause this song na im I write for you
I dey go find one place wey I go hide my head
'Cause I wan start my whole life anew
Ewo! If you help me see Ego
Make you tell am I don go
She no look me and so
Don pack my load go
Ewo! If you help me see Ego
Make you tell am I don go
She no look me and so
Don pack my load go
Ewo! If you help me see Ego
Make you tell am I don go
She no look me and so
Don pack my load go
Ewo! If you help me see Ego
Make you tell am I don go
She no look me and so, so, so
Eh! (ewo, Ego, Ego, ewo)
Ego, Ego, Ego
(Ewo! If you help me see Ego)
(Make you tell am I don go)
Why you do me so?
Why you do me like this oh
Why you do me so? (Ewo!)
(I don go)
I dey beg, I dey beg
I don pack my load go (See Ego)
(Tell am I don go) oh, oh
If I die now, I go happy say
Say when I dey this world
I don fall in
Yeah
If I die now, I go happy say
Say when I dey this world
I don fall in love
Which one you dey?
Wey you dey treat me so?
I don beg, I don do everything
But you tell me say you need time
And you no fit dey with me
Na so I bad?
Anyway I dey go
Ewo! If you help me see Ego
Make you tell am I don go
She no look me and so
Don pack my load go
Ewo! If you help me see Ego
Make you tell am I don go
She no look me and so
Don pack my load go
Yeah!
No be say I no show how I feel
No be say I no ever show you say I dey real
Everybody don know say I fit do
Anything for you, I go die for you
Everybody dey laugh me
'Cause dem know you be my life
I don say I go marry
'Cause in you I see my wife, baby oh!
I go take am for bus, I go take am for train
For this place I no fit stay
Ewo! If you help me see Ego
Make you tell am I don go
She no look me and so
Don pack my load go
Ewo! If you help me see Ego
Make you tell am I don go
She no look me and so
Don pack my load go
I know say you dey hear my voice
'Cause this song na im I write for you
I dey go find one place wey I go hide my head
'Cause I wan start my whole life anew
Ewo! If you help me see Ego
Make you tell am I don go
She no look me and so
Don pack my load go
Ewo! If you help me see Ego
Make you tell am I don go
She no look me and so
Don pack my load go
Ewo! If you help me see Ego
Make you tell am I don go
She no look me and so
Don pack my load go
Ewo! If you help me see Ego
Make you tell am I don go
She no look me and so, so, so
Eh! (ewo, Ego, Ego, ewo)
Ego, Ego, Ego
(Ewo! If you help me see Ego)
(Make you tell am I don go)
Why you do me so?
Why you do me like this oh
Why you do me so? (Ewo!)
(I don go)
I dey beg, I dey beg
I don pack my load go (See Ego)
(Tell am I don go) oh, oh
If I die now, I go happy say
Say when I dey this world
I don fall in
โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:04.00] Ah-ahh
[00:11.07]
[00:15.99] Yeah
[00:19.16] If I die now, I go happy say
[00:22.76] Say when I dey this world
[00:24.84] I don fall in love
[00:27.21] Which one you dey?
[00:31.57] Wey you dey treat me so?
[00:34.11] I don beg, I don do everything
[00:37.12] But you tell me say you need time
[00:39.44] And you no fit dey with me
[00:42.14] Na so I bad?
[00:46.51] Anyway I dey go
[00:48.65] Ewo! If you help me see Ego
[00:51.08] Make you tell am I don go
[00:53.33] She no look me and so
[00:54.86] Don pack my load go
[00:56.75] Ewo! If you help me see Ego
[00:58.59] Make you tell am I don go
[01:00.82] She no look me and so
[01:02.36] Don pack my load go
[01:07.87] Yeah!
[01:11.55] No be say I no show how I feel
[01:14.76] No be say I no ever show you say I dey real
[01:19.00] Everybody don know say I fit do
[01:22.27] Anything for you, I go die for you
[01:25.83] Everybody dey laugh me
[01:27.50] 'Cause dem know you be my life
[01:29.47] I don say I go marry
[01:31.35] 'Cause in you I see my wife, baby oh!
[01:35.22] I go take am for bus, I go take am for train
[01:38.80] For this place I no fit stay
[01:41.75] Ewo! If you help me see Ego
[01:43.61] Make you tell am I don go
[01:45.77] She no look me and so
[01:47.31] Don pack my load go
[01:49.26] Ewo! If you help me see Ego
[01:51.08] Make you tell am I don go
[01:53.39] She no look me and so
[01:54.87] Don pack my load go
[02:00.30] I know say you dey hear my voice
[02:03.13] 'Cause this song na im I write for you
[02:06.91] I dey go find one place wey I go hide my head
[02:10.61] 'Cause I wan start my whole life anew
[02:15.96]
[02:32.38] Ewo! If you help me see Ego
[02:34.11] Make you tell am I don go
[02:36.46] She no look me and so
[02:37.96] Don pack my load go
[02:38.75] Ewo! If you help me see Ego
[02:41.66] Make you tell am I don go
[02:43.98] She no look me and so
[02:45.42] Don pack my load go
[02:46.82] Ewo! If you help me see Ego
[02:49.13] Make you tell am I don go
[02:51.48] She no look me and so
[02:52.83] Don pack my load go
[02:54.30] Ewo! If you help me see Ego
[02:56.72] Make you tell am I don go
[02:58.93] She no look me and so, so, so
[03:01.18] Eh! (ewo, Ego, Ego, ewo)
[03:06.97] Ego, Ego, Ego
[03:08.95] (Ewo! If you help me see Ego)
[03:12.39] (Make you tell am I don go)
[03:14.73] Why you do me so?
[03:16.57] Why you do me like this oh
[03:18.46] Why you do me so? (Ewo!)
[03:19.85] (I don go)
[03:24.13] I dey beg, I dey beg
[03:26.05] I don pack my load go (See Ego)
[03:27.34] (Tell am I don go) oh, oh
[03:33.12]
[03:41.50] If I die now, I go happy say
[03:45.36] Say when I dey this world
[03:47.47] I don fall in
[03:47.81]
[00:11.07]
[00:15.99] Yeah
[00:19.16] If I die now, I go happy say
[00:22.76] Say when I dey this world
[00:24.84] I don fall in love
[00:27.21] Which one you dey?
[00:31.57] Wey you dey treat me so?
[00:34.11] I don beg, I don do everything
[00:37.12] But you tell me say you need time
[00:39.44] And you no fit dey with me
[00:42.14] Na so I bad?
[00:46.51] Anyway I dey go
[00:48.65] Ewo! If you help me see Ego
[00:51.08] Make you tell am I don go
[00:53.33] She no look me and so
[00:54.86] Don pack my load go
[00:56.75] Ewo! If you help me see Ego
[00:58.59] Make you tell am I don go
[01:00.82] She no look me and so
[01:02.36] Don pack my load go
[01:07.87] Yeah!
[01:11.55] No be say I no show how I feel
[01:14.76] No be say I no ever show you say I dey real
[01:19.00] Everybody don know say I fit do
[01:22.27] Anything for you, I go die for you
[01:25.83] Everybody dey laugh me
[01:27.50] 'Cause dem know you be my life
[01:29.47] I don say I go marry
[01:31.35] 'Cause in you I see my wife, baby oh!
[01:35.22] I go take am for bus, I go take am for train
[01:38.80] For this place I no fit stay
[01:41.75] Ewo! If you help me see Ego
[01:43.61] Make you tell am I don go
[01:45.77] She no look me and so
[01:47.31] Don pack my load go
[01:49.26] Ewo! If you help me see Ego
[01:51.08] Make you tell am I don go
[01:53.39] She no look me and so
[01:54.87] Don pack my load go
[02:00.30] I know say you dey hear my voice
[02:03.13] 'Cause this song na im I write for you
[02:06.91] I dey go find one place wey I go hide my head
[02:10.61] 'Cause I wan start my whole life anew
[02:15.96]
[02:32.38] Ewo! If you help me see Ego
[02:34.11] Make you tell am I don go
[02:36.46] She no look me and so
[02:37.96] Don pack my load go
[02:38.75] Ewo! If you help me see Ego
[02:41.66] Make you tell am I don go
[02:43.98] She no look me and so
[02:45.42] Don pack my load go
[02:46.82] Ewo! If you help me see Ego
[02:49.13] Make you tell am I don go
[02:51.48] She no look me and so
[02:52.83] Don pack my load go
[02:54.30] Ewo! If you help me see Ego
[02:56.72] Make you tell am I don go
[02:58.93] She no look me and so, so, so
[03:01.18] Eh! (ewo, Ego, Ego, ewo)
[03:06.97] Ego, Ego, Ego
[03:08.95] (Ewo! If you help me see Ego)
[03:12.39] (Make you tell am I don go)
[03:14.73] Why you do me so?
[03:16.57] Why you do me like this oh
[03:18.46] Why you do me so? (Ewo!)
[03:19.85] (I don go)
[03:24.13] I dey beg, I dey beg
[03:26.05] I don pack my load go (See Ego)
[03:27.34] (Tell am I don go) oh, oh
[03:33.12]
[03:41.50] If I die now, I go happy say
[03:45.36] Say when I dey this world
[03:47.47] I don fall in
[03:47.81]