Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

dance for me

๐Ÿ‘ค Duncan mighty โ€ข ๐ŸŽผ koliwater โ€ข โฑ๏ธ 4:16
๐ŸŽต 861 characters
โฑ๏ธ 4:16 duration
๐Ÿ†” ID: 18660946

๐Ÿ“œ Lyrics

make you ehhh
make you payapaya
party just dey hala hala
chikalas dem dey woromaya
gbedu no go sara sara
everybody dance ah for me
make you dance ah for me
everybody dance ah for me
form dey
Port Harcourt! Ghana!
Ive never seen a girl wey fine pass you
every time you pass for road na war
every other girl for that road must bow
you too fine ehh
I must try to make my name paya paya
so anywhere you see Duncan Mighty
tell am say wene meka meka weh
wene o wene o wene o
chai. chineke me
manu chim o wu eh
wene o wene o wene ohhh

make you payapaya
party just dey hala hala
chikalas dem dey woromaya(manu chim o wu eh)
gbedu no go sara sara
everybody dance ah for me
make you dance ah for me
everybody dance ah for me
form dey form dey

Lagos! Port Harcourt! Africa!
mempini mempini mempini da

iwiala weh iwiala weh (akwaaba, Ghana akwaaba)

wene o wene o wene o

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:07.22] Make you ehhh
[00:08.32] Make you payapaya
[00:09.63] Party just dey hala hala
[00:11.51] Chikalas dem dey woromaya
[00:13.57] Gbedu no go sara sara
[00:15.82] Everybody dance ah for me
[00:17.73] Make you dance ah for me
[00:20.13] Everybody dance ah for me
[00:22.18] Form dey
[00:25.45] Port Harcourt! Ghana!
[00:27.99] Ive never seen a girl wey fine pass you
[00:35.44] Every time you pass for road na war
[00:37.19] Every other girl for that road must bow
[00:39.77] You too fine ehh
[00:44.08] I must try to make my name paya paya
[00:44.88] So anywhere you see Duncan Mighty
[00:53.00] Tell am say wene meka meka weh
[00:56.03] Wene o wene o wene o
[00:59.17] Chai. chineke me
[01:02.66] Manu chim o wu eh
[01:04.07] Wene o wene o wene ohhh
[01:06.42] Make you payapaya
[01:10.74] Party just dey hala hala
[01:13.82] Chikalas dem dey woromaya(manu chim o wu eh)
[01:16.97] Gbedu no go sara sara
[01:17.71] Everybody dance ah for me
[01:19.15] Make you dance ah for me
[01:21.28] Everybody dance ah for me
[01:23.23] Form dey form dey
[01:26.59] Lagos! Port Harcourt! Africa!
[01:29.15] Mempini mempini mempini da
[01:32.76] Iwiala weh iwiala weh (akwaaba, Ghana akwaaba)
[01:37.61] Wene o wene o wene o
[04:11.88]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings