Forex Boys
๐ต 1624 characters
โฑ๏ธ 2:17 duration
๐ ID: 18804721
๐ Lyrics
Burst their head
Magic
Shopofo must shine baby
My guy just tear Benz
GLE of big money
We match am go Quilox we go jolly
The next day my other guy tear Lexus
RX350 the guy name na Festus
Hmm dakun malo bawon sope
Money no dey Lagos
Cuz some boys dey wey go tell you say Bentley no cost
Dem say show me your friends
Then I'll tell you who you are
If I show you Ebuka
You go know say we no dey cap
Alright
Soft jo wey get Lexus (Lexus)
Wasiu wey get e power bike (vroom vroom)
Shout out all them Lawy Benz (oh ahh)
Carterefe get GLE
Na Merecedes Benz all them Forex boys
Money dey with Jato fx
And Dayoz fx all them Bosky fundz
No go loose guard Sammy fundz
Billion Dollar investors
Muller wey get Lexus
Musician wey get Mercedes Benz
No go loose guard Seth fated
All them Pelvix buy and sell
Focus wey dey sell dog
Shopofo no con get anything
Me I no get anything
Shey you dey see say na money be my language
Mega money Tiwa Savage
For this side every day be like say na birthday
Sh'omo gbogbo omo l'emi fe taste
Uhm uhm uhm uhm
So mr Shopofo
I heard all of your friends are forex boys
But aside Habby forex
Which of your other friends are forex traders

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:05.40] Burst their head
[00:06.74] Magic
[00:12.32] Shopofo must shine baby
[00:15.97] My guy just tear Benz
[00:16.91] GLE of big money
[00:18.03] We match am go Quilox we go jolly
[00:19.62] The next day my other guy tear Lexus
[00:21.93] RX350 the guy name na Festus
[00:24.21] Hmm dakun malo bawon sope
[00:25.74] Money no dey Lagos
[00:27.08] Cuz some boys dey wey go tell you say Bentley no cost
[00:28.40] Dem say show me your friends
[00:29.68] Then I'll tell you who you are
[00:30.98] If I show you Ebuka
[00:31.95] You go know say we no dey cap
[00:33.34] Alright
[00:34.29] Soft jo wey get Lexus (Lexus)
[00:35.84] Wasiu wey get e power bike (vroom vroom)
[00:38.21] Shout out all them Lawy Benz (oh ahh)
[00:40.19] Carterefe get GLE
[00:42.45] Na Merecedes Benz all them Forex boys
[00:44.82] Money dey with Jato fx
[00:46.82] And Dayoz fx all them Bosky fundz
[00:48.94] No go loose guard Sammy fundz
[00:51.38] Billion Dollar investors
[00:53.44] Muller wey get Lexus
[00:55.38] Musician wey get Mercedes Benz
[00:57.14] No go loose guard Seth fated
[00:59.64] All them Pelvix buy and sell
[01:02.19] Focus wey dey sell dog
[01:03.99] Shopofo no con get anything
[01:05.85] Me I no get anything
[01:06.04] Shey you dey see say na money be my language
[01:09.11] Mega money Tiwa Savage
[01:11.54] For this side every day be like say na birthday
[01:13.56] Sh'omo gbogbo omo l'emi fe taste
[01:15.45] Uhm uhm uhm uhm
[01:15.75] So mr Shopofo
[01:18.10] I heard all of your friends are forex boys
[01:19.77] But aside Habby forex
[01:21.51] Which of your other friends are forex traders
[01:23.79] Alright
[01:25.16] Soft jo wey get Lexus (Lexus)
[01:26.98] Wasiu wey get e power bike (vroom vroom)
[01:29.07] Shout out all them Lawy Benz (oh ahh)
[01:31.62] Carterefe get GLE
[01:33.22] Na Merecedes Benz all them Forex boys
[01:35.77] Money dey with Jato fx
[01:37.76] And Dayoz fx all them Bosky fundz
[01:39.94] No go loose guard Sammy fundz
[01:42.06] Billion Dollar investors
[01:44.31] Muller wey get Lexus
[01:45.96] Musician wey get Mercedes Benz
[01:48.28] No go loose guard Seth fated
[01:50.36] All them Pelvix buy and sell
[01:52.95] Focus wey dey sell dog
[01:54.73] Shopofo no con get anything
[01:56.74] Me I no get anything
[02:16.00]