Oldtaker(Vanity) (Remix) (feat. Erigga)
๐ต 2349 characters
โฑ๏ธ 2:54 duration
๐ ID: 19593437
๐ Lyrics
Abeg Papeboi
Omo i don hear oldtaker side of the story eh
Wetin newtaker dey do na disrespect
Old taker don dey para
Say new taker no be him mate
No be today him don shut down lekki
Him be og back in the days
Main while sapa just dey for corner
Himself say him fit to relate
Omo old taker don dey go church
Say him no won do yahoo again
Oldtaker look him story 4years ago when him dey hot
How manage the money take go
Smoke igbo love okpo you say today na church
Come club you say no heaven na the goal sapa
Omo old takers don dey hala
Say the new takers dey use juju
And the new takers don dey para
Say the old takers na big mumu
Update come update pass you by
You too dey carry shoulder
Na you cut onions him no plan to make you cry
Ehh walai
I know say all na vanity vanity
Now tell me who no want vanity vanity
I want this vanity vanity
Now tell me who no want vanity vanity
I fit to die for vanity vanity
Tell me who no want vanity vanity
As i dey live my life i live on yolo
I no dey put my mouth for what i don't know
Make you drive your ship make i drive my canoe
Wetin my eye don see e pass apolo
If you read the book of ecclesiastic well
You go know say wetin dem do old taker no gel
Can you imagine smally wey dem bring come house
Come press e pick money pick chairman girl
According to the book there's time for everything
Time to laff time to sleep
Time to collect slap
Them say na loulou lifestyle finish oldtaker
And the champagne wey dey come with undertaker sound
Comrade relax all of us know your pee
Back in the street we know as e be
Back to back all the girls you dey sweep
We dey call you no pick
Normal mans not god
Na hk we come omo no be cult
Say make we dey call you capon
Seconds seconds everywhere burst
Omo old takers don dey hala
Say the new takers dey use juju
And the new takers don dey para
Say the old takers na big mumu
Update come update pass you by
You dey swell up like who them swear for

I no dey put my mouth for what i no know

Wetin eye don see e pass apolo

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:01.74] Abeg Papeboi
[00:03.70] Omo i don hear oldtaker side of the story eh
[00:06.07] Wetin newtaker dey do na disrespect
[00:08.36] Old taker don dey para
[00:10.27] Say new taker no be him mate
[00:12.37] No be today him don shut down lekki
[00:14.23] Him be og back in the days
[00:16.40] Main while sapa just dey for corner
[00:18.53] Himself say him fit to relate
[00:20.60] Omo old taker don dey go church
[00:22.42] Say him no won do yahoo again
[00:24.83] Oldtaker look him story 4years ago when him dey hot
[00:27.54] How manage the money take go
[00:29.14] Smoke igbo love okpo you say today na church
[00:31.21] Come club you say no heaven na the goal sapa
[00:33.66] Omo old takers don dey hala
[00:35.58] Say the new takers dey use juju
[00:37.66] And the new takers don dey para
[00:39.70] Say the old takers na big mumu
[00:41.77] Update come update pass you by
[00:44.05] You too dey carry shoulder
[00:45.58] Na you cut onions him no plan to make you cry
[00:48.64] Ehh walai
[00:49.72] I know say all na vanity vanity
[00:52.82] Now tell me who no want vanity vanity
[00:58.28] I want this vanity vanity
[01:01.37] Now tell me who no want vanity vanity
[01:06.05] I fit to die for vanity vanity
[01:09.96] Tell me who no want vanity vanity
[01:15.45] As i dey live my life i live on yolo
[01:17.54] I no dey put my mouth for what i don't know
[01:19.60] Make you drive your ship make i drive my canoe
[01:21.76] Wetin my eye don see e pass apolo
[01:23.71] If you read the book of ecclesiastic well
[01:26.07] You go know say wetin dem do old taker no gel
[01:27.93] Can you imagine smally wey dem bring come house
[01:30.08] Come press e pick money pick chairman girl
[01:32.41] According to the book there's time for everything
[01:34.44] Time to laff time to sleep
[01:35.62] Time to collect slap
[01:36.51] Them say na loulou lifestyle finish oldtaker
[01:38.76] And the champagne wey dey come with undertaker sound
[01:40.96] Comrade relax all of us know your pee
[01:43.65] Back in the street we know as e be
[01:45.81] Back to back all the girls you dey sweep
[01:48.67] We dey call you no pick
[01:49.92] Normal mans not god
[01:52.09] Na hk we come omo no be cult
[01:54.13] Say make we dey call you capon
[01:55.92] Seconds seconds everywhere burst
[01:57.67] Omo old takers don dey hala
[01:59.79] Say the new takers dey use juju
[02:01.70] And the new takers don dey para
[02:05.81] Say the old takers na big mumu
[02:06.32] Update come update pass you by
[02:08.32] You dey swell up like who them swear for
[02:09.91] Na you cut onions him no plan to make you cry
[02:12.99] Ehh walai
[02:13.86] I know say all na vanity vanity
[02:17.16] Now tell me who no want vanity vanity
[02:22.34] I want this vanity vanity
[02:25.41] Now tell me who no want vanity vanity
[02:30.38] I fit to die for vanity vanity
[02:34.11] Tell me who no want vanity vanity
[02:39.62] As i dey live my life i live on yolo
[02:41.94] I no dey put my mouth for what i no know
[02:43.94] Make you drive your ship make i drive my canoe
[02:45.91] Wetin eye don see e pass apolo
[02:48.95]