I Don Blow
๐ต 4178 characters
โฑ๏ธ 4:45 duration
๐ ID: 19790924
๐ Lyrics
Ah!
(Check this one) Chineke me
Everybody-body-body-body-body-body-body
Uru ga gbu mmadu le
I don come again oh
Timaya match up the place oh
Oh-oh, oh-oh, chai
Everybody say
Well, I say na who be the baga
Everybody say na who be the maga
Eh-eh, eh-eh, oh-oh
Everybody, everybody say
I don show, I don show
Aproko people I won make una know
See, all the way from Port Harcourt
I break into their Lagos market
See, some people don dey vex
Eh, my brother man, me I come here to flex
See, it's the gift and the grace eh
Why I blow today na by Him grace eh
Some people want to write about me
Everybody say we all na human being
Sotey dem say I dey smoke marijuana
This marijuana don make me dey hammer
I get one tory for you eh
I go dey sing and everybody go dance eh (everybody go dey dance eh)
But I get one thing for you (everybody dance eh)
Oh-oh, oh-oh
Whether you like am, oh-oh (everybody dance eh)
Whether you no like am, oh-oh (everybody dance eh)
Timaya don blow oh-oh
I don blow oh-oh

Whether you no like am, oh-oh
Timaya don kpolongo, oh-oh (Timaya don kpolongo, eh)
I don kpolongo, oh-oh (Timaya don kpolongo, eh)
See, some say I too dey big up my chest
Everybody just begin to confess
Anywhere I waka go dem say I be the best
Hey, my brother man, my style is different from the rest
Eh, egberi papa one of Bayelsa
Anytime I enter, enemies dey scamper
Eh, eh na fire, fire eh
Mama and papa wanna kpaya kpaya eh, chai
If na lie them know me wella
Everybody make una stroll to Bayelsa
Make you ask Goodluck Jonathan
Timipre Sylva, na me be the master
I came and I saw and I conquered
I decide to change my name to Timaya
Yaba, Alaba, the king of commercial
Eh, chai! King of commercial

Me I don blow, blow, blow
Everybody say you like am, oh-oh (everybody dance eh)
Whether you no like am, oh-oh
Timaya don blow, oh-oh (Timaya don blow)

I make many artists go back to their city
Write better rhyme and do better beat, chai
Everybody I'm physically fit
Musically, my guy, I swear I dey fit (wahala dey)
Make I give you some lectures
Musically my guy na me be professor
Eh, everybody hip-hop hurray
Dem mama, dem mama, Chineke me
Shayo master, give them the magic, shayo be santa
Give them the magic eh
Robo robo shikaraba
Dengo robo nibo robo
Shikaraba dibaraba eh ah
I say shayo master, give them the magic
Show dem, give dem, show dem the magic eh
Riba raba ribaraba
Senkerebe ribayaba
Shapuriba
Whether you like am, oh-oh
Whether you no like am, oh-oh
Timaya don blow oh-oh (me I don blow)
Me I don blow, blow, Chineke me
You like am, oh-oh
Whether you no like am, eh-eh
Timaya don kpolongo, oh-oh (Timaya don blow)
Kpolongo, oh-oh (Timaya don kpolongo, eh)
See, some people say make I start collabo
But dem no know say collabo follow for promo
Dem say make I try to come out with my own
So that everybody go know say me I be pro eh
Dem say me I no go fit do am again eh
I don come to put bad belle to shame eh
Chai, I dey come with the hook
The next thing everybody go call me a crook, chai
It's not by my power eh (it's not by my power eh)
It's not by my might eh (I say it's not by my might eh)
Na Jehovah dey do am eh
Na me be my ogologonma my God eh
I say not by my power eh (I say e no be my power eh)
It's not by my might eh (I say e no be my might eh)
Na Jehovah dey do am eh
Everything I get for this life eh
Whether you like am, oh-oh (everybody just say ah)
Whether you no like am, oh-oh
Timaya don blow oh-oh (Timaya don blow)
I don kpolongo oh (Timaya don kpolongo, eh)
Everybody say you like am, oh-oh
Whether you no like am, eh-eh
Me I don blow, I don blow, I don blow, I don blow, I don blow
Man, I don blow, you can't stop me
I'm a moving train, man
I move, I move, I move, I keep moving, moving
Chai, everybody say
You cannot stop me eh
You no go fit stop me eh
I'm a moving train eh
I'm sent by God to tell una eh, ah! (Thank you)
Everybody just thanks eh (thank you)
Everybody just flex eh (thank you)
Timaya don blow

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:02.06] Ah!
[00:04.09] (Check this one) Chineke me
[00:05.87] Everybody-body-body-body-body-body-body
[00:08.29] Uru ga gbu mmadu le
[00:10.04] I don come again oh
[00:12.20] Timaya match up the place oh
[00:15.31] Oh-oh, oh-oh, chai
[00:18.19] Everybody say
[00:19.31] Well, I say na who be the baga
[00:21.52] Everybody say na who be the maga
[00:23.60] Eh-eh, eh-eh, oh-oh
[00:26.53] Everybody, everybody say
[00:28.55] I don show, I don show
[00:30.30] Aproko people I won make una know
[00:32.83] See, all the way from Port Harcourt
[00:34.72] I break into their Lagos market
[00:37.16] See, some people don dey vex
[00:39.32] Eh, my brother man, me I come here to flex
[00:41.56] See, it's the gift and the grace eh
[00:44.30] Why I blow today na by Him grace eh
[00:46.59] Some people want to write about me
[00:48.45] Everybody say we all na human being
[00:50.68] Sotey dem say I dey smoke marijuana
[00:53.19] This marijuana don make me dey hammer
[00:55.85] I get one tory for you eh
[00:57.74] I go dey sing and everybody go dance eh (everybody go dey dance eh)
[01:00.14] But I get one thing for you (everybody dance eh)
[01:02.04] Oh-oh, oh-oh
[01:04.05] Whether you like am, oh-oh (everybody dance eh)
[01:06.18] Whether you no like am, oh-oh (everybody dance eh)
[01:08.14] Timaya don blow oh-oh
[01:10.91] I don blow oh-oh
[01:13.27] Whether you like am, oh-oh (everybody dance eh)
[01:15.32] Whether you no like am, oh-oh
[01:17.43] Timaya don kpolongo, oh-oh (Timaya don kpolongo, eh)
[01:19.94] I don kpolongo, oh-oh (Timaya don kpolongo, eh)
[01:22.56] See, some say I too dey big up my chest
[01:25.07] Everybody just begin to confess
[01:27.29] Anywhere I waka go dem say I be the best
[01:29.18] Hey, my brother man, my style is different from the rest
[01:31.82] Eh, egberi papa one of Bayelsa
[01:34.32] Anytime I enter, enemies dey scamper
[01:36.78] Eh, eh na fire, fire eh
[01:38.78] Mama and papa wanna kpaya kpaya eh, chai
[01:41.20] If na lie them know me wella
[01:43.30] Everybody make una stroll to Bayelsa
[01:46.16] Make you ask Goodluck Jonathan
[01:48.13] Timipre Sylva, na me be the master
[01:50.76] I came and I saw and I conquered
[01:52.82] I decide to change my name to Timaya
[01:55.05] Yaba, Alaba, the king of commercial
[01:57.05] Eh, chai! King of commercial
[01:58.98] Whether you like am, oh-oh (everybody dance eh)
[02:00.97] Whether you no like am, oh-oh (everybody dance eh)
[02:03.36] Timaya don blow oh-oh
[02:05.47] Me I don blow, blow, blow
[02:07.86] Everybody say you like am, oh-oh (everybody dance eh)
[02:10.33] Whether you no like am, oh-oh
[02:12.51] Timaya don blow, oh-oh (Timaya don blow)
[02:14.95] I don kpolongo, oh-oh (Timaya don kpolongo, eh)
[02:17.64] I make many artists go back to their city
[02:20.08] Write better rhyme and do better beat, chai
[02:22.45] Everybody I'm physically fit
[02:24.19] Musically, my guy, I swear I dey fit (wahala dey)
[02:27.62] Make I give you some lectures
[02:29.18] Musically my guy na me be professor
[02:31.53] Eh, everybody hip-hop hurray
[02:33.68] Dem mama, dem mama, Chineke me
[02:36.16] Shayo master, give them the magic, shayo be santa
[02:39.33] Give them the magic eh
[02:40.87] Robo robo shikaraba
[02:41.57] Dengo robo nibo robo
[02:43.16] Shikaraba dibaraba eh ah
[02:44.86] I say shayo master, give them the magic
[02:47.26] Show dem, give dem, show dem the magic eh
[02:49.15] Riba raba ribaraba
[02:50.26] Senkerebe ribayaba
[02:51.82] Shapuriba
[02:53.79] Whether you like am, oh-oh
[02:56.03] Whether you no like am, oh-oh
[02:58.05] Timaya don blow oh-oh (me I don blow)
[03:00.44] Me I don blow, blow, Chineke me
[03:03.38] You like am, oh-oh
[03:04.94] Whether you no like am, eh-eh
[03:07.12] Timaya don kpolongo, oh-oh (Timaya don blow)
[03:10.05] Kpolongo, oh-oh (Timaya don kpolongo, eh)
[03:12.10] See, some people say make I start collabo
[03:14.68] But dem no know say collabo follow for promo
[03:17.07] Dem say make I try to come out with my own
[03:19.32] So that everybody go know say me I be pro eh
[03:22.03] Dem say me I no go fit do am again eh
[03:23.82] I don come to put bad belle to shame eh
[03:26.51] Chai, I dey come with the hook
[03:28.29] The next thing everybody go call me a crook, chai
[03:31.21] It's not by my power eh (it's not by my power eh)
[03:33.53] It's not by my might eh (I say it's not by my might eh)
[03:35.77] Na Jehovah dey do am eh
[03:37.65] Na me be my ogologonma my God eh
[03:40.02] I say not by my power eh (I say e no be my power eh)
[03:42.32] It's not by my might eh (I say e no be my might eh)
[03:44.78] Na Jehovah dey do am eh
[03:46.79] Everything I get for this life eh
[03:48.50] Whether you like am, oh-oh (everybody just say ah)
[03:50.63] Whether you no like am, oh-oh
[03:53.06] Timaya don blow oh-oh (Timaya don blow)
[03:55.56] I don kpolongo oh (Timaya don kpolongo, eh)
[03:57.19] Everybody say you like am, oh-oh
[04:00.02] Whether you no like am, eh-eh
[04:02.28] Me I don blow, I don blow, I don blow, I don blow, I don blow
[04:06.08] Man, I don blow, you can't stop me
[04:08.27] I'm a moving train, man
[04:09.24] I move, I move, I move, I keep moving, moving
[04:14.23] Chai, everybody say
[04:16.05] You cannot stop me eh
[04:18.57] You no go fit stop me eh
[04:20.65] I'm a moving train eh
[04:22.59] I'm sent by God to tell una eh, ah! (Thank you)
[04:26.48] Everybody just thanks eh (thank you)
[04:28.73] Everybody just flex eh (thank you)
[04:32.07] Timaya don blow
[04:33.40]