Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Duffel Bag

๐Ÿ‘ค Joeboy โ€ข ๐ŸŽผ Duffel Bag โ€ข โฑ๏ธ 2:07
๐ŸŽต 1354 characters
โฑ๏ธ 2:07 duration
๐Ÿ†” ID: 20448655

๐Ÿ“œ Lyrics

You say you want a man wey go do you better
Olowo to na dollar
Ti o kin gbomo meta hahan
Sexy Jola je a lo dinner later
Omo I dey feel your style
When you break your back for me
Free me free me e no easy
This thing plenty je kin risi
Plenty money for my piggy
Make I know when you wan see me baby
Take am easy
This thing plenty je kin risi
Plenty money for my duffel bag
Make I know when you wan see me baby
You say you want a man wey to do you better
Olowo to na dollar
Ti o kin gbomo meta hahan-ha-ha
Sexy Jola je a lo dinner later
Omo I dะตy feel your style
When you break it down for mะต yeah
I dey know baby can you see
Many bobo wan joke you know as e be
Dem wan chop and go on the low
But if you ready wan move me go follow go
Anything wey you do mami
Me no go deny you
Baby no go fo jo mami no go fold
Make I do you normally you know what I mean
Free me free me e no easy
This tin plenty je kin risi
Plenty money for my piggy
Make I know when you wan see me baby
Take am easy this thing plenty je kin risi
Plenty money for my duffel bag
Make I know when you wan see me baby
You say you want a man wey to do you better
Olowo to na dollar
Ti o kin gbomo meta hahan-ha-ha
Sexy Jola je a lo dinner later
Omo I dey feel your style
When you break it down for me yeah
You say you want a man wey go do you better
Do you better do you better do you better

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:09.56] You say you want a man wey go do you better
[00:13.13] Olowo to na dollar
[00:15.48] Ti o kin gbomo meta hahan
[00:18.64] Sexy Jola je a lo dinner later
[00:22.04] Omo I dey feel your style
[00:23.57] When you break your back for me
[00:27.53] Free me free me e no easy
[00:29.99] This thing plenty je kin risi
[00:32.13] Plenty money for my piggy
[00:34.41] Make I know when you wan see me baby
[00:38.13] Take am easy
[00:39.21] This thing plenty je kin risi
[00:41.72] Plenty money for my duffel bag
[00:44.13] Make I know when you wan see me baby
[00:46.44] You say you want a man wey to do you better
[00:50.04] Olowo to na dollar
[00:52.28] Ti o kin gbomo meta hahan-ha-ha
[00:55.59] Sexy Jola je a lo dinner later
[00:59.04] Omo I dะตy feel your style
[01:00.41] When you break it down for mะต yeah
[01:05.85] I dey know baby can you see
[01:07.62] Many bobo wan joke you know as e be
[01:10.06] Dem wan chop and go on the low
[01:11.93] But if you ready wan move me go follow go
[01:14.44] Anything wey you do mami
[01:16.80] Me no go deny you
[01:18.10] Baby no go fo jo mami no go fold
[01:20.49] Make I do you normally you know what I mean
[01:22.99] Free me free me e no easy
[01:25.35] This tin plenty je kin risi
[01:27.75] Plenty money for my piggy
[01:29.77] Make I know when you wan see me baby
[01:33.54] Take am easy this thing plenty je kin risi
[01:36.67] Plenty money for my duffel bag
[01:39.77] Make I know when you wan see me baby
[01:42.40] You say you want a man wey to do you better
[01:45.40] Olowo to na dollar
[01:47.71] Ti o kin gbomo meta hahan-ha-ha
[01:50.87] Sexy Jola je a lo dinner later
[01:54.21] Omo I dey feel your style
[01:55.57] When you break it down for me yeah
[02:00.93] You say you want a man wey go do you better
[02:02.69] Do you better do you better do you better

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings