On a 100 (feat. Teranz)
๐ต 3023 characters
โฑ๏ธ 4:08 duration
๐ ID: 20458650
๐ Lyrics
Omo eh eh eh
Jeff on the beat
Teranz again o eh
Yes, oko e don hook you
Jeff on the beat ah eh
Chei Snazzygrin na my name jor
I dey keep am on a 100 cos I no get time
Fake friends everywhere wanna kill my vibe
Woah oh
Bad energy stay far away I wan live my life eh
Dem wan stop me anyway but I still dey shine
Woah oh oh oh
Let them know let them say
Me and all my Gs go cash out o
Eh eh
Me I want the pounds and naira o (pounds and dollar in abundance o)
Me and all my Gs go cash out o say
we go cash out o say we go cash out o
Oko
Me and my Gs we go like flex
Money go come we go carry girls
We no dey thief we no dey fly fence na money wey
the hustle wey the money pay we go take buy Benz
But life na sense use your head sha o
You for get sense am na
no go fence another man compound
leave your own sha o E no go make sense na
How e go be for church if pastor later
turn usher the story no go make sense na
Person wey don see light before suppose
fear darkness ogbeni get sense na chei!
When the money no dey you dey beg the
money don dey come u dey spend for the girls
As you dey spend Charley you for use your head I no wan
hear say na poverty story come be the end e no go make sense

Chei
Me and my Gs we go cash out o we go cash out o
Money stop nonsense when you talk many can't shout o chei!
To be like oteodola no be mouth o (mouth o)
Na why I dey hustle for the raba cos I like get
the kind money wey my hand no fit count o (count o)
Me and my Gs we no dey carry body instead
of carry body hustle make you fit carry money
Ogbeni no go dey carry body when you no
get the kind money wey go feed everybody
Money go come e go yakpa yakpa
Poverty go run e go jakpa jakpa
Na money full my head no be lakpa lakpa
Na where the boy don dey shine ogbeni no be NEPA NEPA
Keep it on a 100 with my Gs dem no give us 99 ogbeni no leave them

Oya now I say make way
Fire boy I dey make way
No be today many done tey
I dey hustle for the bread o agege
Gone are the days wen we no get o they ma reason me local
Now we elevating from the ground to the top and boy going global
Eh yeah ah
Oooh I'm loving this feeling
Jeff to the beat I'm killing
Tell all the haters we winning I'm so high I'm touching this ceiling

Oko e don hook you
Chei Snazzygreen na my name jor o
Keep everything on a hundred

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:03.12] Omo eh eh eh
[00:07.59] Jeff on the beat
[00:09.13] Teranz again o eh
[00:11.95] Yes, oko e don hook you
[00:14.14] Jeff on the beat ah eh
[00:16.98] Chei Snazzygrin na my name jor
[00:18.63] I dey keep am on a 100 cos I no get time
[00:23.52] Fake friends everywhere wanna kill my vibe
[00:27.04] Woah oh
[00:28.70] Bad energy stay far away I wan live my life eh
[00:33.38] Dem wan stop me anyway but I still dey shine
[00:37.77] Woah oh oh oh
[00:39.12] Let them know let them say
[00:42.63] Me and all my Gs go cash out o
[00:45.92] Eh eh
[00:47.61] Me I want the pounds and naira o (pounds and dollar in abundance o)
[00:52.39] Me and all my Gs go cash out o say
[00:56.51] We go cash out o say we go cash out o
[00:57.63] Oko
[00:58.07] Me and my Gs we go like flex
[01:00.15] Money go come we go carry girls
[01:03.12] We no dey thief we no dey fly fence na money wey
[01:05.42] The hustle wey the money pay we go take buy Benz
[01:08.09] But life na sense use your head sha o
[01:10.59] You for get sense am na
[01:12.00] No go fence another man compound
[01:13.63] Leave your own sha o E no go make sense na
[01:16.66] How e go be for church if pastor later
[01:18.46] Turn usher the story no go make sense na
[01:21.29] Person wey don see light before suppose
[01:23.22] Fear darkness ogbeni get sense na chei!
[01:26.28] When the money no dey you dey beg the
[01:28.48] Money don dey come u dey spend for the girls
[01:30.76] As you dey spend Charley you for use your head I no wan
[01:33.33] Hear say na poverty story come be the end e no go make sense
[01:36.73] Let them know let them say
[01:40.34] Me and all my Gs go cash out o
[01:43.67] Eh eh
[01:45.15] Me I want the pounds and naira o (pounds and dollar in abundance o)
[01:49.89] Me and all my Gs go cash out o say
[01:53.78] We go cash out o say we go cash out o
[01:55.43] Chei
[01:56.26] Me and my Gs we go cash out o we go cash out o
[01:59.10] Money stop nonsense when you talk many can't shout o chei!
[02:02.17] To be like oteodola no be mouth o (mouth o)
[02:05.38] Na why I dey hustle for the raba cos I like get
[02:07.81] The kind money wey my hand no fit count o (count o)
[02:10.38] Me and my Gs we no dey carry body instead
[02:12.50] Of carry body hustle make you fit carry money
[02:15.16] Ogbeni no go dey carry body when you no
[02:17.84] Get the kind money wey go feed everybody
[02:19.85] Money go come e go yakpa yakpa
[02:22.17] Poverty go run e go jakpa jakpa
[02:24.47] Na money full my head no be lakpa lakpa
[02:26.54] Na where the boy don dey shine ogbeni no be NEPA NEPA
[02:29.47] Keep it on a 100 with my Gs dem no give us 99 ogbeni no leave them
[02:33.37] I dey keep am on a 100 cos I no get time
[02:37.88] Fake friends everywhere wanna kill my vibe
[02:41.23] Woah oh
[02:43.03] Bad energy stay far away I wan live my life eh
[02:47.98] Dem wan stop me anyway but I still dey shine
[02:52.46] Woah oh oh oh
[02:53.62] Let them know let them say
[02:57.17] Me and all my Gs go cash out o
[03:00.62] Eh eh
[03:01.86] Me I want the pounds and naira o (pounds and dollar in abundance o)
[03:06.70] Me and all my Gs go cash out o say
[03:10.67] We go cash out o say we go cash out o
[03:12.73] Oya now I say make way
[03:15.06] Fire boy I dey make way
[03:17.46] No be today many done tey
[03:19.41] I dey hustle for the bread o agege
[03:21.09] Gone are the days wen we no get o they ma reason me local
[03:25.53] Now we elevating from the ground to the top and boy going global
[03:30.12] Eh yeah ah
[03:32.27] Oooh I'm loving this feeling
[03:34.32] Jeff to the beat I'm killing
[03:36.63] Tell all the haters we winning I'm so high I'm touching this ceiling
[03:41.54] Oooh I'm loving this feeling
[03:44.03] Jeff to the beat I'm killing
[03:46.59] Tell all the haters we winning I'm so high I'm touching this ceiling
[03:51.59] Oko e don hook you
[03:56.19] Chei Snazzygreen na my name jor o
[03:59.46] Keep everything on a hundred
[04:01.66]