Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Appreciate life

๐Ÿ‘ค Usmanial Vibez โ€ข ๐ŸŽผ Struggle for the Good โ€ข โฑ๏ธ 2:03
๐ŸŽต 1499 characters
โฑ๏ธ 2:03 duration
๐Ÿ†” ID: 21078241

๐Ÿ“œ Lyrics

Showlex the gifted one
Baba God i no fit question you but check time time don dey go oo
Brokenness dey make man sad sometimes make man no go craze
Take it easy if life dey favor you my bro
No be say me sef no dey try but hustle never pay
If you run am, e no work bro run am again
No be one day God dey answer prayer
Na you go run your race
Never give up on your self good things take time
Take life jeje no be by who sabi speak English
Cause btc address sef na rubbish spelling
As you dey face one or two me self dey face three and four
Some say God no good but he dey favor some wey get the funds
I had to face my shit I had to face my way
Cause if I no face the pain I had nothing to gain
Them say time wait for nobody nah the time I dey wait for why my own time never come
I still dey doubt am
Cause tomorrow fit dey make you no dey nah why I carry my cross
Te mi na ba ta pastor kan ko bad sebi Judasi ta Jesus
Te mi naa ba so 1k di 100 million na miracle sebi Jesu na se miracle
Se na oshole abi make I still believe in you
Which one cause me I don dey tire for this life
Nobody go wake you up na you go wake yourself
Odidin ni won fi atare toro fun egungun
Odidin ni won fi obi toro fun orisa
Odidin ni agbe re igbin toko rebo
Odidin ni olugbo fi igbin toro fun ero ona
Odidin owo, odidin aje ni koma wa wa ri o
The lord is my shepherd
Awa o ni ikan mi akon fi werey port majeji ni
Either Christian or Muslim or Herbalist anyone sha find your way
Anyway na way for here we no fit panic
God dey

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:00.46] Showlex the gifted one
[00:03.55] Baba God i no fit question you but check time time don dey go oo
[00:08.33] Brokenness dey make man sad sometimes make man no go craze
[00:13.55] Take it easy if life dey favor you my bro
[00:17.34] No be say me sef no dey try but hustle never pay
[00:20.70] If you run am, e no work bro run am again
[00:24.26] No be one day God dey answer prayer
[00:26.97] Na you go run your race
[00:29.11] Never give up on your self good things take time
[00:33.68] Take life jeje no be by who sabi speak English
[00:37.05] Cause btc address sef na rubbish spelling
[00:40.01] As you dey face one or two me self dey face three and four
[00:43.63] Some say God no good but he dey favor some wey get the funds
[00:47.61] I had to face my shit I had to face my way
[00:51.17] Cause if I no face the pain I had nothing to gain
[00:55.09] Them say time wait for nobody nah the time I dey wait for why my own time never come
[00:59.79] I still dey doubt am
[01:01.59] Cause tomorrow fit dey make you no dey nah why I carry my cross
[01:05.82] Te mi na ba ta pastor kan ko bad sebi Judasi ta Jesus
[01:10.03] Te mi naa ba so 1k di 100 million na miracle sebi Jesu na se miracle
[01:14.88] Se na oshole abi make I still believe in you
[01:17.45] Which one cause me I don dey tire for this life
[01:21.14] Nobody go wake you up na you go wake yourself
[01:25.10] Odidin ni won fi atare toro fun egungun
[01:27.99] Odidin ni won fi obi toro fun orisa
[01:30.42] Odidin ni agbe re igbin toko rebo
[01:33.58] Odidin ni olugbo fi igbin toro fun ero ona
[01:36.65] Odidin owo, odidin aje ni koma wa wa ri o
[01:39.62] The lord is my shepherd
[01:42.51] Awa o ni ikan mi akon fi werey port majeji ni
[01:46.72] Either Christian or Muslim or Herbalist anyone sha find your way
[01:52.39] Anyway na way for here we no fit panic
[01:55.57] God dey
[01:56.55]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings