Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Charm

๐Ÿ‘ค Rema โ€ข ๐ŸŽผ Rave & Roses Ultra โ€ข โฑ๏ธ 3:25
๐ŸŽต 1919 characters
โฑ๏ธ 3:25 duration
๐Ÿ†” ID: 2116076

๐Ÿ“œ Lyrics

London (London, London)
Another banger (banger)

Come here, wetin dey worry you?
Bring body, make I rock am, yeah-yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga oh?
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body, I must soco, ah

Surfing with this body
Make we run am on a low-keyy
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go 'gree
Come, make I drive your mm
Come, make I drive this your jalo-pyy
Baby, allow me tip you off with alawee

See body oh (see body, see body oh)
Egbami oh (egbami, egbami oh)
E dey burst my bololo (e dey burst my bololo)
Me self, me oh
Me, I don jam wetin pass me oh

Come here, wetin dey worry you?
Bring body, make I rock am, yeah-yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga oh?
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body, I must

You too dey form with this love of a thing
Baby eh, let me, let me
Me, I get pounds for you, you wan dey do like say, "eh naira no dey help"
You too dey stiff, dey do like say your waist no dey eh
E no dey-bend
Oya, follow my command
Baby, do like I do
Baby, front and back
Baby, boombah ka-boom-boom, soco, ah

Surfing with this body
Make we run am on a low-keyy
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go 'gree
Come, make I drive your mm
Come, make I drive this your jalo-pyy
Baby, allow me tip you off with alawee

Come here, wetin dey worry you?
Bring body, make I rock am, yeah-yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you? (Wetin you want wey I no fit do for you?)
Why you wan dey buga oh?
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body, I must soco, ah

Surfing with this body
Make we run am on a low-keyy
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go 'gree
Come, make I drive your mm
Come, make I drive this your jalo-pyy

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:14.73] London (London, London)
[00:18.73] Another banger (banger)
[00:20.05] Come here, wetin dey worry you?
[00:22.48] Bring body, make I rock am, yeah-yeah
[00:25.65] I know you senior me
[00:27.88] I get money pass your papa
[00:29.94] Wetin you want wey I no fit do for you?
[00:33.14] Why you wan dey buga oh?
[00:35.39] Shey you be Kizz Daniel ni?
[00:37.79] You better drop your body, I must soco, ah
[00:41.16] Surfing with this body
[00:43.05] Make we run am on a low-keyy
[00:46.01] Baby, you know me
[00:47.84] E get as you go move wey I no go 'gree
[00:51.06] Come, make I drive your mm
[00:53.25] Come, make I drive this your jalo-pyy
[00:55.95] Baby, allow me tip you off with alawee
[01:00.71] See body oh (see body, see body oh)
[01:05.57] Egbami oh (egbami, egbami oh)
[01:10.31] E dey burst my bololo (e dey burst my bololo)
[01:15.50] Me self, me oh
[01:17.67] Me, I don jam wetin pass me oh
[01:20.28] Come here, wetin dey worry you?
[01:22.48] Bring body, make I rock am, yeah-yeah
[01:25.92] I know you senior me
[01:27.73] I get money pass your papa
[01:29.97] Wetin you want wey I no fit do for you?
[01:33.17] Why you wan dey buga oh?
[01:35.85] Shey you be Kizz Daniel ni?
[01:37.67] You better drop your body, I must
[01:40.12] You too dey form with this love of a thing
[01:42.56] Baby eh, let me, let me
[01:45.19] Me, I get pounds for you, you wan dey do like say, "eh naira no dey help"
[01:49.77] You too dey stiff, dey do like say your waist no dey eh
[01:52.96] E no dey-bend
[01:55.03] Oya, follow my command
[01:55.94] Baby, do like I do
[01:56.91] Baby, front and back
[01:58.39] Baby, boombah ka-boom-boom, soco, ah
[02:00.94] Surfing with this body
[02:02.89] Make we run am on a low-keyy
[02:06.33] Baby, you know me
[02:07.99] E get as you go move wey I no go 'gree
[02:11.12] Come, make I drive your mm
[02:13.06] Come, make I drive this your jalo-pyy
[02:15.95] Baby, allow me tip you off with alawee
[02:19.97] Come here, wetin dey worry you?
[02:22.32] Bring body, make I rock am, yeah-yeah
[02:25.85] I know you senior me
[02:27.73] I get money pass your papa
[02:29.82] Wetin you want wey I no fit do for you? (Wetin you want wey I no fit do for you?)
[02:33.04] Why you wan dey buga oh?
[02:35.71] Shey you be Kizz Daniel ni?
[02:37.81] You better drop your body, I must soco, ah
[02:41.12] Surfing with this body
[02:42.92] Make we run am on a low-keyy
[02:45.94] Baby, you know me
[02:47.80] E get as you go move wey I no go 'gree
[02:51.09] Come, make I drive your mm
[02:52.87] Come, make I drive this your jalo-pyy
[02:57.66]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings