Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Alhamdulillah

๐Ÿ‘ค TerrytheVoiceZlatan โ€ข ๐ŸŽผ Alhamdulillah โ€ข โฑ๏ธ 2:55
๐ŸŽต 2325 characters
โฑ๏ธ 2:55 duration
๐Ÿ†” ID: 21161783

๐Ÿ“œ Lyrics

TerryTheVoice
Ibile
Bank account wey money no dey
Wetin you wan do with OTP?
It's Jesse
Amazin'
Yeah yeah

Hand on my chest 'cos I mean am
This one no be movie e be real life
Gbedu make them dance and feel irie
Make somebody call my dealer eh
Ha!
E no be play play oh
They no gimme chance no be today oh
Your mind go they oh
If you know the price wey you go pay oh
Ah ah an

Ha!
I bin no get nothing my brother
I bin no get nothing
Now we making money Alhamdulilah
Ha!
I bin no get nothing my brother oh
I bin get nothing
Now we making money Alhamdulilah

Alhamadulilah
Na the money me I can't do without
(I can't do without)
Can't do without
(Me I can't do without)
Alhamadulilah
(Alhamdulilah)
Na the money me I can't do without
(Me I can't do without)
Can't do without

Jomo, jomo, jomo, jomo
Korunbe
Back in the days, I no fit in
Back in the days, no shi shi
Bank account wey money no dey
Wetin I wan do with OTP?
Na who get money for hand dey order Oscroh
To put food for table I dey carry kponkpon
Life was rough and I wan shine bobo
You go fit pay prize, I shout of course
Of course
Na so I bend down carry my cross
Who dem dey call guy don turn to boss
Who God don bless no man can curse ayiii

Ha!
I bin no get nothing my brother
I bin no get nothing
(I bin no get shi-shi)
Now we making money Alhamdulilah
Ha!
I bin no get nothing my brother oh
I bin get nothing
Now we making money Alhamdulilah

Alhamadulilah
Na the money me I can't do without
(I can't do without)
Can't do without
(Me I can't do without)
Alhamadulilah
Na the money me I can't do without
(Me I can't do without)
Can't do without

Musically I dey give dem something
Naturally sey e dey my body oh
Got the Rollie like e no be nothing
No go follow me dey drink my squadi
Musically I dey give dem something
Naturally say e dey my body oh
Got the Rollie like e no be nothing
No go follow me they drink my squadi

Ha!
I bin no get nothing my brother
I bin no get nothing
(I bin no get shi-shi)
Now we making money Alhamdulilah
Ha!
I bin no get nothing my brother oh
I bin get nothing
(dem count me out)
Now we making money Alhamdulilah

Alhamadulilah
Na the money me I can't do without
(I can't do without)
Can't do without
(Me I can't do without)
Alhamadulilah
(Alhamdulilah)
Na the money me I can't do without
(Me I can't do without)
Can't do without

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:05.32] TerryTheVoice
[00:07.22] Ibile
[00:09.04] Bank account wey money no dey
[00:10.98] Wetin you wan do with OTP?
[00:12.54] It's Jesse
[00:13.68] Amazin'
[00:14.54] Yeah yeah
[00:16.14] Hand on my chest 'cos I mean am
[00:18.19] This one no be movie e be real life
[00:20.30] Gbedu make them dance and feel irie
[00:22.35] Make somebody call my dealer eh
[00:24.94] Ha!
[00:25.41] E no be play play oh
[00:26.73] They no gimme chance no be today oh
[00:29.46] Your mind go they oh
[00:30.75] If you know the price wey you go pay oh
[00:33.05] Ah ah an
[00:34.20] Ha!
[00:34.76] I bin no get nothing my brother
[00:36.80] I bin no get nothing
[00:39.60] Now we making money Alhamdulilah
[00:42.46] Ha!
[00:42.98] I bin no get nothing my brother oh
[00:45.17] I bin get nothing
[00:47.62] Now we making money Alhamdulilah
[00:50.82] Alhamadulilah
[00:52.37] Na the money me I can't do without
[00:54.26] (I can't do without)
[00:55.24] Can't do without
[00:56.36] (Me I can't do without)
[00:59.31] Alhamadulilah
[01:00.36] (Alhamdulilah)
[01:00.98] Na the money me I can't do without
[01:02.46] (Me I can't do without)
[01:03.75] Can't do without
[01:04.63] Jomo, jomo, jomo, jomo
[01:06.54] Korunbe
[01:07.40] Back in the days, I no fit in
[01:09.58] Back in the days, no shi shi
[01:11.44] Bank account wey money no dey
[01:13.59] Wetin I wan do with OTP?
[01:15.53] Na who get money for hand dey order Oscroh
[01:17.68] To put food for table I dey carry kponkpon
[01:19.71] Life was rough and I wan shine bobo
[01:21.86] You go fit pay prize, I shout of course
[01:24.15] Of course
[01:25.06] Na so I bend down carry my cross
[01:27.12] Who dem dey call guy don turn to boss
[01:29.35] Who God don bless no man can curse ayiii
[01:32.63] Ha!
[01:33.12] I bin no get nothing my brother
[01:35.14] I bin no get nothing
[01:36.60] (I bin no get shi-shi)
[01:37.80] Now we making money Alhamdulilah
[01:40.71] Ha!
[01:41.32] I bin no get nothing my brother oh
[01:43.53] I bin get nothing
[01:46.09] Now we making money Alhamdulilah
[01:49.18] Alhamadulilah
[01:50.77] Na the money me I can't do without
[01:52.55] (I can't do without)
[01:53.60] Can't do without
[01:54.83] (Me I can't do without)
[01:57.74] Alhamadulilah
[01:59.36] Na the money me I can't do without
[02:00.89] (Me I can't do without)
[02:02.28] Can't do without
[02:04.60] Musically I dey give dem something
[02:06.69] Naturally sey e dey my body oh
[02:08.96] Got the Rollie like e no be nothing
[02:10.74] No go follow me dey drink my squadi
[02:12.69] Musically I dey give dem something
[02:14.89] Naturally say e dey my body oh
[02:16.93] Got the Rollie like e no be nothing
[02:19.00] No go follow me they drink my squadi
[02:22.56] Ha!
[02:23.09] I bin no get nothing my brother
[02:25.27] I bin no get nothing
[02:26.70] (I bin no get shi-shi)
[02:27.85] Now we making money Alhamdulilah
[02:31.10] Ha!
[02:31.51] I bin no get nothing my brother oh
[02:33.89] I bin get nothing
[02:34.92] (Dem count me out)
[02:36.32] Now we making money Alhamdulilah
[02:39.40] Alhamadulilah
[02:40.83] Na the money me I can't do without
[02:42.65] (I can't do without)
[02:43.70] Can't do without
[02:44.62] (Me I can't do without)
[02:47.72] Alhamadulilah
[02:49.15] (Alhamdulilah)
[02:49.72] Na the money me I can't do without
[02:50.96] (Me I can't do without)
[02:52.10] Can't do without
[02:52.91]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings