Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Jejely (feat. Vessel Chordrick & Brightico)

๐Ÿ‘ค Louis Pascal โ€ข ๐ŸŽผ The Pen Of A Ready Writer โ€ข โฑ๏ธ 4:07
๐ŸŽต 2096 characters
โฑ๏ธ 4:07 duration
๐Ÿ†” ID: 21283226

๐Ÿ“œ Lyrics

In my life I have never seen a love this type oh aye
When I think about you
I just don't know what to say
Lord you have a million angels
Praise you night and day
But you still dey care for me like no-one else exists

This your love is something
E dey do me something
Baba shemi lore
Efe run mi ju jeje
This your love is something
E dey do me something
Baba shemi lore
Efe run mi ju jeje

Jejely o Jeje
See as you dey love me Jeje
Jejely o Jeje
See as you dey love me Tender
Jejely o Jeje
See as you dey love me Jeje
Jejely o Jeje
See as you dey do me Jeje

See as you dey love me
Wrap your hands all around me
Show me say na me you want
You never leave the boy lai lai lai
(lai lai lai)
Baba mi te she mi ma jo lo
Oso mi si re e mi ma jo lo oh
Gbogbo eshoro to wa leyin mi etilokolo
(Etikolo) ahh eh
Emi mo ma yin logo
To ri nkor te she fun mi o
Everyday you dey love me o
Mo fe run me she fe fun mi Jesu
Emi mo ma yin logo
To ri nkor te she fun mi o
Everyday you dey love me o
Mo fe run me she fe fun mi Jesu

This your love is something
E dey do me something
Baba shemi lore
Efe run mi ju jeje
This your love is something
E dey do me something
Baba shemi lore
Efe run mi ju jeje

Jejely o Jeje
See as you dey love me Jeje
Jejely o Jeje
See as you dey love me Tender
Jejely o Jeje
See as you dey love me Jeje
Jejely o Jeje
See as you dey do me Jeje

Baba call me put his blessings on me
Anything I need Jehovah God e do am for me
Plenty blessings I dey receive
Na so He dey He no dey lie no dey deceive
Even when I dey walk through fire
your love dey there
I no dey face fear o
I put my life in the hands of the Holy King
He gave me joy
Put a song in my heart to sing
This your love na jeje
Yesu eye me dede
When I stray away
You still dey love me pepeepe

This your love is something
E dey do me something
Baba shemi lore
Efe run mi ju jeje
This your love is something
E dey do me something
Baba shemi lore
Efe run mi ju jeje

Jejely o Jeje
See as you dey love me Jeje
Jejely o Jeje
See as you dey love me Tender
Jejely o Jeje
See as you dey love me Jeje
Jejely o Jeje
See as you dey do me Jeje

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:13.04] In my life I have never seen a love this type oh aye
[00:17.40] When I think about you
[00:18.59] I just don't know what to say
[00:21.95] Lord you have a million angels
[00:23.34] Praise you night and day
[00:26.41] But you still dey care for me like no-one else exists
[00:30.63] This your love is something
[00:33.06] E dey do me something
[00:35.15] Baba shemi lore
[00:36.75] Efe run mi ju jeje
[00:39.70] This your love is something
[00:41.86] E dey do me something
[00:44.30] Baba shemi lore
[00:45.79] Efe run mi ju jeje
[00:47.86] Jejely o Jeje
[00:50.18] See as you dey love me Jeje
[00:52.47] Jejely o Jeje
[00:54.62] See as you dey love me Tender
[00:56.82] Jejely o Jeje
[00:59.17] See as you dey love me Jeje
[01:01.26] Jejely o Jeje
[01:03.54] See as you dey do me Jeje
[01:07.16] See as you dey love me
[01:08.71] Wrap your hands all around me
[01:10.96] Show me say na me you want
[01:12.78] You never leave the boy lai lai lai
[01:14.97] (lai lai lai)
[01:16.15] Baba mi te she mi ma jo lo
[01:18.23] Oso mi si re e mi ma jo lo oh
[01:20.74] Gbogbo eshoro to wa leyin mi etilokolo
[01:23.80] (Etikolo) ahh eh
[01:26.58] Emi mo ma yin logo
[01:28.74] To ri nkor te she fun mi o
[01:30.99] Everyday you dey love me o
[01:33.13] Mo fe run me she fe fun mi Jesu
[01:35.38] Emi mo ma yin logo
[01:37.61] To ri nkor te she fun mi o
[01:39.96] Everyday you dey love me o
[01:42.45] Mo fe run me she fe fun mi Jesu
[01:43.36] This your love is something
[01:45.52] E dey do me something
[01:47.75] Baba shemi lore
[01:49.13] Efe run mi ju jeje
[01:52.02] This your love is something
[01:54.34] E dey do me something
[01:56.70] Baba shemi lore
[01:58.20] Efe run mi ju jeje
[02:00.31] Jejely o Jeje
[02:02.72] See as you dey love me Jeje
[02:04.83] Jejely o Jeje
[02:07.29] See as you dey love me Tender
[02:09.49] Jejely o Jeje
[02:11.77] See as you dey love me Jeje
[02:13.75] Jejely o Jeje
[02:15.90] See as you dey do me Jeje
[02:20.13] Baba call me put his blessings on me
[02:23.65] Anything I need Jehovah God e do am for me
[02:29.56] Plenty blessings I dey receive
[02:32.59] Na so He dey He no dey lie no dey deceive
[02:37.58] Even when I dey walk through fire
[02:41.60] your love dey there
[02:43.89] I no dey face fear o
[02:46.56] I put my life in the hands of the Holy King
[02:51.14] He gave me joy
[02:52.49] Put a song in my heart to sing
[02:55.99] This your love na jeje
[02:58.33] Yesu eye me dede
[03:00.30] When I stray away
[03:02.56] You still dey love me pepeepe
[03:13.69] This your love is something
[03:16.07] E dey do me something
[03:18.29] Baba shemi lore
[03:19.74] Efe run mi ju jeje
[03:22.80] This your love is something
[03:24.91] E dey do me something
[03:27.29] Baba shemi lore
[03:29.11] Efe run mi ju jeje
[03:30.92] Jejely o Jeje
[03:33.10] See as you dey love me Jeje
[03:35.53] Jejely o Jeje
[03:37.55] See as you dey love me Tender
[03:39.80] Jejely o Jeje
[03:42.22] See as you dey love me Jeje
[03:44.52] Jejely o Jeje
[03:46.65] See as you dey do me Jeje
[03:51.02]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings